NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 12:46pm On Oct 14, 2015 |
elmisti: Kikiki....nha...n u go dey distribute, n me go dey kip money no boss's no boss |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 12:44pm On Oct 14, 2015 |
elmisti: Hahahahaha..... Boss nor laff nau I go b ur financial advisor dat kind tin |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 12:43pm On Oct 14, 2015 |
KeriBaby u dey dia |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 12:41pm On Oct 14, 2015 |
elmisti carry me along nau I pray I get ogun ooo make we 4 plant weed full d camp n make beta super abnormal profit |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 12:30pm On Oct 14, 2015 |
dossylvanus: Hehehehe. Me na dollars scarce o. I no wan die for naija msc programs abeg. na so my broda |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 12:30pm On Oct 14, 2015 |
Olami90: Tk, if u get any for australia/belgium/scotland.. Holla me pls.
Tnkz. no p bro |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 12:27pm On Oct 14, 2015 |
Walspring: Are you looking forward to serve in Abuja or Lagos or where ? Bro na ogun I wan go hide my head or nasarrawa |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 11:43am On Oct 14, 2015 |
dossylvanus: Bros anywhere o. So far say dem dey speak English,and na full turion scholarship o oboi dat wan get belle small buh he dey u fit c buh even dem nor dey speak eng d course wey u go apply 4 na english dem go use teach am doe depend on d course |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 11:41am On Oct 14, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 11:40am On Oct 14, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 11:38am On Oct 14, 2015 |
theSpark: Please keep me in the loop. We need to dey share info. Any info on full scholarships to study for masters in English? ehn dat 1 i nor knw bt check dreamapply site u fit see me na 2nd degree i wan go pursue for CS OR IT |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 11:36am On Oct 14, 2015 |
haywire1: Do u mean u graduated 2009??
# i grad 2014 |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 11:35am On Oct 14, 2015 |
Olami90: Baba, dat is consolation no mind him. D guy dey find consolation na tru u talk oooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 11:35am On Oct 14, 2015 |
theSpark: I didn't punctuate my comment well that is why you thought I mixed it up. We are saying the same thing.
European countries are not really welcoming again for free studies. Except maybe PhD and research masters degrees and the hustle is serious. countries lyk germ latvia gorgia iceland finland turkey poland hungary bulgaria still do |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 11:33am On Oct 14, 2015 |
dossylvanus: Na So o. Readying my printer, and other things. We blasting those mother fuckers!
I am still looking for an all expense paid scholarship o. You sabi? tor all dose scolarship mata i knw buh dem don close app 4 nw na till dec jan n feb dem go reopen i go pm u dem buh na which country own u dey find |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 11:30am On Oct 14, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 11:29am On Oct 14, 2015 |
dossylvanus: Lol. You get any full time scholarship board for those countries wey you fit refer me to? my broda yh dem plenty buh most of dem don close app na till dec n jan b4 dem go open again ooo i been get admission for tut to read integrated sci eng buh because of NYSC i nor fit make am so wen dat tym reach make we hala each oda i do pm u |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 11:26am On Oct 14, 2015 |
theSpark: I think toefl is easier oh. Shey na American English. Ielts or whatever it is called is quite harder. But if you read wide and are literature inclined you'd not have issues.
I'm supposed to be preparing for GRE but because I dey house motivation no dey. lol u beta get d motivation nw ooo cuz tym nor dey ooo n yh toefl itz easier |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 11:25am On Oct 14, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 11:23am On Oct 14, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 11:20am On Oct 14, 2015 |
elmisti: God go 4give U......did u get in on d bbm channel? AMEN what bbm channel |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 11:19am On Oct 14, 2015 |
KeriBaby: No flexing for fam house  lol u serious na d reason wey make me still dey zaria b dat oooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 11:17am On Oct 14, 2015 |
dossylvanus: Depends on the country he applies to.
Britain favours IELTS over TOEFL, and vice versa for the USA. bro na europian countries i wan go n msc ooo countries lyk estonia latvia gorgia belgium or even south korea |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 11:16am On Oct 14, 2015 |
haywire1: Lol, Henhen I pity una wey dey hope on redeployment 
# itz nt abt hoping itz d tru 1 of my padi because of redeployment choose borno adamawa n zamfara believe me dat guy na heavy beliber on redeployment dat guy just give me hope wen ever i see am |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 11:14am On Oct 14, 2015 |
KeriBaby: ThankGod  yh make sense so hw flexing nau |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 11:13am On Oct 14, 2015 |
Walspring: Sorry to interrupt, why not IELTS since it's easy to pass compare to toefl bro to me toefl is more easy ooo n d skuls wey boiz nid to go require lyk 70 ets score ooo unlike ietls wey dey require higher score n 4rm d mock examz i took on line guy i prefer toefl to ietls |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 11:11am On Oct 14, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 11:08am On Oct 14, 2015 |
KeriBaby: They all fine..... ThankGod How ur fam and hustle baibe he nor easy oooo bt God dey sha cuz last last i go smile my famz her gud dem dey lag dey flex i dey even prep 4 TOEFL ooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 11:05am On Oct 14, 2015 |
Rocorleone: which states did ur friend choose ogun enugu n niger |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 11:04am On Oct 14, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 11:02am On Oct 14, 2015 |
KeriBaby: I dey fine o Howdy fyn fyn ooooo hw re peepz |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 10:58am On Oct 14, 2015 |
KeriBaby:
 Cc: Donpsymon keribaby hw far hw ur side |