Texalux's Posts
Nairaland Forum › Texalux's Profile › Texalux's Posts
This same jega has been conductin d previous elections wey pdp dey win oo bt nw dat u av a strong oposition u cum dey fear pdp is a coward paty |
Blind man wey dey lead blind man doyin & ebola jonathan una go hear am come match 28, change is all we want! Sai bahari! |
Sexy baby. She is beautiful |
Even d hell keeper cold nt foresee I mean d man dat said he will open d gate of hell! |
Oga jonathan dem say na u sponsore d poostponment of election if 2say dem do am ds febuary na u. 4 vote for bt as frm nw.I Dey match 4 Buhari. |
Wots special there yeye people let's see if you will have this kind large crowd wen you are coming home come may 29,2015 sai Buhari till gej finaly return to Otuoke by may 29 2015 |
A P C! Sai Buhari! Juxt as jonathan will be disgrace next week! |
Febuhari 4 sure! Gej s a failure hahahahahahaha |
So bcox of asari dokubo & tokpolo a whole big country like Nigeria is changin there mind nawa oooooon, mr president who are u foolin? Jux4 you to have enough time to campaign, u can't make fool of Nigerian but let me tell you even thougn you shift to next year u are out of that office the more u delay time the more ur disgrace in the result of this comin election, all we want is change sai Buhari! |
Mumu people so u no fit consult oracle make Boko haram stop killin people, evrybody won chop dia own frm dis 21 billion. Donation to Ebola jonathan, so u say d oracle said Fayemi will win d governorship election yet he loss in all d 16 local govt, holyghost fire burn all of una to arches yeye people! Sai Buhari 4 life. |
Heya! Mr lawyer am sowie 4 u mumu na him u be, u want popularty abi? God no go gree u ode osi alaye rederede no mata ao much oga ebola jonathan pay u e no go work Buhari is Nigeria next president come febuary 14.i Go chop lawyer hahahahahaha.......... |
U heard him loud & clear! As he said he is not attendin go do ur worst mumu people |
Infact some people do comment like a fool instead of u to start using prayer 2 help our army u were here talkin politics dat Buhari will see talk again, una b mumu oga Jonathan well done jor bt mind u sai Buhari till Boko-haram die finish! I like u Jonathan bt I want change to b honest..........! |
Yes. Ooooooo our army don turn. Spartacus.....................! Kill dem alllllllllllllllllllll. Kudos to our president Ebola jonathan! Oh sowie wrong speling! |
Wow! It was realy a nice joke hahahahahahahaha abeg I no fit laff agan oooooo |
You beter accept change into your life shapaly |
Pls tell me is the person who won this debate going to be sworn as the president? For the fact that Buhari shun off Jonathan in the debate means buhari no be him mate so oga ebola jonathan goahead & do your priamary school debate aftoall it wasn't olny buhari contestin against you! Hahahahahahahaha e pain dem ooooooooooo sai buhari till jonathan pass him debate! |
Nonsence! Sai Buhar! |
Please what's your problem about this lady? I' m sure you are all jelous of her beauty, you ths hugly fools. I love you lady sai Buhari! |
So we have coaltion of senior lawyers n ths country pls where were you wen this yeye people are pullng 21bllion together for electon, the money they failed to pull together to purchase weapons for our solders so that they will tackle boko-haram,u are all a falure & disgrace to this entire Nation Nigeria. No amount of yourlies can stop Nigeransfrom votin Buhari this is just a time 4 change! |
Wot do u expect frm a frustrated presdent? I dont blame him no matter how hard u try mr ebola Jonathan u must fail, sai Buhari! |
I wonder why some fools can't just stop westing their time concernin this God anoited man BuHari, some have told u punk-ass several time that even though Buhari present Nepa bill dem go still vote am, some said if he present bread label some said bounrvital label bt as 4 me oooo if the man present pure water lylon I go still vote am. so u can go Bleep urself fools. |
Even the so called PHD holder, the young people what has they brought for us?........ Corruption! Ebola! Boko haram etc.. Wen will you foolish people stop abusin Buhari may God purnish u all cote me & die! Sai Buhari till GEJ finaly woke up from his slumber! |
Don't mind the stupid agbero Governor he like to be associated with good people dats why he is vormiting, even the people of Ekiti don dey complain now the salary arrears the leave bonus he promised to pay durin his campaigh pls ask him has he do anytin about it, somebody who can not control his own smalest state is now sayin jagons about a reputable man like BUHARI, Fayose u ar a failure cote me & die. |
Nawa o people why are you soo wicked like this? you first said this man does not have certificate people reply you that eventhough he present Nepa bill as his credentials they will vote him, you later said he can't remeber his phone number later said he is a sick man that one no do you still went ahead to say he is too old now you are talking about the coup that has hapen before you were born, for the fact that you people are afraid of Buhari that shows you have case to answer, Buhari till GEJ get sense sai Buhari hahahahahahaha! |
As for me ooo I trust pastor oyedepo nw he can't involve in such mess atleast see baba Adeboye nw wetin concern am? Adeboye just bone evrybody ooo! So pls stop lyin against Oyedepo he can't do dat bt if dis alegation were found to b true haaaaaa! Baba oyedepo wia would u hide ur face wen Buhari win dis election come dis Febuhari? |
Nawa oooo mr Ebola Jonathan am sowie to tell u this ..................... I don decamp too oooooo abi na my own go last? 4wia I no go carry last o patapata na draw! |
Some people ar fOolish so dey fit ur papa stick make him go war front u go alow am go? No mind our yeye president small time now him go dey talk say CNN is bias in dia repot, u ar not comander of Army force bt commander of corroption people, Febuhari 4life |
Am not sayin Buhari is d best o bt he better dat yeye man of urs Ebola Jonathan, so guys una hear wetin happen 4 Ondo state o u better decamp b4 its too late cox form go soon finish oo notin like change my brada Febuhari 2015! |
Wen u do bad tins u should expect bad in return, change we want! GMB 4life! |
Imagine d yeye governor declered holiday just for people to plenty 4 stadium Ekiti people don dey regret now, Fayose where you 4 serve? God purnish u na people like u dem dey find 4 youth service agbero man. U dis Ekiti jegbese, obitibiti gbese, I go see wey u go run to after buhari won d election by febuary 14! Ebola jonathan u are a disgrace to dis nation. Sai BUHARI, Osibanjo 4 life. |