Tosinaded's Posts
Nairaland Forum › Tosinaded's Profile › Tosinaded's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 184 pages)
Oshi oda i swear! See as una dey display una stupi.dity for here. . . . Funny thing is u guys arent half as smart as eldee! We dey see una posts everyday. Guy say em go reply. . . Wetin una want again? Cowards had to wait for rhymstein to take a shot,b4 coming out to take shots @eldee. . . Shame on u guys jare |
so eldee finally took my advice! Nice one Just reply to shut up some big mouthed morons here abeg! |
bjmighty:blasphemy ![]() |
Rugged wey dan dey quote Bible |
this is murder i swear ahan kilode? |
Who wan argue about tradition? |
Tired of seeing rugged brought him to limelight! Who gives a flying fucc? Gongo aso put the nicca on everybody's lips. . .even as far as maiduguri borno state! Did rugged take him there? His time came abeg,make una no dey yarn oshi 4 here! His talent made way for him. . . . . That aside,rugged lost all integrity after the phone cal saga,and left himself vulnerable to attacks! Wuts his damn business wiv 9ice's song or marriage issues? Oshi oda jare. See as seriki dey use am catch trips,cos of him foolishness . .smh Opo mulewo oshi. . . Baskard. . . |
Una no use akara compare puffpuff or even donut. U go dey use akara compare burger! |
Aldon please go get ur brains! |
Yea i guess u av a very high IQ. . . . Abeg play me timaya anyday. .and am dancing to it! Oshi oda. . . |
Was following them tweets live on twitter! And no comment. |
Wiv the kinda picture painted in ma head about ur level of intelligence,am really not surprised. |
Wiv tracks like i get bz,game needs me,diamonds,distributn,airplane mode,keep it pushing i wonder wut else all u so called rap heads want! If u want straight up rap music all tru,go listen to modenine! Most people av bought saucekid cos of edandeymad,sinzu,underG,monkeybanana, etc! Commercial sels ur album. . .lyricism dsnt! Leave dat 4 mixtapes abeg! U want him doing just 50k copies after hard work? |
Who dey cal my name there? |
Thank you JESUS |
babaearly:mr oga face front abeg! Na by force to post? Who u dey shame for? OshiOda |
Y una wan kil una sef na. . . . . I thought sales and acceptance play a major role in this kind of topics! |
Guy ur stupidity is tattoed! |
E be like woman dan give u pant wash. . This one u just dey jabo like say u high on woman period. |
lalaboi:otun ti lo fagbo abi. . . |
rhymz:imagine osu dey ask nwafor who em be! Ur fada yansh jare. .e be like u dey mad abi. I know u grew up watching ur dad beat up ur mum on a daily basis. . .that dsnt make it a normal thing! Get dat into ur shameless brains. . . . |
Rhymz wut are u on,going in on a girl |
2face is a beast period! A legend |
God please him! Cant cry again this year |
3am dis 3am dat. . . No be for the same 24hrs e dey! Who says working hours should be 8 to 5pm? Its just myopic and careless to think every1 should be in doors from 12am. . . Na dat time sumpeople dey make there own legal money! Again av gone tru the story many times,and i avnt seen y it was reported that the guy was drunk. . . . . Wonder y sum posters just dey vex on top nothing sha. If u cnt wish an injured human quick recovery,just hush! Make una no dey talk dey pass judgement like say una be God |
So? |
Jeez i just saw dat the guy is in a comma sha. I no fit cry again o abeg. . . 22/04/2010 stil fresh in my mind |
GOD please not another death. . .please lord |
Terry G for life jare! Gbagaun |
Its 2face or no1 |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 184 pages)