Tellwisdom's Posts
Nairaland Forum › Tellwisdom's Profile › Tellwisdom's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 423 424 425 426 427 428 429 430 431 (of 501 pages)
cute ![]() |
![]() |
Primitive people. Dem don carry their yeye behavior come here. I wonder the latin wey dem dey speak for here again ![]() |
c dem ![]() |
![]() |
Break up?? U say u wan break?? Oboy, climb 3 storey building, somersault from there and see the result. #A friend tried it and he only broke his arm,legs,head, which is not enuff, cos spinal cord never break ![]() |
Your gud gurl is not complete until you start wearing G-STRING ![]() |
They cant washhhhhhhhhhhhhhh ![]() |
![]() |
No one asked you to visit NL or this post, okay? Boko Haram like you. ![]() have you seen freecocoa's list ![]() |
what is new to you? the derailing or the boyfriend search? Why u dey call am folasharindin, na em name be dat?? ![]() |
Tsile- Woman Apkako-dickkk Abunna--dickkk Pkekus---punny pkeff-----weed ![]() |
Bro, you are a dunce by posting this crap on here ![]() |
If una don smoke weed finish chop groundnut join am , una go come come here dey misyarn ![]() |
why una dey hate na?? |
dynami, man wey saby . May you walk and never jam AGBAKO. Isee ![]() |
lefu just cos u make a living fagging ukraine sugar dadies doesnt mean we al do.Abeg shey i fit buy bread come eat akara small for your shop?? ![]() |
In Nigeria, if you are looking for a lady like your mother before you can marry, then you are not ready to marry at all. The truth of the matter is that you can never find any. The ones on ground are Naija used. If you are ready to marry, just pick one and forget those qualities you want. These days you gat to go for the quantity not quality.Fallsssss down ![]() |
abegi carry your small yansh go siddon for that bamboo bench jor u Mai mai headmistress[size=15pt] Hitsssss head on the wall [/size] |
why do loud mouthed dudes lack cumback skils eg lefu 190 cork telfolly , you expect us to fight?? . #Mmmbanuuuu ![]() Cork bro, she cant even bake popoff let alone bread. ![]() |
. The truth is always bitter anyway, even Jesus was crucified!!. So im nt surprised . |
c dis one oo!! Una don finish ![]() |
Your oh-so-perfect mom did a crap job raising you.You want to cry?? so be careful ![]() |
The reason wey make me form this thread be say one of my close pally lost im babe to im papa.The guy dey work for Chevron and as u go expect, this bobo really be dey pamper the babe with expensive gifts and he even buy murano jeep for her.But then i come dey very surprise say upon all the expensive gifts and the love wey the guy dey shower on the babe the guy papa fit still snatch the babe and use her chop clean mouth.Anyway i hear say the guy papa na one of the top men for chevron and had it not been for the dad he for no get the job wey he get for chevron.But then i no really know wether na money the papa take entice the babe ooooo Nj babe how your akara business na? , FINE. she sell well well today ![]() |
yeye people! Na critics dem go see, bt them no dey see their own fault ![]() |
@ poster 190 lefu telwisdom and cork have done and will do enof oyibo arse licking to last a century may more people never be recruited. D abovementioned people are a disgrace to thier race.njguy, Did i hear you say disgrace?? Is there any smoke without fire?? |
I was wondering d best way to answer but u ve said it all lwkmd lol hahahahaAnd how does that apply to my plight?? You were wondering the best answer as to what?? That i told them my mom is from nigerian or what?? And even if my mom was from nigerian, does it in anyway, relate to what yur jubilating over?? . # You people dont cease to amaze me and the rest of african people with your sense of reasoning ![]() |
OP me sef understand your plight well well.The time wen i be small pickin i put mind say naija girls must be like my own mama because she is a great mama.Na my mama be the best cook in the world and apart from dat she dey gentle and very understanding so hence wen i come grow up na im any naija babe wey i come across i go dey hope say make she be like mama but i go come get terrible disapointment.I don come find say most naija babes of today no sabi cook,dem too like money and dem too like to make trouble.If most naija babes be like my mama den naija go turn out to be a better country.Yes ooo the image of a country depends on the way the women dey act because na dem suppose to be our mamaTrue talk my brother ![]() |
Is she a Nigerian woman?. . .Dude read my letter properly, so you can get the message. Even if you share the same head with a LIZARD, do you share the same brain too?? |
no mind d yeye boy, he only wishes his mother is such. If truly she is, there shld av been a clause in his idiotic book.Bro, sit down there make boiz dey toast ya mama!! ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 423 424 425 426 427 428 429 430 431 (of 501 pages)
