Tobs's Posts
Nairaland Forum › Tobs's Profile › Tobs's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 37 38 39 40 41 42 43 44 45 (of 47 pages)
@tope,notin do u. . .shey anytin dey? ![]() |
if any1 try those cards above,na barring section ur line go falling. |
guys,i need your advise on diz.i wana buy a laptop.i saw diz advert in a guardian new paper. itz a COMPAQ P3 1.2Ghz,256MB,28GB,DVD for N48,000.Should i go for it? better still,u could give details of kinds of laptop to buy,coz i no sabi all diz ram,1.2ghz dat kind tin.make i no go buy palasa. |
i got mime N1K,name is bluesoleil ![]() |
i no still get diz jaxtr.com stuff o i call my 2nd number wey dey beside me.fine d fone ring,i pick am up,then machine begin to tlk,say make i leave message. . .shey i gat to do any other tin b4 the tin start to dey work well ![]() |
@info,really?N200 for 24hrs.wow,itz cheap then.as for me o,CELTEL INTERNETGPRS.kia,wen diz tin still they work 4 me,e fast like. . . |
@tope,infobaba.me self no sabi them.but pezin gat to be careful,xpecially celtel.if na glo or mtn.makawhy,i fit post them.but celtel,kojo.i know how many times,wey them comot my G sign.as per sey omo boy,i reconnect.so i no wan make that kind tin hapun. ![]() |
@dual core check ur YIM u go see my number i no wan post am here.make them no go block my line. |
@kosovo,we get yarnz.are u going to be online?make we yarn o.i go dey online around 11pm. |
free credit *opening mouf* well seeing is believing.until i load N20K worth b4 i believe o. ![]() |
@kulex,e bi like say u try.i never reach d site.but am going there right away. |
@honsule,yes o.celtel 2much.them be the cheapest jare.shey na glo abi mtn cheap.them sabi suck money. |
@honsule,yes o.celtel 2much.them be the cheapest jare.shey na glo abi mtn cheap.them sabi suck money. |
@honsule,datz is kind of showing dat,mtn is up to somting.but the stuff is till working.the reason why mine was showing communication error is dat,my connection was on WAP instead of HTTP.i gat change ma b4 e go.@maxjax i don dey fear u o,are u both MALE AND FEMALE @dual core,padi mi.notin do us and mtn,wit dat stuff,try wapsilon.com on it,to view wapsites ![]() |
@info,kosovo.wetin do d 2 of u.stop diz beefing wit immediate effect. ![]() |
oops,my bad.sowi guyz.i should have made more investigations b4 concluding.@info,no be my fault nah,the homepage don change.i lunch the homepage b4 i do d normal parolz.well,thanx guyz.@dapsy,hmmm.thanx bro. ![]() |
wats the diff between the real N70 and the music editions? @oklaad,dat ur fone number get as e be o.'050' abi na new number. |
it was so shocking,seeing the mtn homepage asking for registration.wow,i tried both trick i had,notin came out.hope am not the only one diz is happening to.if anyone his xperiencing diz,shld speakout. |
@poster,i am on the site already.but the 4k up about the sms is,u cant type a long sms.i tink is 50characters or less.anyhow,notin do d site.itz cool. |
@skipo,u dey mind them. wen them tire,them go stop. |
as per that sim,itz like i av seen something like that,but i don't know whether itz free to air.i go buy phone for pezin at ikeja,so the shop i bought the fone,tested the phone wit one VIRGINS sim card,thats what on the sim.u can change to any network u like(glo,mtn,celtel)so i asked the lady,were can i get such sim,she said itz not available,that some one bring am come from uk. |
@dapsy,wetin do u.why don't u cool down.all this small pikin tlk no go take anyone anywhere.lletz jion hands togethere instead of beefing eachother.is there any 10 year old child here.stop all diz yarnz jare.make we face better tin jo. dapsycool:who says am a disciples of honsule?he is a very good friend.HONSULE 1LOVE JARE.guy i don follow u tlk like padi.cooldown life no be to dey beef. |
@info,wat of people using S.E ![]() |
@honsule,just maintain ur cool behaviour.take everything cool.u dont need all diz. ![]() |
china fonez are toys. 4 get those fonez.naija sha,we too dey be.coz of touch screen,alot are buying it.and even coz of mp3.imagine,there is diz guy like dat,who just bought a china fone.the speaker of the fone didnt us a month,e spoil.due to over loudness of the fone.they are 4king 2 loud.some bcoz of tv.shey the 1 wey dey there house never do.kai,me i cant even tink of buying it.itz a waste of money. |
@ceejay,na fight.he his trying to help people out.don't u c how many people who ask for free browsing,to the xtent that,them go open enough thread.well,we all don't av to start beefing each other.letz put heads 2gether,help each other and fight bk these theif wey just they chop our money |
@honsule.so na turn by turn them they do?wen vmobile dey,na free we they enjoy am.they was notin like turn by turn.well notin do us.i tink we shld get there main boss mail address.coz this there customer care na rubbish jo.am sure once they see any mail dat itz on gprs,them go put am 4 on conner |
@deeteeneey,try it first. shey u no c sey na kenya. infact.itz high time we all start calling diz there stupid customer care.why shld kenya be enjoying free internet browsing and a whole naija,make una imagine o.we just av to find a way out. |
@mdsock,yeah.i also xperienced the difficulty in loading a card yestday.i had to call 180.so i listened to the machine.the tin tlk say make i wait 10mins b4 trying the card. |
@maxjax,ok i'll do so.thanx. |
@honsule,menh.i almost bite my tongue.but break those grammer down nah.so mtel self wan follow glo and mtn chop naija money.guyz,but wait o.wat the hell is wrong wit CELTEL.we never hear anything LIKE 3G XTRA.u know say glo na PLUS.am sure by the time celtel start their own.na XTRAS GO FOLLOW. |
@ajay01,dragnet.itz very simple.to know if itz true,just use ur normal WAP SETTINGS,then c if it browses free.SEFINI |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 37 38 39 40 41 42 43 44 45 (of 47 pages)


i call my 2nd number wey dey beside me.fine d fone ring,i pick am up,then machine begin to tlk,say make i leave message. . .shey i gat to do any other tin b4 the tin start to dey work well