Tolurainbow's Posts
Nairaland Forum › Tolurainbow's Profile › Tolurainbow's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)
End of time Thingz. No time. Pls buy. Buy Ur recharge card here. Zain. Mtn, glo, etisalat,...I can't shout..iffa I hear . |
kcpumping: To be frank I must confess to you all, fashola is really messing up big time unlike his first tenure when he worked very well,for me I dnt think is a party thing....it is an individual thing,akpabio rochas oshomole and raufu is really trying and are better dan fashola even amosun has surpassed fashola for realiffa I hear |
[quote author=Lil chilz]e be like say dis one dey crase na ur mate dey here wey u wan dey sell recharqe card for ni e]chairman abeg stop beefing... I aint gat tym for broke nigga lyk u.. huh u think u gat sum opinion..no... in wizkid Voice |
Flop na sheydee try pass...pls recharge card here buy Ur mtn,zain,glo, Flop na sheydee try pass...pls recharge card here buy Ur mtn,zain,glo, Flop na sheydee try pass...pls recharge card here buy Ur mtn,zain,glo, |
[b][/b]Oloshos doing does dayz ;DOloshos doing does dayz |
Lover n sex partner |
Chinko oga o wen I phone dey |
Pls who can borrow me a nokia chager..its urgent. |
Not 2 give 2 2034 abi una done craze finish...mtchwwwwwww |
[font=Lucida Sans Unicode][/font]blue film magic. ;Dblue film magic. |
Pls when is ASUU going 2 call off d strike cos it as bin rainy here since Morning..Pls when is ASUU going 2 call off d strike cos it as bin rainy here since Morning..Pls when is ASUU going 2 call off d strike cos it as bin rainy here since Morning.. |
pls wot is d meaning of all dis end of time Things or Ur time is over.. ;Dpls wot is d meaning of all dis end of time Things or Ur time is over.. |
[quote author=ajasa4link]no,u sef need to dey use money buy newspaper. information is power,if I no buy newspaper I no fit know all that[/quotie]u r genius and am a novice..pls tell me |
ajasa4link: Yes in fact d reason he slapped d minister is this: the minister used a red hijab and he being a sango worshipper felt it was an insult to his god. that explains why he plaits his hair.chai dis is interesting can u tell me more ajasa4link: Yes in fact d reason he slapped d minister is this: the minister used a red hijab and he being a sango worshipper felt it was an insult to his god. that explains why he plaits his hair.chai dis is interesting can u tell me more ajasa4link: Yes in fact d reason he slapped d minister is this: the minister used a red hijab and he being a sango worshipper felt it was an insult to his god. that explains why he plaits his hair.chai dis is interesting can u tell me more |
ajasa4link: ahn ahn. u mean u don't know him? He is the man that slapped the education minister during the negotiations between ASUU and FG,that's why FG pull out of the negotiations.really u mean it, I had e as d spirit of Aluta doing is dayz chai wonder shall never end.. |
Pls who is r Kelly is e among d ASUU committee or d ASUU chairman |
Dis useless man go n sit down one place laide done expire |
Chai nawa see dey be lyk inmate money gud o ;DChai nawa see hw dey be lyk inmate money gud o |
Chai nawa see dey be lyk inmate money gud o ;DChai nawa see dey be lyk inmate money gud o |
Naw adays every ladies are looking for perfect man u go old 4 tire... ;DNaw adays every ladies are looking for perfect man u go old 4 tire... |
[email][/email] clerkent: chaii end tym tinz.is like half of nigerians nw is the bokoharam people.including u ![]() clerkent: chaii end tym tinz.is like half of nigerians nw is the bokoharam people.including u |
Nawa oooooo na naija obama 4 strike not syria |
Lasgidi thingz |
Chai e done happen again na naw we go knw d most finest girl..and some girls can not be cute without make up.... |
lertee:u be expert oooo.. |
I remember when I used 2 lie dat am goin 4 tutorial 2 go n play away.. |
arimahoseloka: empty threats, they shouldnt forget nigerian defense academy were i school. they should come and disrupt our activities and see if they will go back with their legs.see u. U are making mouth here I guess u are not a student...dey make mouth for here u go old for dere 2 wey u done dey clock 30..follow follow thingz...we support jawe... |
yame014: I will walk awaylolz dere is 50 50.. |
e]chairman abeg stop beefing... I aint gat tym for broke nigga lyk u.. huh u think u gat sum opinion..no... in wizkid Voice
