Thunderbabs's Posts
Nairaland Forum › Thunderbabs's Profile › Thunderbabs's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 158 159 160 161 162 163 164 165 166 (of 196 pages)
Indian hemp in India....wldnt it v bin more grievous if he was caught wit a Jamaican weed? why arrest d IPOB man... ![]() On a business visa to india....isn't that business he's doin in India? ![]() On a serious note, all you going to Asia to do drugs, una dey OYO right dere in Asia especially all you ibo boiz not allowin Ojukwu to rest in peace soilin d name of ur nation ![]() |
EastGold:If dz is ur sermon for davido who is still on two, what will ur sermon be for wizkid, 2face, and dt boi with strong waist for east, flavour....davido is an upcoming in dt aspect |
Naijaaaa, we dont appreciate or support the talent when it's raw, Naija will only support talent wey don done... Naija no geh foresight for anytin and its also part of the factors hindering our human capital development on a larger scope. Thank God Joshua cook himsef well for us to notice anyway |
omo, some ladies can formmmm, as if deir mother no dey spread their pata for outside even up till age 16 |
This guy lasan Deir fada |
This is funny Cabals don pursue d guy...buhariiiii, why o why? |
sarrki:Jus tell us where the prayer meeting would hold, you hear ![]() |
If ur story is true, T.B Joshua go smell am and cast it out..means you v bin gotten as in ur village peoples...you knw whaamean |
The Honda Element wey trip her den is like a box of matches today....dere re new cars in town now, buh she don lay like 3 eggs for d man since den. She acheived at least |
Money begets Love.....that can be found in the book of Break-upz chapter 7 vs 4 All dz gals, jus buy any1 of dem u want wit iphone8 wey neva comout sef, a nice car, an apartment if needed in a nice hood, you first get d benefit of getting laid even b4 u gv the 2nd gift. Their emotions are just nailed to material things which definitly never lasts. |
Op be forming scientist in Africa..lol Literate or illiterate, we know voodoo in this part of the world pass Einstein's physics or chemistry jagons. Even if you, Op talk nonsense again, i fit beat you with Oonde...if u knw da one, u no go tlk nonsense |
Sombori, help me wake Fela ooooo. Animals no get rights again for dz part of d world ooo...na so so kill kill kill nd chop chop |
So, kini big deal? Dey be underage? Next, plz! |
HaneefahRN:Like I said, both sexes will always take sides which is what you ll keep doing and the reasons are not far-fetched. I xstand ur views though buh mine is, we cannot be judges of such matters from what we read on social media....it is often deeper than we read. Women do this better than men, do dt better than men, I know ur stand, okay ![]() |
Proper? Yes Reason- it has always been part of pre-intimacy since ayealumole when you suck just nipples wtout any juice. why wldnt it be proper when it's got juice? Healthy? Yes Reason- so far it is healthy for the baby, it is healthy for the real owner, the husband. ![]() |
The witch(es) in dt hostel who set her up will not have rest of mind right now coz dz gal's death is hanging on their neck. Moral...you can kill ur fellow human being with ur bad tongue and terrible attitudes too not just with dangerous weapons |
HaneefahRN:Tell me how women pour out their frustrations? We will always tk sides not minding situations that individual couples re dealing with.....women ll say d husband is a coward for hitting d woman, but no one knows how much anger d man has bin swallowing and d patience he has bin exhibiting b4 hz feelings can no longer tk anymore...no one thinks of dt...it is always men re cowards |
Nothing goes to waste...buhari see ur feofle, walahi you no be beta fresident....pple ayaf hungry bcoz of you fa....snakes enta gbege, whale wey dey enjoy life for pacific com naija com play for una beach, na mesuya knife buhari feofle bring to yaamutu d whale, chai |
All dt story of only cowards beat women, where una hear dt from sef wey all of una jus dey copy n paste upandan... Na since eve gv adam apple chop man don dey beat woman so what d heck....mk u fyn pass mammy water, d day u go collect backhand slap frm ur husband, na hin dey ur front...no b woman ni Not promotin domestic violence oo but dere re sm tinz dt v bcom a norm in our culture....women sef dey provoke men to dt level smx....na man reaction social media dey quick spread, dey no dey fit c the reggae wey d woman play |
I suspect buhari......Na Buhari go use private jet bring death com Naija......e enta lyk dz, pple jus dey die in mysterious ways both old n young, rich n poor... If dey no jump insyd lagoon, dey go hang dmselves, or accident happen, or sleep, no wake up, or person wey dey jump upanddan 2day, nd 2mao u jus hear say is no more....why o why Buhari...why v u brot dz upon ur pple Diariz God ooo |
Baby mama seems to pay off considering what wives put themselves thru in the hands of their hubbys and how soon husbands of this generation get tired of their wives.... Impregnate a gal, turned baby mama, simple. Only the child binds you, nothing more except both wants to tk it to anoda level and dt ll b deir call if dey so wish Youths of this generation just cannot cope for too long the stress of marriage, kin shey eru omode, my afonjas will xstand dt ![]() |
Any pic of the "you may kiss the bride" part, plz....how did he do it? Dey carry am ni abi d wife bend down low? |
Must buhari hold on to power...I xstand hausas/fulanis dnt really value their lives.....some things are more important than life....power |
The most difficult course i succesfully scaled thru was not really difficult buh for the Lecturer-in-charge. He made students sweat for a C grade. Bad boiz eventually killed d man though... ![]() |
Marvyx:Not just kill them, shovel them down ur throat if necessary....evil tasty creature it is ![]() |
MhissBelva:Small boiz, huh? Let one catch you for corner, u go no say small boi no b by face |
U turn baby mama, nairalanders go vex curse you say u no geh life. U marry, ur husband beat u blue-black, nairalanders go say d husband no beat am well well U choose to remain single, nairalanders go say go n marry n b responsible Which one dey satisfy nairaland peoples sef.... I vote for baby mamas ... Man is free to gbensh oda gals, d babymama too is not tied can go n gbensh if she likes |
Refuses to resign in order not to let hz Northern cabals down at d expense of hz life. Northern rule shit |
With their herd of cows or herd of weapons? Which one? |
He fast b4? ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 158 159 160 161 162 163 164 165 166 (of 196 pages)


omo, some ladies can formmmm, as if deir mother no dey spread their pata for outside even up till age 16
