Teaser4's Posts
Nairaland Forum › Teaser4's Profile › Teaser4's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 179 180 181 182 183 184 185 186 187 (of 238 pages)
Fellow pcms, make una open ur dashboard asap, check if d "nysc logo" ontop ur page dey "dab" dat mean say u go follow stream1 P.S. think twice b4 u "quote_abuse" me, i no get chill |
Story 4 d gullible ones |
Do you like what you see? |
andrewtosin:Great ife babes on nl. i never meet one hia oh |
#Teamkano #teamoau #teamanystreamisabae #teamnotseekingattention #teamjobless #teamihavetime4nairalandtoday |
mroguns:Late comer. stream2 fellas spotted |
some pretty girls dey ghost mode, i just dey check dia profile ni, na so so curves, and sexy body i dey see. tilties on fleak dah isolaic |
All of una dey dodge dia abi, u wan make d page reach 599 b4 u start posting abi, u wan turn king or president. Our next new president go follow stream 2 go. oya claim it if u wan become our new leader |
itzwizzle:Bro am short of fingers ni |
yhormite:fest take ur bath, wear ur cloth, goto d nearest garage or park, enter a bus or cab enroute to ur school, drop infrnt of ur sch gate, enter bike or cab or trek to ur dsa complex, am sure dem go tel u wat next.. i try naw sebi |
I dont know what to type sef..... |
Olobagilo:Whats d current rate |
gunners160:You can take ur ex too |
Dan2sure:Check ur wardrobe |
waywardpikin:Shey u don buy d car wey u wan buy |
Mustack:lol I tire oh |
BOOF1995:na only you oh |
thank God say dem don pass 2017budget stream 2 go enter camp around early July. any stream is a bae... no panick no shaking.... my call up number na 000045 |
segunk1:lol..militaryzone ....na to avoid abusive quote ni |
segunk1:bro I tire 4 question ni..... dem go still ask if dey shud print their call up letter with Nysc logo or not....smh |
You go fear 4 questions wey pop of recent, so many folks go dey type now. some pipu go ask kweshun, u go be like "wtf are u saying". make i kuku ask my own too. Please fellow pcms will i print my call up letter if i see it on my dashboard on thursday? |
waywardpikin:YH i knw, but i knw my people wella. it is well bro |
Zagadat! cc. lalastical move dis 2 frontpage. 2010. but snake no dey here, make i go kil wan |
MJBOLT:How market |
waywardpikin:she is a typical oau babe, na so dem do sly one dude 4 another, i no trust any oau babe, gat no gf dia thruout my 4years underg, u trust em at ur own peril, good gehs dey oh but how wil u knw na y i lock up. oau babes chai... i can relate to that. |
gabby227:i wont blame dem bro, if u reside here(west), naturally u go "fear north". but as 4 me i love adventures. even my parents dont want me near any northern states. my dad wana runs d package sef i gave him incorrect cun, after i stalled him 4 months(told him without cun,dey kant do nada). #teamkano no need to fear death face it, d weak ones die twice, 4 d strong ones na #yolo |
Verily verily verily i say unto you, as 4 me any stream(1/2) is a bae. God touch kazure's mind any buharitic demons wey no go allow me get my dream state(kano), by fire by force make dem travel go london. as per accident,i believe if its nt ur time to die u wil always be safe, an adage in yoruba says "abeere alo ki ona okun to di". i wil always be safe. good morning folks. |
itzwizzle:D tin weak me. |
itzwizzle:Lol.... d tin dey make me laff sha, like say na today we dey follow nysc matter, dem con dey do like millenials snowflakes. dem don dey hear now. |
If NYSC "flash" your number, dah mean say u dey go with stream1. i just saw their missed call nw, gonna start packing my stuffs. i think am safe. smh, sms ko mms ni. random only,nothing is certain, day1 or last day. make una stop dis sms tin b4 i vex. if u dont like wat i typed, pls dont quote me, just ignore it. trust me i gat no chil, ama give it to u back2back. goodnight folks |
.....observing |
A friend invited me to join this ponzi community, extremedotmycashbackupdotcom, its 200% roi withn 5days, i already phed 2day, av been merged to pay bt d deadline na 2mao, na 10k package i do whch means i go collect 20k withn 5days. thought if i lose d 10k i no go feel am. i just wana ask if anyone knows anything abt the site. is it a scam or legit?. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 179 180 181 182 183 184 185 186 187 (of 238 pages)



