Temi4rea's Posts
Nairaland Forum › Temi4rea's Profile › Temi4rea's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 18 pages)
Omolola1:Good answer o!] It means the family na animashun dey be ![]() |
FBS:Not necessarily all but compared to women from other places they(yoruba) are very faithful. |
@Geo Ohu yo? ![]() |
Na by force, When two ppl who are not compartable fall in love theres always wahala now and then. Fighting over things ordinarily u two would have laughed over. Where is the fun. |
I dont get this whole thing again,where is ur husband ROMINIYI? And u dont have to come to NL since ur mind is made up, Wish u good luck. |
How u go say mk him enjoy hm money alone, Wht abt us na salt we go dey like, Geo which wuk u dey do sef because i dey suspect u dey run resturant, @Jarus guy Ba woni,shei kon. @binahmed i say which bank,i wuk in a bank too,but will tell u after u tell me urs. i no go tell ur oga say u dey use banking hours chat. ![]() |
If she likes it fast pls give it to her ![]() But if wnt to take ur tym in doing it, then introduce her to the slow and steady way. ![]() This is not funny Mogentle.(dem use opening of teeth do u). |
@ mai suya Ori ye saw! But for kano here even mai ruwa get am for laftof,so no be new thing. @Mogentle Wetin dis teeth wey u open dey for? @poster No mind all of them if u like the bobo go for am after all mai saya no go am for skl stl yet hm wife na commisioner of abatua! |
They are faithful generally exception of the kabba women! |
Ok i will give it a try ok, am waching THE UNIT season 3 now |
DVO! ![]() u knw smtime ii wonder if its not the same funke in I NEED TO KNW ![]() |
OMO IBO:Exactly ![]() |
romade: ![]() |
ok i can see! ![]() |
@ binahmed Wetin dey happen sef middle belters no plenty abi dem dey shame. @Mac A sha lafiya ![]() @poster Whts ur take on this our clan issue. |
@GEO say it well and i will tell u wht u really mean. i serious o @Binahmed which bank u dey |
Otam we are EPA and EPA is us, Common this thing will affect both politic and non-politic lovers becos the erizu(clan) is the major brother now, Before u knw ozi ogun no go dey marry ozi du again. I mean we wey manage go skl we need put a stop on the issues o. |
Binahmed Na arabic u dey use commuincate for ur bank. |
PERSON WEY OPEN TEETH AND THE ONE WEY DEY WRITE ARABIC, NA THE SAME MOTOR CARRY THEM, |
wanna love u- bob marley |
Will go for chioma, shes just good and natural. |
Binahmed whts ihoke pls, Becos this yeye pickin no wan tell me wetin him dey talk. Did u hear EPA is in court over the election of new executives. Na wa o,we don carry our trouble come kano again. |
ok now Anebira emi ve! not good atall in it my num is xxxxxxxxxxxx(are u satisfied) my email xxxxxxxxxxxxxxxxxxxxxxxx Otam takia o! ![]() |
I think we need a doc in the house Clem is being acting funny wth his SO! SO!. Abi u dey work for SOSO wears for kano. ![]() |
sima:So! Make we jump enter water. Sima i missed u so much thats why am taking it on u. ![]() Thank God u are ok(my better half sister). |
![]() We need Earthmama to confirm this now. |
Ben20001:Ben he said since from belle meaning na from childhood hm start, So who u want go report to. |
Can anybody join or is strictly for u 3. |



