₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,331,157 members, 8,448,903 topics. Date: Tuesday, 21 July 2026 at 04:12 AM

Toggle theme

Tk4life's Posts

Nairaland ForumTk4life's ProfileTk4life's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 13 pages)

NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 11:56am On Oct 19, 2015
KeriBaby sup nau I dey gbadun ur lowkey style
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 11:54am On Oct 19, 2015
Ademasta as per ur guy u beta reason wetin u type ooo because wen kasala how blow I nor go help u beg ooo abi u nor knw say Harinholar can cum in any tym cum catch dey 9.9 tymin ( intending to cheat)
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 10:53am On Oct 19, 2015
Ademasta Bro wullnp IJN Amen cool cool cool cool
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 10:50am On Oct 19, 2015
ademasta:
God don catch you Kaduna na my home... Like you forgot i finished from ABU? Zaria dey Kaduna state, and if i am posted there it means i wud still rock it with ma goons dem... Dem babatawa, shawaal1, tk4life, jatau7... Did you feel the squad?
na so oooo
EventsRe: Happy Birthday To Me As I Am 4years Old On Nairaland by tk4life(m): 10:14am On Oct 19, 2015
HBD Bro wullnp IJN Amen
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 11:45am On Oct 16, 2015
DonPsymon:
Arghh.... Didn't even see some mentions on time...


Goodyboo, I LOVE YOU (3 words)


Mistabiola and haywire1 boss alert!


Keribaby bought. Land and slept... She forget give person that AKS gist

Omitooguns, Olami90 and jatau7 my AKS buddies baba I am loyal and thank you both


Donasere and Holumiedey ... Ogbeni chop knuckle grin


Blessedgurl... You can always still get another land...


Solomonodimegwu cheesy padi d shout like say grin... Baba I have plenty lands already na cheesy *in blessedgurl's voice*


ViktaSlim... Oya your land no even big you the shout...


Tk4life... You eh undecided lemme nor talk more


Harryson7 undecided I no get your time


Thespark... I the laf you console myself... As na your old house for page 2k u go d use... Bet that's a rural area now sha grin

Goldenone and deracathy... Lol grin - sharp babes grin


Elmisti and KingJB... Them say na luck give land for pge 3k... I say its patience and skill

Hilsocial and iyekebest1 I see y'all... Gazaliah I trowey salute...

Sammie2310... My friend, take care of keri cheesy

Isiabuncha... Greetings

Viktaslim and walspring... At all... I no forget una grin


The thing is, we wey no get land for 3k the get our first choice jor undecided


So y'all should just chill and see how it works out grin
padi wetin i do nau
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 11:12pm On Oct 15, 2015
babatawa:
i dey around o
hope ur good
yh am gud ooo u scarce oooo bro
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 11:11pm On Oct 15, 2015
GOOD NITE TO ALL OOO shishishishishi Di kind laff dey pain wen u miss 3k Avenue
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 11:05pm On Oct 15, 2015
Baba God tank u nw I knw say I son pay sum ppl wey plan coup 4 2 Avenue tank God I see 3k own
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 11:01pm On Oct 15, 2015
Thank God say I get plot 4 3k na baba God all d way
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 10:58pm On Oct 15, 2015
Babatawa babatawa babatawa hw many tymz I call u wia u go hide since
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 10:32pm On Oct 15, 2015
mistabiola:
★★★lol

No qualms... cheesy cheesy

I'm not giving you my words like seriously cheesy tongue

★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed
kk
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 10:30pm On Oct 15, 2015
DonPsymon:
Baba tuale!


grin


You wey know...

No be beans mehn... grin
na so ma broda
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 10:28pm On Oct 15, 2015
mistabiola:
★★★Bet y cheesy cheesy

Is it your MB undecided tongue tongue

★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed
Mistabiola na make d tin 4 reach all of us ni as in make inequality nor cum dey
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 10:26pm On Oct 15, 2015
KeriBaby:
grin

Are you ready?
Dear I am ooo buh I pray my body get d power to stay awake cuz slip don dey wan worry mi
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 10:24pm On Oct 15, 2015
Abeg I take God beg una make una nor buy land any how or over buy land abeg make d land 4 reach everybody 4 3k na God I take beg una
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 10:22pm On Oct 15, 2015
see as una plenty 4 vision 3k haba make I troway salute to mi padi dem elmisti ademasta haywire1 DonPsymon keribaby joy4real1 Harinholar
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 9:22pm On Oct 15, 2015
ademasta:
I dey like dele
na so
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 9:21pm On Oct 15, 2015
rmfunky:
Qo ayam fine and you?
fyn fyn hw ur side nau
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 11:35am On Oct 15, 2015
rmfunky hw u nau
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 11:33am On Oct 15, 2015
joy4real1:
[color=#770077]hahahaha! Am good and you?
gud hw ur side cool cool
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 10:03am On Oct 15, 2015
joy4real1 y u lyk ghost mode lyk diz nau everytime I log in n I c u na ghost mode u dey always dey anyway mrnin n hw u
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 9:58am On Oct 15, 2015
ademasta:
Greetings to everyone! And to the ladies, how many of you honoured the "noBra day" yesterday? If you are sure you honoured it let's see the picture evidence... Patiently waiting for the #No cloth day, for ladies only!#... That day ehn, e get people wey I go like visit...people like them mobi18, keribaby, goldenone, wreetah, blessedgurl...as in, me and my goons, tk4life, Harinholar, donasere, iykebest, marcelinho, jatau7, isiabuncha and co go visit them for hot afternoon...hehehe..but na only me go fit see somtin sha cos the others go don cover dia faces with WHITE SPECTACLES. DonPsymon for follow us but you knw say him just marry last week and e nor fit leave goodyboo like dat. BTW i am not sure Elmisti sells weed anymore, cos I can feel the normalcy in here... Or probably Aregbesola is owing most of his clients! Sammy23ten, Babatawa, 2el, Shawaal1 and Mistabiola nko? I have missed them a lot... They are my respected men of erudition and high sense of humor. Hajiyya Zeeenas, i see u without using microscope... Aare2050 nko? Irunmole oko Allsmyles! Kbs468, na oga nla be that! TheSpark! Name wey sound as if electric wires dey short-circuit. Faithluv5 and whodohgeepee ooo! Where una dey o? Xcozee and Hilsocial, una head dey dia! And again, who dey follow me go ONDO STATE...Akure on point?!
hw far padi mi
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 6:37pm On Oct 14, 2015
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 5:36pm On Oct 14, 2015
DonPsymon:
I for fear for you grin

But I later check say we fit be auto correct sha...

The useless auto correct wey dey nairaland eh undecided

How you dey na?
lol u ehn
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 5:35pm On Oct 14, 2015
Walspring:
Nah so.. No dulling!!!
yp
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 4:18pm On Oct 14, 2015
Walspring:
Good and find your way come sango otta or Abeokuta
yh bro datz d plan
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 12:57pm On Oct 14, 2015
Gazaliah:
Hmmm

Am just on a low key broooo...

Na CUL I dey wait for before I begin show off cheesy
Hou you deyhuh
fyn bro hw ur coner na
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 12:55pm On Oct 14, 2015
DonPsymon:
*faints*
abeg nor faint na autocorrect cuz am
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 12:49pm On Oct 14, 2015
Gazaliah d only man dat impregnated d river goddess wit disvirginin her I salute u wia av u been hidin nau
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 12:47pm On Oct 14, 2015
I came


I saw




n



I concer
NYSCRe: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 12:46pm On Oct 14, 2015
elmisti:
Kikiki....nha...n u go dey distribute, n me go dey kip money
no boss's no boss make me do all dose small job 4 u

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 13 pages)