NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 11:22am On Oct 20, 2015 |
onuwaje: All I wanna say is they don't really care about us *in wacko jacko's voice* tor na tru u talk |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 11:20am On Oct 20, 2015 |
DonPsymon: But the states aint bad na 
Why you come the complain? Bro na ogun or Nassarawa na I nid ooo buh I nid ogun more |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 11:18am On Oct 20, 2015 |
ademasta: Have you forgotn Elmisti is 5$6 with satan? Only satan knws his whereabout. So my oga@d top, anytin for the gentle Ademasta? Ademasta boss of bosses d only man dat can drink palm wine straight frm it source I greet u |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 11:17am On Oct 20, 2015 |
onuwaje: Uniport nor dey reason any soul chai dat na money wey i fit take pay skul fee plus hostel fee join am |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 11:16am On Oct 20, 2015 |
DonPsymon: Which states you choose sef? Be like you tell me before but I don forget. nassarawa calabar ogun respectively |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 11:13am On Oct 20, 2015 |
onuwaje: News flash Uniport increase certificate fee to 25,550
Cc keribaby isiabuncha Shai datz too much oooo haba we wey grad from ABU ZARIA na 6k oo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 11:12am On Oct 20, 2015 |
Ademasta u dey dia wia elmisti nau |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 10:48am On Oct 20, 2015 |
DonPsymon: I get that belief say we must get 1 of the states wey we select.
If na so, me I no go need redeployment.
+ I dey comfortable with the 3 states I choose. tor Good 4 u ooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 10:41am On Oct 20, 2015 |
DonPsymon: Baba 
As I dey here so eh...
Even call up letter no fit make me vex again o...
I d expect anything sef. tor na so if water pass garri na to request for redeployment ooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 9:56am On Oct 20, 2015 |
DonPsymon: Fine... This our 21s don d reach  nor b lie oooo soon very soon sum ppl go happy sum go vex y sum go cry I sum go dey btw cry vex n happy bun I pray make we happy oo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 9:18am On Oct 20, 2015 |
DonPsymon: Baba I dey fine o...
How you dey? fyn my broda hw ur side nau |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 9:15am On Oct 20, 2015 |
Donpsymon hw far nau |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 9:14am On Oct 20, 2015 |
 Hallelujah  |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 9:12am On Oct 20, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 9:11am On Oct 20, 2015 |
Make una nor vex abeg who knw of elmisti wia abt it's been long I saw him around |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 9:09am On Oct 20, 2015 |
KeriBaby u dey dia hw kparols |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 9:07am On Oct 20, 2015 |
Sup my fellow PCM'S hwz d waiting praying n fasting |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 9:03am On Oct 20, 2015 |
2el: Abusites.... my goons....Wats up
Cc: Babatawa Jemimaa01 majidyusuf Ademasta Shawwal1 kogistan Zeeenas Haliluck Physika Idee91 Majidyusuf IamYhudii Venom104 Blym Burantashii kunlesufyan Joyce21 kingphilip ABDamola muhyideenabdul noordean darazonian Benny95 emerich Swagk101 Rajosh Mzmeeday Macbukky93 tk4life ade23ola EngrVin harryson77 Jatau7 Isiabuncha Elevation Paulpaulpaul et al Boss we dey ooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 6:35pm On Oct 19, 2015 |
rmfunky: Amen ooooooh..... all B15 PCM's don turn prayer warriors seriously ooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 1:53pm On Oct 19, 2015 |
rmfunky: I just dey on a low key(just observing) the fear of 21st nor be here so I got to be around! lol nor fear God dey just believe u re already posted to ur state of choice IJN |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 12:30pm On Oct 19, 2015 |
rmfunky: am good you? fyn oooo wia u dey hide nau we dey hardly see u unlyk b4 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 12:29pm On Oct 19, 2015 |
ademasta: Baba relax o... E go beta... na so datz y I nor kuku boda myself oo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 12:28pm On Oct 19, 2015 |
Gazaliah: Bro,I no get wetin I go talk nah......
Wednesday is not far anymore..I no shake at all
#TeamEnugu lol na so sha |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 12:28pm On Oct 19, 2015 |
KeriBaby:
U sabi something na so ooo hw ur ppl nau |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 12:27pm On Oct 19, 2015 |
haywire1: So u neva hear say elmisti over weed yesterday family, no b small tin ooo, he dey where dem dey treat am now...
# ahhhhhh na tru ah padi elmisti (crying) yyyy u go weed dat much yyy |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 12:26pm On Oct 19, 2015 |
ademasta: Why u dey put Elmisti now....elmisti is haywire1's bloodline, the bond strong die... Na weeders dem be na so I nor knw oooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 12:06pm On Oct 19, 2015 |
Gazaliah u dey dia ?? |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 12:05pm On Oct 19, 2015 |
haywire1: Heya Wat a sad story
Rip to d dead
# haywire1 haywire1 haywire1 oboi abeg comot my case na abeg u just dey wait 4 coner dey chuck me yarns small small abeg or I go report to my padi dem ademasta n elmisti oo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 12:03pm On Oct 19, 2015 |
ademasta: Baba... We just dey wait make wednesday quick ripe make guys begin dey know dia place of ambassadorial assignment oboi if u c as I dey busy dey play crysis 3 u nor go believe me I don tire to dry give myself HBP he beta make I relax make I nor cum due because of nysc iscumin |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 11:59am On Oct 19, 2015 |
Rmfunky sup |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 11:58am On Oct 19, 2015 |
ademasta: Hmmm... I don relax! Tnk you bruva... Me gat ya back, every minti, every secondhi! na so hw side nau |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 11:57am On Oct 19, 2015 |
Omavicky which dey u go comot ghost mode ehn |