Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,491 members, 7,816,159 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 06:51 AM

If Ur Papa Snatch Ur Girlfriend Na Wetin U Go Do? - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / If Ur Papa Snatch Ur Girlfriend Na Wetin U Go Do? (1357 Views)

No Woman Can Snatch Your Man If You Have These 6 Attributes. / 10 Hilarious Act Ladies Do To Snatch Their Colleague's Boyfriends / Your Friend Ever Tried To Snatch Ur Girlfriend/Boyfriend?Share Your Experiences (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

If Ur Papa Snatch Ur Girlfriend Na Wetin U Go Do? by Nobody: 1:03am On Nov 21, 2011
Imagine u get this preety babe wey u go fit die for the way jack die for rose for titanic and u no fit stay away from her for just a second.Imagine say ur papa come with im swag and come sweep ur babe off her feet and snatch her from ur hand in the process na wetin u go do?.U go disown ur papa or abi will u move with life and say God dey? cheesy cheesy
Re: If Ur Papa Snatch Ur Girlfriend Na Wetin U Go Do? by dabrake(m): 1:53am On Nov 21, 2011
^^i know say u 4 disfather your father sotey ur papa go come turn son. E be lyk d kain thing wey ur papa dey do with your red toys white babes abi?
Re: If Ur Papa Snatch Ur Girlfriend Na Wetin U Go Do? by freecocoa(f): 1:59am On Nov 21, 2011
Lefoollefool,its really a pity,your case is beyond repair,have fun wallowing in the ocean of your legendary mumurity. Iberibe bu ajoo oria.
Re: If Ur Papa Snatch Ur Girlfriend Na Wetin U Go Do? by dabrake(m): 2:10am On Nov 21, 2011
Are you talking to Nigeria's nairaland emerging tiger lunatic like that? Oya apologize or
Re: If Ur Papa Snatch Ur Girlfriend Na Wetin U Go Do? by Tosinville(m): 2:18am On Nov 21, 2011
lefu
My own papa no dey useless b4 im leave dis earth, na so ur papa take dey snatch ur girls ni?

Bros, abeg no dey create dumb thread for here.
Re: If Ur Papa Snatch Ur Girlfriend Na Wetin U Go Do? by 195(f): 2:27am On Nov 21, 2011
undecided
Re: If Ur Papa Snatch Ur Girlfriend Na Wetin U Go Do? by slimyem: 7:51am On Nov 21, 2011
smh!
Re: If Ur Papa Snatch Ur Girlfriend Na Wetin U Go Do? by bekay911(f): 8:03am On Nov 21, 2011
Lefool which kain papa u get. If he snatches ur Gf u snatch im wife simple
Re: If Ur Papa Snatch Ur Girlfriend Na Wetin U Go Do? by Omolola1(f): 8:08am On Nov 21, 2011
kil both
Re: If Ur Papa Snatch Ur Girlfriend Na Wetin U Go Do? by itoldu: 8:12am On Nov 21, 2011
simply use what you have to get what you want. be the other guy in d chick's life and siphon your father dry. He'd be so broke, only ur mom would be on his mind.
Re: If Ur Papa Snatch Ur Girlfriend Na Wetin U Go Do? by slex(m): 8:14am On Nov 21, 2011
freecocoa:

Lefoollefool,its really a pity,your case is beyond repair,have fun wallowing in the ocean of your legendary mumurity. Iberibe bu ajoo oria.


shocked shocked shocked shocked shocked shocked shocked shocked shocked shocked shocked

chineke
Re: If Ur Papa Snatch Ur Girlfriend Na Wetin U Go Do? by PeeJee(m): 6:18pm On Nov 21, 2011
I go beat that my papaoooooooooooooooo angry angry angry
Re: If Ur Papa Snatch Ur Girlfriend Na Wetin U Go Do? by Nobody: 7:37pm On Nov 21, 2011
grin
Re: If Ur Papa Snatch Ur Girlfriend Na Wetin U Go Do? by Idowuogbo(f): 8:23pm On Nov 21, 2011
Lefungus I c so much  has happened to poor u , I can only imagine how traumatic your life is your thread spks volume. Just no poison your papa o , engage in activity convince d gal for a 3somee so at least u won't loose out. Onyara dis wan na  romantic topic for your  mind abi bauchi goat
Re: If Ur Papa Snatch Ur Girlfriend Na Wetin U Go Do? by Adanora: 9:07pm On Nov 21, 2011
Hmmmmmmmmmm, dis Lefu guy self
Re: If Ur Papa Snatch Ur Girlfriend Na Wetin U Go Do? by r231(m): 9:10pm On Nov 21, 2011
undecided
Re: If Ur Papa Snatch Ur Girlfriend Na Wetin U Go Do? by Nobody: 9:14pm On Nov 21, 2011
The reason wey make me form this thread be say one of my close pally  lost im babe to im papa.The guy dey work for Chevron and as u go expect, this bobo really be dey pamper the babe with expensive gifts and he even buy murano jeep for her.But then i come dey very surprise say upon  all the expensive gifts and the love wey the guy dey shower on the babe the guy papa fit still snatch the babe and use her chop clean mouth.Anyway i hear say the guy papa na one of the top men for chevron and had it not been for the dad he for no get the job wey he get for chevron.But then i no really know wether na money the papa take entice the babe ooooo grin.Maybe the papa na im dey more romantic than the guy because i hear say the papa na real playa when it comes to babes grin
Re: If Ur Papa Snatch Ur Girlfriend Na Wetin U Go Do? by Nobody: 9:18pm On Nov 21, 2011
Idowuogbo:

Lefungus I c so much  has happened to poor u , I can only imagine how traumatic your life is your thread spks volume. Just no poison your papa o , engage in activity convince d gal for a 3somee so at least u won't loose out. Onyara dis wan na  romantic topic for your  mind abi bauchi goat
cmon sharap for there, na wetin u know about my papa angry? If i must let u know my papa na member of the great knights of st mulumba for catholic church.
Re: If Ur Papa Snatch Ur Girlfriend Na Wetin U Go Do? by Ranoscky(m): 10:47am On Nov 22, 2011
QUESTION: If your Papa Snatch your Girlfriend Na Wetin U Go Do?

ANSWER: I go snatch im money take go find anoda babe, simple!
Re: If Ur Papa Snatch Ur Girlfriend Na Wetin U Go Do? by bekay911(f): 2:38pm On Nov 22, 2011
lefulefu:

cmon sharap for there, na wetin u know about my papa angry? If i must let u know my papa na member of the great knights of st mulumba for catholic church.
na dem dey chase babes die pass
Re: If Ur Papa Snatch Ur Girlfriend Na Wetin U Go Do? by Njgirl1: 4:50pm On Nov 22, 2011
lefulefu:

cmon sharap for there, na wetin u know about my papa angry? If i must let u know my papa na member of the great knights of st mulumba for catholic church.
Dude ur dad is a knight? U sound like an athiest he must be disappointed.
lwkmd @ answers to this post. They ve humbled lefu one of his posts has finaly backfired.
Re: If Ur Papa Snatch Ur Girlfriend Na Wetin U Go Do? by corkpikin(m): 5:12pm On Nov 22, 2011
i can kill ** and i will surely kill him but if he is NL girl or Black i will spare him[color=#000099] [/color]  angry
Re: If Ur Papa Snatch Ur Girlfriend Na Wetin U Go Do? by Nobody: 5:14pm On Nov 22, 2011
Nj girl:

Dude your dad is a knight? U sound like an athiest he must be disappointed.
lwkmd @ answers to this post. They ve humbled lefu one of his posts has finaly backfired.
Nj babe how ur akara business na? grin
Re: If Ur Papa Snatch Ur Girlfriend Na Wetin U Go Do? by Nobody: 5:23pm On Nov 22, 2011
Nj girl:

Dude your dad is a knight? U sound like an athiest he must be disappointed.
lwkmd @ answers to this post. They ve humbled lefu one of his posts has finaly backfired.
How u go know or abi ur sugar daddy na member? grin
Re: If Ur Papa Snatch Ur Girlfriend Na Wetin U Go Do? by Nobody: 5:29pm On Nov 22, 2011
bekay911:

na dem dey chase babes die pass
how u go know or abi ur sugar daddy na member?
Re: If Ur Papa Snatch Ur Girlfriend Na Wetin U Go Do? by tellwisdom: 5:51pm On Nov 22, 2011
The reason wey make me form this thread be say one of my close pally  lost im babe to im papa.The guy dey work for Chevron and as u go expect, this bobo really be dey pamper the babe with expensive gifts and he even buy murano jeep for her.But then i come dey very surprise say upon  all the expensive gifts and the love wey the guy dey shower on the babe the guy papa fit still snatch the babe and use her chop clean mouth.Anyway i hear say the guy papa na one of the top men for chevron and had it not been for the dad he for no get the job wey he get for chevron.But then i no really know wether na money the papa take entice the babe ooooo grin .Maybe the papa na im dey more romantic than the guy because i hear say the papa na real playa when it comes to babes  grin

cry cry cry cry cry

Nj babe how your akara business na? grin

grin grin grin grin, FINE. she sell well well today undecided undecided
Re: If Ur Papa Snatch Ur Girlfriend Na Wetin U Go Do? by itiswell1(m): 6:28pm On Nov 22, 2011
bekay911:

Lefool which kain papa u get. If he snatches your Gf u snatch im wife simple

You meanhis mother?
Re: If Ur Papa Snatch Ur Girlfriend Na Wetin U Go Do? by Njgirl1: 7:08pm On Nov 22, 2011
lefu just cos u make a living fagging ukraine sugar dadies doesnt mean we al do.
Tellfolly how did u know my buisnes is doing well? Akara buisness is more honourable dan fagging sugardadys lyk lefu or kissing oyibo arses like tellwisdom and co
Re: If Ur Papa Snatch Ur Girlfriend Na Wetin U Go Do? by tellwisdom: 8:04pm On Nov 22, 2011
lefu just cos u make a living fagging ukraine sugar dadies doesnt mean we al do.
Tellfolly how did u know my buisnes is doing well? Akara buisness is more honourable dan fagging sugardadys lyk lefu or kissing oyibo arses like tellwisdom and co

Abeg shey i fit buy bread come eat akara small for your shop?? grin grin grin
Re: If Ur Papa Snatch Ur Girlfriend Na Wetin U Go Do? by Njgirl1: 8:07pm On Nov 22, 2011
no dude. I heard oyibo arse licking is infectious.
Re: If Ur Papa Snatch Ur Girlfriend Na Wetin U Go Do? by Nobody: 4:14pm On Nov 23, 2011
tellwisdom:

cry cry cry cry cry

grin grin grin grin, FINE. she sell well well today undecided undecided
grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin

(1) (Reply)

How Can I Get Her Off My Mind? / Okay. Are Most Ladies So Gullible?. / 111:P

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 31
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.