NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 1:12pm On Sep 19, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 1:08pm On Sep 19, 2015 |
Xcozee: thanks 4d care bro! One love padi mi Xcozee wia u go hide nau u n Gazaliah just dey play hide n seek 4 diz tread |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 1:07pm On Sep 19, 2015 |
Olami90: Hahahaha... see me sha! I first scrolled down bfor d fin load finish...I con dey scroll bak up, na em I fink na u sit on top chair wit dat crazy jean figure bfor I con see ur head gangan  Olami90 I nor get word to tell u buh I knw u understand wen u dey wit ur bae 4 party n wan guy wey look lyk majid or Ramsey Noah cum dey dance wit her as u hold cold zobo mix wit kush 4 inside take dey cool ur head or anger |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 1:03pm On Sep 19, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 1:03pm On Sep 19, 2015 |
Blessedgurl: If you say you worwor wetin boys like Gazaliah and Mistabiola go kon talk. You look good. tankz blessedgurl 4 d hope wey u give me i rili nid am |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 12:52pm On Sep 19, 2015 |
KeriBaby: Hahahaha tk4life why u dey feel guilty na I didn't call names o
Fine boy nt oo just helpin guyz ni |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 12:51pm On Sep 19, 2015 |
KeriBaby: Hahahaha dudes do not be discouraged
Beauty is in the eyes of the beholder
All of una fine
Maybe na cuz I no dey use X-ray so I no dey see the beauty within  KeriBaby God dey look u with 9 glass n 59 HD GD TV 4 heaven |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 12:49pm On Sep 19, 2015 |
haywire1: Nice pishure bro . U gallant well well I go try make u one of my bouncers. Ademasta I wan partner u wit Tk4life as my bouncers
# haywire1 I nor get dat Power oooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 12:48pm On Sep 19, 2015 |
Olami90: Baba nassarawa I dey well jare.
Preppin for EPL...Chelsea V Arsenal tor my guy don carry our last money wey we 4 use buy kulikuli go watch dat match I dey wait 4 am 4 house make Chelsea lose first he go see shoki shoki Igbati 4rm my hand today |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 12:46pm On Sep 19, 2015 |
KeriBaby: Hahahaha make the boys no dey upload o! So that una e-boo's no go change their mind o 
One dude I viewed his picture na ehn
Meanwhile Haywire1 na fine boy o KeriBaby y u dey wan lower sum ppl hope nw ehn he nor good ooo even if u boo fyn as per haywire1 oda gatz get hope nau ehn |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 12:44pm On Sep 19, 2015 |
KeriBaby: Hahahaha make the boys no dey upload o! So that una e-boo's no go change their mind o  KeriBaby na me u dey wan chuck yarn nw ehn buh I nor mind sha monkey no fyn buh hw mama lyk am 
One dude I viewed his picture na ehn
Meanwhile Haywire1 na fine boy o |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 12:41pm On Sep 19, 2015 |
Faithluv5: I dey o,beads no dey allow me come online for long kul at least na husselin tinz u nid am |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 12:39pm On Sep 19, 2015 |
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 12:29pm On Sep 19, 2015 |
Faithluv5 sup wia u go hide n Gazaliah I see u jare haywire1 oboi dem bae in dis tread buriful nor b small |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 12:18pm On Sep 19, 2015 |
Gazaliah: No be so bro.....Na the hill wey dey my side no let me see the other hill...
Hou u doing?. ehn no p i hope d hill dey tread u well |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 12:17pm On Sep 19, 2015 |
Olami90: Hahaha....Tk baba, no be so.... I delegated blym to do dat.u suppose don see am.... All of una count so much, honestly.
No vex baba oko mi  k I don hear hw ur side nau |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 10:23am On Sep 19, 2015 |
Pls
Dnt
Touch
Cuz
I
Dey
Para
Na my own plot b diz oooo since una don take all d plot 4 2000 Avenue |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 10:21am On Sep 19, 2015 |
blym: prepare well make u c space chop for 2015 I Don book jare tankz |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 10:20am On Sep 19, 2015 |
Gazaliah:
 ogbeni wia av u hidden urself all DIZ while |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 10:19am On Sep 19, 2015 |
Olami90: Ah no fit shi for u now.... U be gud man $ personal man too.
I knw pple go shock dis morning because I dnt fink we pass 8/10 max. wey move dis thread frm pg1990 - 2k...
For d orijin ehn? I go use am do birthday for peeesika, jessicca (physika)... So help me pass am to him
How ur night na? so nna snitching tinz nw bah no body even fit pity me make he buy 1 small plot 4 me 4 mobi18 or faithluv Avenue nt fair ooooo |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 10:17am On Sep 19, 2015 |
[quote author=blym post=38162402][/quote]wetin na so una shop our own space 4 2000 buh God dey sha I go dey 2015 sha cuz dat 1 na history |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 10:16am On Sep 19, 2015 |
See abeg make una take am easy oooo ahhhhh diz is a serious Mata ooooo shai |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 6:07pm On Sep 18, 2015 |
mobi18 happy birthday wullnp
|
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 7:50am On Sep 15, 2015 |
Happy birthday to me n my birthday mate mobi18 n all odas wey i nor knw.... wish us all long life an prosperity amen |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 6:13pm On Sep 13, 2015 |
Elevation: Imo, Rivers and Lagos......let God just lead guy, we get faith for the best man. yh bro |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 4:32pm On Sep 13, 2015 |
Elevation: our relationship status de mutual ooo, i just de tease you ne, which state (NYSC) you de reason? nassarawa calabar n ogun na me n my guy pick ooo what abt u |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 4:16pm On Sep 13, 2015 |
Elevation: i just de super low key mode, you know how Chem. de humble boys now.......you don marry? 4 wia hw I wan take marry my padi wat abt u nau |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 4:09pm On Sep 13, 2015 |
Elevation: Tk4life are you the one that graduated from socialscience ? U remember one of your social network friends (PurpleTony) back in the days. Oh thank God for Jesus. yh I remember 4 2go bah longest time bro wia u go hide nau |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 10:25pm On Sep 11, 2015 |
haywire1: Lol check well u suppose see 2020
# nassarawa 134*** |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 10:18pm On Sep 11, 2015 |
mobi18: i never even know oo,i still dey reason am....... make we reason am well sha |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 9:26pm On Sep 11, 2015 |
mobi18: hahan,no try me oo,i get 2 beautiful kids.. aged 3+ and 1+.... u c? ... c dem my birthday mate hw we dey celebrate am |
NYSC › Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 12:20pm On Sep 07, 2015 |
Gazaliah: LOL..But seriously,I don't peep..Na lokoloko84 and elmisti I dey watch for Mortal Kombat 4.
I like their explanations...Infact,I want them to continue today sef...  oboi dia Mata don pass mortal kombat ooooo na teken vs street fighter na me take dey look dem |