Tellwisdom's Posts
Nairaland Forum › Tellwisdom's Profile › Tellwisdom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 262 263 264 265 266 267 268 269 270 (of 501 pages)
amawori: some people go jus dey run mouth like tap, weitin una don achieve for life? even if she steel d moni he no easy, most of una senior her yet una no fit buy better clothe self nt to talk of land, most of una na complete tenant . oga congratulation dearStop misleading people. Its "steal". You no go thank me?? ![]() |
Decryptor: Ur fada no fit buy the gate talkless of building the house!I wont be surprise sey your papa dey among those wey carry block when my papa dey build em own..Ask am if u reach house ![]() |
Why she dey cover her pregnancy??. ..Na sin to get belle?? Do head like my frypan ![]() |
Walahi-I GIVE UP ![]() |
Foollish people...Give us better service and stop bothering us with your foolllish ambassadorial talk ...We spend heavily on your network, only to give it out to some yeye people in the name of celebrity ambassador...ediotas ![]() |
korebobo: which 1 ur papa getWhen my papa dey build em own house, your papa still dey collect food money from your grandpapa #Lobatan ![]() |
Weavon okoro??..Wetin she dey sell?? ![]() |
If i was an importer..I wont allow my goods to stay in this warehouse...Too rough and below standard of warehouse i use to see ![]() |
babsthegreat: which watch money u wey dey scot for mushinScot-land you mean? |
They wrongfully detained your dad and you are here crying on what to do...Guy go plant bomb ![]() |
**Runs to buy ewa goyin** ![]() |
Hahaha...Almost my watch money |
She's probably waiting for a millionaire..Na their way ![]() |
But seriously the money small...That kain money na balcony e suppose dey. So anytime u need money, go there and pick ![]() |
manie: That is a good idea. But I do not think that 8 million will complete the project. I think completing the 2 units of 3 bedroom flats and letting it out is a better idea.Stocks like Zenith Bank, FBN, UBA, UBA Capital in 12months-->3.3 million Naira to 4.4 million Naira in the next (12 months/1yr) While house rentage of 550k to 600k per annum would be--> 1.1 million to 1.2 million Naira per flat(2flats x 2= (2.4Million/Yr) Stock=4.4Million Subtract Rentage 2.4Milion. My good friend, you can always make more sales from your stock and then come back and build your home for rentage. Even more Flats for yourself. ![]() I might be wrong duh ![]() |
This one dey build one story building, come enter instagram dey post "Hard work pays" This one na house abi na warehouse?? ![]() |
And to think this wack singer wld make me go back to this drink i left 4years ago for ace&Spade, remy martins et al?? #Spits ![]() |
See this balloon called Dele mumudi . |
Messi??...You mean lionel messi of argentina?? His details?? |
*Goes into the kitchen to fetch mine * |
Spits ![]() |
ba7man: How does it feel exposing ones unhappiness at another's sucess to the whole World on a social media??Na lie ![]() |
This looks to me more of a candle night than a birthday ![]() |
Cheap cars...the two is not even worth 10 million naira...Foollish limpoopoo crooner ![]() |
The baby body sef no get space for 90 stabs...so where the rest stabs dey, cos im seeing just BIRO mark on his face ![]() |
Its a pity the educated ones are now working for illiterates ![]() |
Yes, them resemble. only be say the guy black pass my yansh ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 262 263 264 265 266 267 268 269 270 (of 501 pages)


..Na sin to get belle?? Do head like my frypan
...We spend heavily on your network, only to give it out to some yeye people in the name of celebrity ambassador...ediotas 

