₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,985 members, 8,428,918 topics. Date: Thursday, 18 June 2026 at 08:13 AM

Toggle theme

Tanimz's Posts

Nairaland ForumTanimz's ProfileTanimz's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 326 327 328 329 330 331 332 333 334 (of 420 pages)

Forum GamesRe: *.*.*.Which Celebrity Does The Nairalander Above You Represent?*.*.*. by tanimz(f): 4:29pm On Apr 17, 2010
Obesere
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by tanimz(f): 4:25pm On Apr 17, 2010
You guys aint got nothing on me cool cool cool cool cool
Jokes EtcRe: Promoting An Office by tanimz(f): 4:23pm On Apr 17, 2010
Studio CFR:
Anyhow i spell no mean , The most important thing be sey u know na u i dey talk bout.
You still have to learn to type it sad sad
Jokes EtcRe: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by tanimz(f): 3:38pm On Apr 17, 2010
grin grin grin grin grin
Jokes EtcRe: Promoting An Office by tanimz(f): 3:34pm On Apr 17, 2010
^^ You never learn to spell my name properly still? undecided undecided undecided
Jokes EtcRe: Promoting An Office by tanimz(f): 3:24pm On Apr 17, 2010
^^ Mr Studiohuh huh huh huh huh

Anyways, you try sha, thats all I can say. cheesy cheesy cheesy cheesy
Jokes EtcRe: Promoting An Office by tanimz(f): 2:57pm On Apr 17, 2010
Eya, Studio you try sha!! cheesy cheesy cheesy
Keep it up! wink wink
Jokes EtcRe: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by tanimz(f): 2:50pm On Apr 17, 2010
D1KeleVra:
smiley i don't cheat. . . smiley i'm a one-girl guy
I know babes, I trust you kiss kiss kiss kiss
Jokes EtcRe: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by tanimz(f): 5:55pm On Apr 16, 2010
D1KeleVra:
come on baby. . . our kids na. . . remember? triplets? girls? sad u don't remember?
I know, just playing around. kiss kiss kiss kiss kiss kiss
Jokes EtcRe: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by tanimz(f): 5:49pm On Apr 16, 2010
^^ You well yourself? undecided undecided undecided undecided
Jokes EtcRe: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by tanimz(f): 5:46pm On Apr 16, 2010
D1KeleVra:
una no resemble but na the same doctor una see for the same disease. . . anyhow sha e no consain me! i have ladies waitin for me. . . smiley
embarassed embarassed embarassed embarassed embarassed embarassed
Jokes EtcRe: First Time (16+) ! by tanimz(f): 11:11pm On Apr 15, 2010
^^ grin grin grin grin

@Dikele my loff, dont mind Ibuttocks, he's just jealous smiley smiley smiley smiley
Ibotus- Try mind your business na undecided undecided
Jokes EtcRe: First Time (16+) ! by tanimz(f): 3:55pm On Apr 15, 2010
lbotus:
^^need i remind u, studio and Dyt started this way
where is dyt now, studiee has left her.
Do I in anyway look like Dyt, and does my Dikele look like Studio huh
Mind yourself ohh shocked shocked
Jokes EtcRe: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by tanimz(f): 3:54pm On Apr 15, 2010
lbotus:
^^Lol, needy indeed
Like say you're not one of them undecided undecided
Jokes EtcRe: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by tanimz(f): 3:51pm On Apr 15, 2010
D1KeleVra:
ohok! i see u went into the sun to give to the needy. . . very nice. . . i'd join u in a bit.
Yes cheesy cheesy Come join me cool cool cool
Jokes EtcRe: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by tanimz(f): 3:39pm On Apr 15, 2010
D1KeleVra:
babe! why the shades?
The sun babes cool cool cool

lbotus:
^Apollo
E be like say thunder wan fire your keyboard. angry angry angry
Jokes EtcRe: First Time (16+) ! by tanimz(f): 3:36pm On Apr 15, 2010
lbotus:
Tanzim, u r a good girl, dikele looks like a heartbreaker lipsrsealed

, and no i dont work for that photoguava
Thats not true angry angry

D1KeleVra:
hmm. . . heartbreaker. . . it seems u are confusing me with your photoguava oga. . . comot for road jo. . . my cutie-pie wants to pass cool
kiss kiss kiss kiss
Jokes EtcRe: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by tanimz(f): 3:26pm On Apr 15, 2010
cool cool cool
Jokes EtcRe: First Time (16+) ! by tanimz(f): 3:23pm On Apr 15, 2010
lbotus:
^^cos i wudn't want u to get hurt u know undecided
And why wouldn't you want me to get hurt? huh huh

D1KeleVra:
. . . this boy u to dey concerned with wetin dey happen hia. . . studio send u? why u dey carry camera sef? u be paparazzi join? angry
Possible  grin grin grin grin
Jokes EtcRe: First Time (16+) ! by tanimz(f): 3:09pm On Apr 15, 2010
^^ Ermm. . .  how e take consain you?  angry angry
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by tanimz(f): 2:51pm On Apr 15, 2010
^^ You nko?
Music/RadioRe: What Are You Listening To Right Now? by tanimz(f): 2:49pm On Apr 15, 2010
Army Arrangement- Fela
Jokes EtcRe: First Time (16+) ! by tanimz(f): 2:43pm On Apr 15, 2010
Okay, I get you. Ok, mke we no talk here before Studio go dey start to biff us again wink wink
Jokes EtcRe: First Time (16+) ! by tanimz(f): 2:40pm On Apr 15, 2010
D1KeleVra:

@Tanzbabez
I know u do. . . i'm sorry ok. . . u see anytime i don't take my medicine or take too much. . . tins go dey go wrong. . . never the less i'm here for u. . . i hope sha
Why would you take too much? Dont tell me you are depressed embarassed embarassed

lbotus:
dikele back dey pain u? shocked

hmm, Tanimz hope its not wat am thinking
What are you thinking? grin grin grin
Jokes EtcRe: First Time (16+) ! by tanimz(f): 2:51pm On Apr 14, 2010
Wetin I do? I no loff you enough ni embarassed embarassed embarassed embarassed
Jokes EtcRe: Weird Facts 1 by tanimz(f): 2:45pm On Apr 14, 2010
D1KeleVra:
Thank god i go school. . . *strolls off whistling 'rude boy' off tune* smiley cool
grin grin grin grin grin grin

So you understand me now?  cheesy cheesy cheesy
Jokes EtcRe: First Time (16+) ! by tanimz(f): 2:44pm On Apr 14, 2010
D1KeleVra:
How na? huh
You talk say you don tire undecided undecided undecided
Jokes EtcRe: First Time (16+) ! by tanimz(f): 2:38pm On Apr 14, 2010
Na you cause am now  undecided undecided undecided undecided
Jokes EtcRe: Weird Facts 1 by tanimz(f): 2:23pm On Apr 14, 2010
^^ Thanks, exactly what I meant smiley smiley smiley smiley
Jokes EtcRe: Weird Facts 1 by tanimz(f): 2:07pm On Apr 14, 2010
Studio CFR:
Sey wetin happen?
See, i'm important too, No look down on me unto sey i no get muscles like u do o.
Important and Studio in the same sentence? grin grin grin grin grin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 326 327 328 329 330 331 332 333 334 (of 420 pages)