Romance › Re: Plans For Vals (Valentine's Day) by thelastdon(m): 8:30am On Jan 18, 2006 |
Valentines Day? I am still thinking but I would like to have thelastdon's day on record  |
Family › Re: I Fear I Won't Have A Marriage As Good as My Parents' Own by thelastdon(m): 8:21am On Jan 18, 2006 |
na mouth una dey take type?  |
Education › Re: LAUTECH: The Best University Indeed by thelastdon(m): 8:19am On Jan 18, 2006 |
DoubleRevv: silver is ropo or wetin be 'en name still your president..and maroko is business still cooking  Itumo?  |
Forum Games › Re: Who Are You Missing Today? by thelastdon(m): 8:17am On Jan 18, 2006 |
flavorflav: I'm missing my husband (thelastdon) Sorry wifey, am baaaaaaaaaaaaaaack  |
TV/Movies › Re: Big Brother Nigeria Coming up March 2006 by thelastdon(m): 8:16am On Jan 18, 2006 |
vinna: ROTFLMFAO............ thelastdon u sure say u never smoke grass so? because e be like say u dey high o grass na small one oh!, na Iroko tree I smoke... Olosi  |
Forum Games › Re: Top 5 Nairalanders I Want to Meet by thelastdon(m): 5:08pm On Jan 17, 2006 |
|
Forum Games › Re: Top 5 Nairalanders I Want to Meet by thelastdon(m): 2:49pm On Jan 17, 2006 |
wetin do seun oh! |
Forum Games › Re: Let's Start a Love Story by thelastdon(m): 2:48pm On Jan 17, 2006 |
stop the crab, pls
no more slap or gbosa.. just continue the godamn story |
|
|
|
Culture › Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by thelastdon(m): 12:16pm On Jan 17, 2006 |
|
Culture › Re: Can Somebody Please Teach Me Pidgin? by thelastdon(m): 12:05pm On Jan 17, 2006 |
e don tey oh!  |
Forum Games › Re: Who Are You Missing Today? by thelastdon(m): 11:59am On Jan 17, 2006 |
so una don turn mikebuddy into anoda thingy, na wa o! |
Christianity Etc › Re: Is It True: Wearing Trouser/Pants Is Condemned In The Bible? by thelastdon(m): 11:56am On Jan 17, 2006 |
go to the book of Judas, you will see women wearing mini skirts |
Nairaland General › Re: How Did You Discover Nairaland? by thelastdon(m): 11:55am On Jan 17, 2006 |
the Gods are not to blame  |
Forum Games › Re: Who Are You Missing Today? by thelastdon(m): 11:54am On Jan 17, 2006 |
is he hot like I do and are u sure its not @mikebuddy  |
TV/Movies › Re: Big Brother Nigeria Coming up March 2006 by thelastdon(m): 11:48am On Jan 17, 2006 |
mikebuddy, u well at all? chineke na pogi oh!  |
Forum Games › Re: Who Are You Missing Today? by thelastdon(m): 11:47am On Jan 17, 2006 |
I am missing Myke  |
TV/Movies › Re: Big Brother Nigeria Coming up March 2006 by thelastdon(m): 11:44am On Jan 17, 2006 |
go burn you  |
Forum Games › Re: Who Are You Missing Today? by thelastdon(m): 11:43am On Jan 17, 2006 |
who be dt Mike sef? I think I deserve to know him  |
Nairaland General › Re: How Did You Discover Nairaland? by thelastdon(m): 11:42am On Jan 17, 2006 |
kaylala do now, make we clean this trojan commot for nairaland  |
Romance › Re: I'm A Guy, You Are Lady.. When I Tell You This What Do You Say ? by thelastdon(m): 11:40am On Jan 17, 2006 |
I toooooo much.. thanks, you threeeeeeeee much  |
TV/Movies › Re: Big Brother Nigeria Coming up March 2006 by thelastdon(m): 11:39am On Jan 17, 2006 |
modify dt post of urs if you dont want me to descend on you like fire  |
TV/Movies › Re: Big Brother Nigeria Coming up March 2006 by thelastdon(m): 11:03am On Jan 17, 2006 |
 person wey dey receive psychiatric treatment for Madonna University teaching hospital, u still dey see person wey get glucome, u know maybe after that treatment, na gonoreaha u go see next, I no curse you oh!, I just prophesize |
Nairaland General › Re: How Did You Discover Nairaland? by thelastdon(m): 11:00am On Jan 17, 2006 |
mikebuddy, no run oh! |
Nairaland General › Re: How Did You Discover Nairaland? by thelastdon(m): 10:43am On Jan 17, 2006 |
thanks, na uuuuuuuuuuuuuuuuu, no be thelastdon
i no know say u get truth for mouth like this |
|
Nairaland General › Re: How Did You Discover Nairaland? by thelastdon(m): 10:30am On Jan 17, 2006 |
|
Nairaland General › Re: How Did You Discover Nairaland? by thelastdon(m): 10:25am On Jan 17, 2006 |
mikebuddy: Ne nu gi ka idika onye bu ihe na anwu anwu.L.O.L you will need an IGBO lecturer to explain that to you.  ogboso! onyiberube, your head like ojukwu's shoe wey him dey take match shit |
TV/Movies › Re: Big Brother Nigeria Coming up March 2006 by thelastdon(m): 10:24am On Jan 17, 2006 |
okay, I don forget say na madonna teaching hospital u dey receive treatment, sorry I need eye drops |
|