Toygod2's Posts
Nairaland Forum › Toygod2's Profile › Toygod2's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 39 40 41 42 43 44 45 46 47 (of 88 pages)
lol |
werey |
SEE UCHE MOUTH LIKE, O.M.G .....WIA I WAN DEY GET MONEY TO BALANCE MAMA CYNTHIA NOW. THIS IS NOT THE RIGHT TIME. The only person wey i pity for , na my ODUNLADE ADEKOLA, but nothing dos him. Mr RAMSEY NOAH OWN DON BE OOOO ![]() |
young7 |
lolss |
@Fredopayee, tanx my man....i still see her evri blessed day, so wia do i start from again? @deshclones,u think say you funny? because u dey go thief pple property,u com think say u dey give ur Family Joy abi? S.M.H |
yah,i guess she's jst tryna play-hard-to-get. so wot do i say/do in cases like this? |
chop my head? with wat? why will? |
hehehe,weyrey lomo Osun yio.....lemme add 1., when u cough and people start asking whether there is any dunghill around |
Bros, na the skul i dey o, wey i see this chick. And mind u, i dey final year for Uni. @first commenter,tanx . Guess ,i did the asking of numba to fast,but does it rily matters? and again,this issue of woman they vary per secs sef. Some say,u beta open-up fast,some say u need to chat for long,some say.......infact,i con |
1. how do you persuade a lady that tells you,she is not interested. what do i say next? or How do i go further to make her interested. 2. what if a lady tells you she doesn't or cannot give you her number, how do you convince her? ................... ABEG, I NEED THOSE COMMENTS FLOWING-IN ASAP, COS I NEED A G.F NOW. Thankx fellow forumites |
TIMAYA |
awon omo oro. lol |
i hear o |
dunno |
hehehe, i raff |
Devil.....because that was a result of baaaaad dream. ALAKALA. lol ![]() |
Im happy and proud that our relationship is awesome,great and wonderful now. But bfo, Oboi, na real fight. I used to be the black sheep of the family. Please, everybody,anybody,somebody should join me in wishin him good health and long life |
nice toasting.....well me just dey use am learn new skill. Now, who's next to toast me?.lol |
COLOURFUL ![]() |
ABEG, tell me the cure. I need to get one for my girl ASAP ![]() |
OFCOURSE, YOU ALREADY THE KNOW THE ANSWER |
nice |
Nyc topic. Imagine,my mum wants twins from my wife to be,but she does'nt want her own daughter to give birth to twins. well, i kip rebuking them as well ,because i no want wahala for my wife and again ,those kind pikin sef, dem be idol. lol sori to say o |
i go come read dis lata.... |
lol....sori |
lol @ Nlders....u r 3 much |
My future IYAWO, I love u pass my MAMA Na u go dey chop all my MONEY Na u my children go call MOMMY I noh go do u CUNNY Your love dey sweet me like fresh PALMWINE E dey shak me like KAI-KAI If u say make i come, na so i go run COME Because of u, i noh dey sleep EVERYDAY I dey pray for u all NITE |
ok |
I hope they are not churning-out another set of militants. Because,me i fear N.D peoplessss o. lol |
flavour.............mstchew |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 39 40 41 42 43 44 45 46 47 (of 88 pages)