Nairaland General › Re: How Did You Discover Nairaland? by thelastdon(m): 10:21am On Jan 17, 2006 |
mikebuddy: He needs some drugs then. drugs ko, ogi-eko ni.... see ur mouth like person wey get HIV kaylala: i have some antivirus software to sell  abeg help me sell am to Seun, so that him go fit clean this trojan downloader commot |
TV/Movies › Re: Big Brother Nigeria Coming up March 2006 by thelastdon(m): 10:19am On Jan 17, 2006 |
which skool u dey self, u sure sey no be psychiatric hospital u dey skool?  |
Nairaland General › Re: How Did You Discover Nairaland? by thelastdon(m): 10:15am On Jan 17, 2006 |
no be me talk am oh!, na Mr. lecturer  |
Forum Games › Re: Top 5 Nairalanders I Want to Meet by thelastdon(m): 10:14am On Jan 17, 2006 |
Top 5 Nairalanders I Want to Meet
thats the topic, no more hun hun again |
Nairaland General › Re: How Did You Discover Nairaland? by thelastdon(m): 10:13am On Jan 17, 2006 |
na computer I dey learn and my lecturer tell me say u be trojahn virus and na back door u take enter |
TV/Movies › Re: Big Brother Nigeria Coming up March 2006 by thelastdon(m): 10:11am On Jan 17, 2006 |
u had beta go back to skool go learn that english well well, I no understand the Ibo wey u just talk now oh!  |
Nairaland General › Re: How Did You Discover Nairaland? by thelastdon(m): 10:05am On Jan 17, 2006 |
hmmmm....... Laugh away your sorrows  |
TV/Movies › Re: Big Brother Nigeria Coming up March 2006 by thelastdon(m): 10:04am On Jan 17, 2006 |
u cant be my language, my languages are cool  |
Christianity Etc › Re: Is It True: Wearing Trouser/Pants Is Condemned In The Bible? by thelastdon(m): 10:03am On Jan 17, 2006 |
kaylala Pilate, son of Pontius Pilate  |
Forum Games › Re: Top 5 Nairalanders I Want to Meet by thelastdon(m): 10:01am On Jan 17, 2006 |
masquerade |
TV/Movies › Re: Big Brother Nigeria Coming up March 2006 by thelastdon(m): 10:00am On Jan 17, 2006 |
hmmmmmmm........ money no fit u, u go talaka for life if ekutele no fit you |
Forum Games › Re: Top 5 Nairalanders I Want to Meet by thelastdon(m): 9:58am On Jan 17, 2006 |
u want to go and gbegun abi?  |
Forum Games › Re: Nigerian Names by thelastdon(m): 9:56am On Jan 17, 2006 |
yetunde oh!, yetunde mi da, yetunde  |
TV/Movies › Re: Big Brother Nigeria Coming up March 2006 by thelastdon(m): 9:56am On Jan 17, 2006 |
cut ur head then |
Forum Games › Re: Top 5 Nairalanders I Want to Meet by thelastdon(m): 9:55am On Jan 17, 2006 |
u sure sey u go pass  |
Nairaland General › Re: How Did You Discover Nairaland? by thelastdon(m): 9:54am On Jan 17, 2006 |
go and call on ur lecturer, then both of you should go back to the begining of this thread, continue reading tru, u will see how I came in and not tru all of those ways u came in  |
|
Christianity Etc › Re: Is It True: Wearing Trouser/Pants Is Condemned In The Bible? by thelastdon(m): 9:52am On Jan 17, 2006 |
Pastor, I never reach morning oh!  |
TV/Movies › Re: Big Brother Nigeria Coming up March 2006 by thelastdon(m): 9:50am On Jan 17, 2006 |
if the cap fits una, make una wear am  |
Nairaland General › Re: How Did You Discover Nairaland? by thelastdon(m): 9:47am On Jan 17, 2006 |
for those who came in tru the window, backdoor and tru d suckaway, I give una three gbosa
I have told u ppl how I came, I think some ode can tell how they came |
TV/Movies › Re: Big Brother Nigeria Coming up March 2006 by thelastdon(m): 9:44am On Jan 17, 2006 |
but those teeth looks like ekutele's own  |
Christianity Etc › Re: Is It True: Wearing Trouser/Pants Is Condemned In The Bible? by thelastdon(m): 9:43am On Jan 17, 2006 |
why didnt u ask the man and free your conscience  |
|
TV/Movies › Re: Big Brother Nigeria Coming up March 2006 by thelastdon(m): 9:38am On Jan 17, 2006 |
 I know sey una no go bite me in Jesus name, wetin I do to deserve all this kind dracula teeth for midnight wey day never break, I won go back go sleep oh! |
|
|
Christianity Etc › Re: Is It True: Wearing Trouser/Pants Is Condemned In The Bible? by thelastdon(m): 9:14am On Jan 17, 2006 |
silly ko, silifa ni...*hiss* na person wey silly dey see anoda silly person. that was my own view of what she said, kill your self and if you no fit, go police station go report  |
TV/Movies › Re: Big Brother Nigeria Coming up March 2006 by thelastdon(m): 9:12am On Jan 17, 2006 |
no worry, I know sey na so ur teeth go be like dracula for real life, no problem, na those ppl like u dem they call sanu oju, feyin woran.. dem dey pity eyes, dey use teeth dey view  |
Christianity Etc › Re: Is It True: Wearing Trouser/Pants Is Condemned In The Bible? by thelastdon(m): 9:02am On Jan 17, 2006 |
ldollier: well, i think something is wrong with smoking. basically because in the bible it says something about one's body being a temple, and not harming it(your temple) with harmful substance. i think it goes like that
i aint too sure about the second question If I can hear you very well now, you are trying to say your body is the temple of the Lord... please can I worship the Lord in your body since your are the temple of the Lord  |
TV/Movies › Re: Big Brother Nigeria Coming up March 2006 by thelastdon(m): 9:00am On Jan 17, 2006 |
exactly  |
TV/Movies › Re: Big Brother Nigeria Coming up March 2006 by thelastdon(m): 8:36am On Jan 17, 2006 |
|
Forum Games › Re: The Rhyming Game by thelastdon(m): 8:31am On Jan 17, 2006 |
primates |