Tobechuckwu's Posts
Nairaland Forum › Tobechuckwu's Profile › Tobechuckwu's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 29 pages)
Am.....,wait ohh i be get one sista ohh!Hmmm,wat abt daughters abeg make d prayer wait i want go ask God if na Pastor or Prophet pray d prayer!Be right back. |
Mily |
Crush crushes b4 we rush @ all d hushes! My crush is Mily,i just lyk d way she forms.Black is beautiful,gentle,but very naughty! |
Bro,u've 2 big yrs of her life na!Notwithstanding,2yrs can't be compare with yrs of marriage! Bro,na only God fit work am out wella ohhh.It's sumhow hard now dat u are working.Just pray nd let God work it out. |
May dem dey look for huge d**k dere?Dem go soon turn dere pu*sy to public car park where all car fit park tipper,lorry,bus,coaster.Na wen train want dey park u go cum know say ur car park don too big now ohhh! |
None ohhh! A yr without sex,to remove konji no be small moni ohhh.D moni don nearly buy camry pencil. A yr without cellfone,say wetin?My fone is d major means of information nd communication.Without it,once is not in dis world joor. |
Always welcum bro! Nayok: |
No. Religion is one of the most important tin in a relationship nd once u got diff stand abt it with a girl,i'm not sure it'll work out well! |
Gonna pick mine soon! |
Oluwatobiogbuma@gmail.com |
Oluwatobiogbuma@gmail.com |
Oluwatobiogbuma@gmail.comOluwatobiogbuma@gmail.comOluwatobiogbuma@gmail.com |
Understanding oneself is d key!Reading for hours doesn't determine ur result,but u just got to know ur peak period of d day nd enjoy ur readin in dat moment.Few days to examz is when one actually feels super nd reads for hours,eve of examz is best for Engr students,meeting guys in library,doing 10pm-5am,hmmm superb! |
My vote goes for Twaci Cc:NLjega |
I pray ohhhh!U no go leave 'Edo_s' alone abi? MissSlimbody: |
I hope 2baba will say sumtin good abt APC by 2019 sha?U don chop clean mouth abi?No wahala!Politics isn't his field na? |
Who want use all dese networks?Abeg,make i continue with my Visafone joor,dem go soon dey give free Visa now! |
Oluwatobiogbuma@gmail.com |
Thx for bin a caring dearie!My town is just 15mins drive from irele nd d law governance our syd also!Na me travelld immediately after d election joor.So aw're u doing? Jealouzzy: |
Na fight back from their gods ohh!Na steal dem steal nd odas touch d moni.Na wetin dey sup for our area be dat! HizMissy: |
Dearie,notin happen for irele ohhh,for my syd way be say na gun boat we dey see!So so fight,na just God kept us thru d process ohh! Aw abt ur syd? HizMissy: |
Just wanna check mine now ohh! |
Oluwatobiogbuma@gmail.com |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 29 pages)
legs:O:O:O and it was dubbed: 