NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 9:39pm On Oct 02, 2015 |
This
Island
Na
4
Me
N
Joyce21
Alone
Oooooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 9:31pm On Oct 02, 2015 |
Joyce21 sup |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 8:57am On Oct 01, 2015 |
elmisti: Yes boss! hw far nau 2dayz hw ur peepz n ur misseus |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 8:56am On Oct 01, 2015 |
mistabiola: ★★★Ademasta is having a tight schedule.... #BusyDoingGreatThings While Elmisti is busy trading weed @ Tarmac ★★★~ ©Mistabiola®  ehn owk if them cum back let me knw |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 8:42am On Oct 01, 2015 |
mistabiola wia ademasta n elmisti dey nau |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 8:41am On Oct 01, 2015 |
Ademasta n elmisti wia una dey itz tym to sing d nigeria national anthem oooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 8:39am On Oct 01, 2015 |
2el wetin happen wey diz dayz u just dey play hide n seek nau wen u turn ghost reader |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 6:09am On Oct 01, 2015 |
Happy 55th Independence Day, Nigeria and happy new month ter all mi e-famz on diz tread wuallnp n may diz bring good fortunes to all of us Ijn amen |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 9:06pm On Sep 29, 2015 |
ademasta: This life sha... Som pple go jez dey form don online...online o! E no pas online o... It takes a hard mind(as in, man full of O.T) to talk where men(teamlean) are talking. Ademasta(master p. in sch) jez dey watch sha... I still dey hail ma goons; elmisti, u stil dey do weed biznes, cos here iz kinda cold...blood-eyed men will soon enter! Tk4life oya tell me somtin, no telmi say joyce21 don begin dey pay u visit for ya crib, same noni... Donasere, we stil ganpor like chew gum. Harinholar mi, only you noni... Keribaby, do not try that sh1t as said earlier. Mobi18, me and u neva finish awa talk..aspa how d tin hapn gan gan btw u and elmisti(weed seller for dat mata)...ok! E don tey wey i see blessedgurl, she don travel ni? Where is Aare2050, irunmole oko allsmyles? Faithluv5, hop u are takin care of whodohgeepee... Debeejay, oga mi! Iykebest, biga u i always pray... Haywire1, dou u dey always beef me buh, omo mi naa shi nie... Mi sha ni pa e danu. O shi wulo... I go fit use u as political tool come 2019. Zeeenas, hajia wey dey speak about 7languages, tuale to kogites o. To all of una wey dey go serve for enugu, akwaibom, lagos and abuja...d DG just changed his mind and said una go do una camping for malaysia(yahoo boys be like, nibi ni ma kusi, as in, only camping? Make i die for here self, e pay me). Olami90, ori e wambe... Mistabiola...oya now, how has been work. Sammy2310, name wey dey scare iphones***name sey dey like nokia3310*** xcozee, i greet u sir... Hilsocial, my oga at the top. Gazaliah, the chief imam of the thread... Babatawa...na oga nla be that. 2el, 2hell with ur enemies. Shawwal1, my fellow abusite...*abusites are naturally ahead of you, yea that's the slogan*. DonPsymon, i go soon miss u with honey dey drink... Kbs468, i always dey loyal. To the ghost readers, that's how we roll inside 7up bottle! Wen gist no dey, we create gist... We fight, we quarel, we nak, we settle... Na so e be... And to all i couldn't mention, ayam very very sorry. May God keep us all alive, amen! Ademasta padi mi wetin happen wey u dey cry lyk diz |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 6:56pm On Sep 29, 2015 |
Xcozee Xcozee Xcozee hw far nau |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 6:55pm On Sep 29, 2015 |
Joyce21: yeah i do. I might go dia on thursday Tor make sense wen u show na hook up tinz na |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 6:54pm On Sep 29, 2015 |
ademasta: Omo u stil dey samaru... I gbadun samaru mehn, no be small flex we flex dat place before we left school lol oboi i just dey hia low key oo since my house rent na next year he go xpire |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 6:43pm On Sep 29, 2015 |
Joyce21: wusasa u dey show samaru cuz na dia I dey |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 6:43pm On Sep 29, 2015 |
Joyce21: wusasa u dey show samaru cuz na dia I dey |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 6:42pm On Sep 29, 2015 |
ademasta: Oga mi gbangba! Hw are you bro...? Still postponing ya floggin sha shishishishishi see as I dey laff u |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 6:32pm On Sep 29, 2015 |
Joyce21 wia u dey 4 ztown |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 6:31pm On Sep 29, 2015 |
Ademasta I see u ooo our match na yesterday n u nor show hilsocial u just 4get ur padi nor b soo padi mi elmisti wia re u |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 1:31pm On Sep 26, 2015 |
ademasta: who am i to read what you wrote? ***hmmm, Ignored** wait oooo Ademasta na bad tin to e- crush on blessedgurl ni |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 1:30pm On Sep 26, 2015 |
ademasta: Baba na fifa15 o... Neva even knw who sabi play am past btw me and beckham Guy oya ready d kulikuli n kunu aya or na zaki u dey take make we get down to it |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 1:27pm On Sep 26, 2015 |
Blessedgurl hw u nau u just dey play low key after u don shake my e- hrt nor b small |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 1:25pm On Sep 26, 2015 |
ademasta: Blessedgurl i dey gweet u ystday u dey do me yanga abi...ride on o! Donpsymon, abeg i fit mix you with strawberry youghut? Tk4life wen are starting our battle? ***cos i dey hot, i wana flog you wirelessly*** Doublelady, joyce21 i greet you all. padi mi Ademasta any day any tym me i ready for u ooo buh na which wan u dey play PES 16 or FIFA 15 or street soccer n Joyce21 hw u nau |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 3:54pm On Sep 24, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 3:50pm On Sep 24, 2015 |
ademasta: Lol. That guy wey dey always do like nokia3310 u rili sabi d guy wela |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 3:48pm On Sep 24, 2015 |
sammy2310: am gentle and innocent ... my looks says it all... gentle wetin u gentle na u wan convert ur bro n frnd e-boo to ur own me sha i dey beef u for future beefin for my future eboo wey u go try carry |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 3:28pm On Sep 24, 2015 |
elmisti: I hve that in mind too..... yh do it oooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 3:26pm On Sep 24, 2015 |
Sambest2: Hey hey me and another man woman, Abeg ooo, this must be a case of mistaken identity, She ( Harinholar ) tell u say I dey chase her . sowi na sammy2310 i wan write buh mistype |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 3:25pm On Sep 24, 2015 |
ademasta: Thankyou jare oga mi... But say no be ur wife sambest2 carry sha? I fit borrow u e-gun plus bulla o, na wetin i take chase sammy2310 be that tankz jare na sammy2310 i dey talk |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 2:44pm On Sep 24, 2015 |
Harinholar: *Eating ram with ademasta* wot a wonderful sallah..... arinola tanks for forgiving my padi Ademasta seriously am happy for both of u unlike some love killer for this thread e.g sambest2 wey dey try carry anoda man woman wey nor fit go find him own |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 2:40pm On Sep 24, 2015 |
elmisti: Bro, I run as I see file size oooo......I go jst dey patronize my ikeja boys jeje ni ooo.... lol y u nor use simple server download am i just download quantuim theory tcs future soilder n dante inferno divine edition |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 2:19pm On Sep 24, 2015 |
elmisti: Howvva boss....we no 4get u ooo....na water pass garri oooo ehn eee k bro u don download D gta 5 g game na 19 gb ooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 1:56pm On Sep 24, 2015 |
ademasta: Haaa Tk4life!!! We no forget u for corner naw... I bn tink say u wan go play corner kick ni o, i don dey prepare to score wit head self. Brother how u dey naw?
And you see i just scored! Thanks for being a good corner kicker. The goal is dedicated to Harinholar mi. #teamHarinholarAdemasta I was banned since yesterday ooo n I dnt even knw wat for anyway dat ur coner kick nor enta oooo d Tin na over d ball go |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 1:47pm On Sep 24, 2015 |
Ademasta n elmisti wetin I do una wey una shun me 4 1 coner ahhhhh nt fair oooo ademasta tank God u reconcile wit ur e-boo n dat Sammy self ppl lyk dat guy na dey carry dia frnd babe take 4 real life elmisti because of i dem ban me since yesterday |