Tjskii's Posts
Nairaland Forum › Tjskii's Profile › Tjskii's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 46 47 48 49 50 51 52 53 54 (of 121 pages)
Kai why van viker wife allow herself go lik dis na,na fine man she marry,she spose dey clean up welll mak dem no snatch her husby oo And y is yvonne nelson gettin skinnier and yellower by d day Love nadia buhariz outfit,she realy try for dis one Dis patience dressin na serios oleku ![]() Y koffi come drees lik magician na |
![]()
|
Before you start an exercise programme,ure sposed to go for a medical checkup,this will determine the kind of training ur body can handle,but trust we nigerians,we decide we want to be fit and just jump on a threadmill Well may his soul rest in peac sha(I say this wtht feeling any twinge of pity or remorse,wat has this contry turned me into sef,so hardened and jaded,smh) |
Nice house,not as breathtaking as I expected,but nice all d same,*by the by,wats his fascination with gold,gold buildin,one too many gold statues ![]() |
Mscheewwwwwww ,wich kain rubbish news be dis early friday mornin |
I rememba I used to wish I was d only kid wen I was growing up,I get 3 younger brodas and dem wan wounjure dat time,but now I'm glad theyr here |
Ahhh dis one ure complaining bout ur hair with d kind of weather u ave over there,that means wheneva ure in naija ur best bet is to weave it o,cos by d time the heat or harmattan mamma dat hair ehn,d tin wil become a nappy explosion ![]() My hair is kinda like yours,long and full(below d shoulders)and I hate it with a passion,iv always wanted to scrape it all off,but fear of me looking like Mr potato head has held me back,so all I do is fix weavons,iv tried using a flat iron on my natural hair but after 24hours of lookin good,d thing becomes a nappy mess and I no get power to dey flatiron everyday,so its weavons for me o,can't stress myself cos of hair ![]() |
Gosh just saw the video,I looove it,love it,beautiful song,lovelly video |
To be forewarned is to be forarmed,make none of d celebs try dis unions o,else na atutupoyoyo dem go born ![]() |
The dress doesn't do much for either of them,it just makes them look round and fat,pregnant women look positively radiant in chiffony,free flowing gowns,the type that is cinched in below d bust and is allowed to run free,all dis gummy gummy fitted clothes expectant mothers tend to don these days no be am at all |
amazing im awestruck,all that comes to my mind is *endtimes don come o* ![]() |
Wats dis one na ![]() |
greatgod2012: ..........we've heard of notorious virgins, desperate virgins, and even, wicked virgins.Bros u get talent o,ur services are urgently required in nollywood,see as u jus came up with 3movie titles under one minute ![]() |
Kai these shoes,I hate am die,just can't stand em,especially d ridiculous colors they come in ![]() |
Ehen so shez really pregnant,na wa o,oya na make I see how she go dey do sexy sexy with her big belle,she don dey round alredy sef ![]() *i dey biff d babe die,ow one babe go set lik dat,den add fame and money jointisnt fair jor ![]() |
Stephanie is lookin so good,wow ![]() |
Na so o, ![]()
|
D tin looks very dry and boring sha,oh welll to each his own ![]() |
Hmm not bad at all,especially liking d 3rd pic,keep it up,practice makes perfect ![]() |
And I no mind dat first babe eyebrow o ![]() |
Who died and made d fashion police crew king,mscheew,bunch of know-it-alls ,though I agree on their take on xtina sha ![]() |
Wat d heck is dis |
lovely gown |
Kai old age na wa,shez overly made up,and wats worse is that d makeup didn't cover up the bags under her eyes,the make up artist shud be flogged ![]() |
very unappealing ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 46 47 48 49 50 51 52 53 54 (of 121 pages)


Mscheewwwwwww 