Tjskii's Posts
Nairaland Forum › Tjskii's Profile › Tjskii's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 121 pages)
The way I prepare my gbegiri a.k.a beans soup; Wash the skin off the beans,then cook for bout 30mins or less,the beans shud be soft by then,add crayfishor titus fish and iru(locust beans),then pour into blender(let it cool off o)blend to a smoothpaste,put back on fire ,add palmoil,salt and maggi,and ure good to go. |
Had a bad experience over d weekend,needed to pay for some goods urgently,lo and behold it didn't work,was so frustrated,thankfully I had small change inmy zenith account,na wetin save me be dat |
Just tell them that u want to use the house,that u av family memberz moving to town and thyr goin to use d pplace,tell dem dis before their rent expires,so that they can start preparing |
bigx: it would be very shameful if the Presidency has to publicly associate with a known criminalNa today presidency dey associate with known criminal!! Abi no be d same presidency grant pardon to alameisea |
Hotdiamond: mehn. I'm going to get myself a well crafted, well tailoerd inexpensive suit.DARY ![]() |
Bootylicious mama ![]() Come tinytoes,y be say na only women matter dey full ur blog,if no be scantily clad,e go be big bum,ow come ![]() |
Smh,ruubbbiiissshhh ![]() |
For wetin na,upon all d nollywood movies weyy we don watch,ow person go stil dey take oath,hian ![]() |
The first and last dresses |
I don't really like her outfit,no wow factor ![]() |
Marthakingz: It's Good To Know That Tiwatope Has Found Her 'Eminado'......I totally agree with ur write up,specially bout his ways not seeming pure |
But does the ministry require references from a previous employer? From what iv heard its not a requirement,so I think ur frend shud go ahead and quit,then use his churchmind to settle his debt, correct me if I'm wrong |
Swit Ayi: Mamas in d house pls help me o. I am having very painful nipples when breast feeding my 13days old baby. Am a FTM and don't knw wat 2 do.Sweeety ure very welcome to this thread,ows ur lil angel? Ure aving painful nipples cos d baby is sucking only ur tips,wen ure feedin ur LO,make sure ur areolas(d dark area sorounding ur niplles)also go into d babyz mouth,this link shud help http://www.babycentre.co.uk/a263/sore-nipples |
Try u ke,abeg my pikins stil small,I never ready to chop poison ![]() |
^^like say u wey dey talk sabi pound yam ,I sure say to make ordinary eba sef,go be war ![]() |
byvan: he dey o,ow ur side,sheee o wa pa ![]() |
Oooohhhh that's so wonderful,make sure u scale thru oo,we're rooting for u ![]() |
,honestly I spose spank ur bumbum for dis post, ![]() |
My sister,no be only you,once I hit dt pestle 2ce,my body go just dey shake,I'll start sweatin profusely, becom cold and hot at d same time,hian ,na so I jejely advise myself,started usind d tiny morter used for pounding soup ingredients,for d yam,even dt tiny mortar sef no be beans,so I pound for only my husby,d rest of us na to face eba,I no fit shout ![]() |
jadelyn007: Hw abt bankers,seriously i get bored d traditional black,brown,navy blue or grey.i dnt look forward 2 dressing up 4 work.do u hv any ideas on hw 2 spice up my wardrobe while stil stickin 2 standards?i feel u jare, how bout using those silky scarves,its d only thing i think u can get away with ![]() |
More , those ankara pants can be paired wth any nice shirt
|
Some ankara for work
|
:DHahahahahhahahahahancant stop laffing omgca |
Ooohh lovely thread,this is exactly wat I need,will be resuming work this week after a 4mnthbreak,so I nid aal d tips I can get on upgrading my wadrobe ![]() |
Na wa o,wats wth all dis ukwu videos,iv heard 5songs wth ukwu in it dis mnth alone,dem don tire to dey talk waist,so na to translate am to oda dialects remain ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 121 pages)
,add palmoil,salt and maggi,and ure good to go.


