Tilipia's Posts
Nairaland Forum › Tilipia's Profile › Tilipia's Posts
1 (of 1 pages)
U 4get to add CBN,fada of all banks.dis one ehen,d babes wey fall 4 dis category,dem no won no who u b oh,their own na jus collect money frm any corner lik tax force. |
E won go passive wheather the PKATA get nice smell. |
Wetin de make u provocate? |
Tazmode:cowbell our milk.... |
Vry simple,jus go slap ur VC. |
FTC |
adeniyi00: Gud day everybody, am a A14 corp member posted to zamfara before i redeployed, d camp esperience was great but nt really fun filled like other camps, if yu are a lady, u have a very gud acomodation wt light, water toilet cos u stay in d main camp, but guys acomodation is notin to write home about, u will stay inside a temporary camp in a sec skul, ur hostels are improvised cabinet wt no lite, improvised but bad toilets and bathroom. im nt trying to scare u but just telling u wat to expect unless theve improved. wish u all d best. u are free to ask me any que. I just de imagine hw dat camp go de. |
[quote author=NafeesaAA]The longest Flyover In West Africa taking Shape In The Heart of Kano City[/quote its seems u've not been outside kano b4 baaa,dat fly over wey i de pass ever time.e b lik say u neva enta lagos b4. |
Hmmmmm!,i de reside close to his church,na 2 park my load and port 2 anoda location. |
1 tin i enjoy abt andy b say,e no send any body.if u like insult,shout, na u get ur finger wey u de take type.guy,i de feel u joor. |
Orisirisi |
I no no how banky w and segun arinze take paa lori? |
Funke!Funke!!,ma fi iro baye je loni. |
Dem fit dish fud on top ur belle |
Na to return d mess back |
Am also posted to zamfara state,hw is d camp condition? |
Is there nobody posted to zamfara on nairaland? |
Zamfara,add me 26499FC6 |
I jus de laugh alone,e b like say na only mi de go zamfara. |
100 mark 4 ur analysis,u no go kill person. ;D100 mark 4 ur analysis,u no go kill person. |
1 (of 1 pages)
na wa o. WHAT IS THIS? I mean, WHAT ARE THOSE?