|
Romance › Re: 23 Ways To Make A Girl Smile by thelastdon(m): 9:13am On Jan 14, 2006 |
|
Forum Games › Re: Nairaland Awards (Members) by thelastdon(m): 9:11am On Jan 14, 2006 |
some guys are jobless u know |
Culture › Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by thelastdon(m): 9:10am On Jan 14, 2006 |
shut up, ur head like hammer head of horror |
Dating And Meet-up Zone › Re: Who Will You Pick as Your 'Soul Mate'? by thelastdon(m): 9:02am On Jan 14, 2006 |
una no get work |
|
Forum Games › Re: The Rhyming Game by thelastdon(m): 6:57pm On Jan 13, 2006 |
Bleep  |
Romance › Re: 23 Ways To Make A Girl Smile by thelastdon(m): 6:55pm On Jan 13, 2006 |
|
Culture › Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by thelastdon(m): 6:55pm On Jan 13, 2006 |
aburo, I dey like dere |
Romance › Re: 23 Ways To Make A Girl Smile by thelastdon(m): 3:24pm On Jan 13, 2006 |
lioness! I reservoir my comments for you |
Forum Games › Re: The Rhyming Game by thelastdon(m): 3:23pm On Jan 13, 2006 |
beds of the same feather, they flock together  |
Romance › Re: Why Do Girls Always Go For Bad Boys? by thelastdon(m): 3:22pm On Jan 13, 2006 |
no vess now, na because of the dictionary wey u dey use |
Forum Games › Re: Best Qualities of Nairaland Members by thelastdon(m): 3:19pm On Jan 13, 2006 |
na my Job to dey post here |
Forum Games › Re: Best Qualities of Nairaland Members by thelastdon(m): 3:16pm On Jan 13, 2006 |
u!.. just dey roll ur eyes like omoge ewure |
Forum Games › Re: Best Qualities of Nairaland Members by thelastdon(m): 3:12pm On Jan 13, 2006 |
nike4luv: yea, his insults are like funny! like baba suwe own!, enu e bi igba wara yen!  if I nack u for front, nack u for back, u go result to igo bottle limca |
Forum Games › Re: I Believe: by thelastdon(m): 3:10pm On Jan 13, 2006 |
I beleive I dont think so  |
Dating And Meet-up Zone › Re: Can You Chike A Girl Right Now(on Nairaland)? by thelastdon(m): 3:08pm On Jan 13, 2006 |
see u all, una no understand my pidgin, make una bring the money before u chike me.
the most sexiest guy on earth, check my picture for my profile, wetin una see |
Forum Games › Re: I Believe: by thelastdon(m): 3:05pm On Jan 13, 2006 |
I beleive Love goes to those who beleive in it  |
Dating And Meet-up Zone › Re: Can You Chike A Girl Right Now(on Nairaland)? by thelastdon(m): 2:47pm On Jan 13, 2006 |
am expecting girls in the house to chike me for 99 dollars 99 cents |
Dating And Meet-up Zone › Re: Can You Chike A Girl Right Now(on Nairaland)? by thelastdon(m): 1:47pm On Jan 13, 2006 |
the lord is good |
Dating And Meet-up Zone › Re: Can You Chike A Girl Right Now(on Nairaland)? by thelastdon(m): 1:47pm On Jan 13, 2006 |
on the land of the living? |
Romance › Re: Why Do Girls Always Go For Bad Boys? by thelastdon(m): 1:46pm On Jan 13, 2006 |
I see! |
Romance › Re: 23 Ways To Make A Girl Smile by thelastdon(m): 1:46pm On Jan 13, 2006 |
I dunno  |
Dating And Meet-up Zone › Re: Can You Chike A Girl Right Now(on Nairaland)? by thelastdon(m): 1:43pm On Jan 13, 2006 |
Thanks,, d same to u |
Romance › Re: 23 Ways To Make A Girl Smile by thelastdon(m): 1:40pm On Jan 13, 2006 |
some ppl me acting like they know it all
and dem no holy pass my bedshit |
Dating And Meet-up Zone › Re: Can You Chike A Girl Right Now(on Nairaland)? by thelastdon(m): 1:39pm On Jan 13, 2006 |
u go wound oh!, if u face me I go face u |
Romance › Re: Why Do Girls Always Go For Bad Boys? by thelastdon(m): 1:38pm On Jan 13, 2006 |
mikebuddy: No i think i apprecite and na wa oh!... apprecite, na michael agwu dictionary u dey use? |
Romance › Re: 23 Ways To Make A Girl Smile by thelastdon(m): 1:36pm On Jan 13, 2006 |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: Can You Chike A Girl Right Now(on Nairaland)? by thelastdon(m): 1:34pm On Jan 13, 2006 |
I don come oh! |
Nairaland General › Re: How Did You Discover Nairaland? by thelastdon(m): 1:27pm On Jan 13, 2006 |
|
Dating And Meet-up Zone › Re: Can You Chike A Girl Right Now(on Nairaland)? by thelastdon(m): 12:04pm On Jan 13, 2006 |
u are very wicked, u want me to crash nairaland uh!  My Picture cant even show on my profile, u know why.... I am too sexy, if it shows nairaland server go crash |
Dating And Meet-up Zone › Re: Can You Chike A Girl Right Now(on Nairaland)? by thelastdon(m): 11:46am On Jan 13, 2006 |
if I chike u again, server go crash  |