Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by tanimz(f): 2:22pm On Apr 21, 2010 |
Studio CFR: How my matter come dey pain u na? U be tanimz body guard?  |
Jokes Etc › Re: Pastor And His Congregation by tanimz(f): 2:21pm On Apr 21, 2010 |
Sponge face?  At least e better pass your face wey dey like amoeba body  |
Jokes Etc › Re: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by tanimz(f): 2:19pm On Apr 21, 2010 |
I wasnt talking to you.  |
|
Jokes Etc › Re: Promoting An Office by tanimz(f): 2:17pm On Apr 21, 2010 |
^^ Who nor know before?  |
|
Forum Games › Re: *.*.*.Which Celebrity Does The Nairalander Above You Represent?*.*.*. by tanimz(f): 3:09pm On Apr 20, 2010 |
Dare Art Alade  |
Jokes Etc › Re: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by tanimz(f): 3:04pm On Apr 20, 2010 |
Yes ohh. . .  How you dey?  |
Jokes Etc › Re: Pastor And His Congregation by tanimz(f): 3:00pm On Apr 20, 2010 |
Abi na? Mchew  |
Jokes Etc › Re: Pastor And His Congregation by tanimz(f): 2:40pm On Apr 20, 2010 |
Studio CFR: See dem two mouth like weapon of mass distruction', Blablabla all de mud4cking time.
Mtchew, Morrafoka, you well so?  Studio CFR: Sue me naw. Mtchew See im mouth like shoe me  |
Jokes Etc › Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by tanimz(f): 2:33pm On Apr 20, 2010 |
Studio CFR: Haterz! They're just everywhere.
See as dem wan chop me unto sey i dey try protect my wife privacy, Mtchew, Biffers una no dey tire? Warri see me see dis people and dia gbege o lol  |
Jokes Etc › Re: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by tanimz(f): 2:31pm On Apr 20, 2010 |
^^  |
Jokes Etc › Re: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by tanimz(f): 4:02pm On Apr 19, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by tanimz(f): 3:56pm On Apr 19, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Promoting An Office by tanimz(f): 3:52pm On Apr 19, 2010 |
^^  |
Jokes Etc › Re: Pastor And His Congregation by tanimz(f): 3:51pm On Apr 19, 2010 |
No mind am!  |
Jokes Etc › Re: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by tanimz(f): 3:45pm On Apr 19, 2010 |
Im good!! How iz you?  |
Jokes Etc › Re: Pastor And His Congregation by tanimz(f): 3:43pm On Apr 19, 2010 |
Studio CFR: I'm back! Who dey miss me? Lol  |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by tanimz(f): 3:30pm On Apr 19, 2010 |
Studio CFR: Enemy of sound health, Emi omo to clean to fresh. Swagger lomo lol  |
Jokes Etc › Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by tanimz(f): 3:28pm On Apr 19, 2010 |
Studio CFR: Why u come dey shout? U wan wake my wife?  |
Jokes Etc › Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by tanimz(f): 3:15pm On Apr 19, 2010 |
Nothing ohh. . . Its not my business  |
Jokes Etc › Re: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by tanimz(f): 3:12pm On Apr 19, 2010 |
No problem  Take your time  |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by tanimz(f): 3:09pm On Apr 19, 2010 |
You? Good? No make me laff jare  |
Jokes Etc › Re: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by tanimz(f): 3:06pm On Apr 19, 2010 |
^^ I wonder  |
Jokes Etc › Re: Promoting An Office by tanimz(f): 3:02pm On Apr 19, 2010 |
^^ Yeah, and I was thanking you  |
Jokes Etc › Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by tanimz(f): 2:55pm On Apr 19, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by tanimz(f): 2:54pm On Apr 19, 2010 |
Good  |
Jokes Etc › Re: Promoting An Office by tanimz(f): 2:47pm On Apr 19, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by tanimz(f): 2:43pm On Apr 19, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by tanimz(f): 2:20pm On Apr 19, 2010 |
|
|
Music/Radio › Re: What Are You Listening To Right Now? by tanimz(f): 2:16pm On Apr 19, 2010 |
Ashewo- Naeto C |