Stats: 3,165,130 members, 7,860,064 topics. Date: Friday, 14 June 2024 at 03:13 AM |
Nairaland Forum / Trexxy999's Profile / Trexxy999's Posts
(1) (of 1 pages)
![]() |
Manner of approach matters a whole lot |
![]() |
Wetin this people dey find sef? Nigeria no get president Sha |
![]() |
This Messi and Ronaldo journey just teach me lesson say hardwork na scam, normally it pays to work hard but guy just take a look at Messi, He gets it all with less work.. Omo me I no go do hardwork again oooooo I swear |
![]() |
Let the battle begin...... |
![]() |
Atiku go rest now, If him like make him allow Dino to dey ginger Las Las Asiwaju don win if them like make Dem go Traditional court.... |
![]() |
Why him no protest 2019 when it was obvious he won Buhari, Nigeria and tribalism 5/6, He should rest abeg his destiny is not to rule Nigeria, Make him go beg Obasanjo..... |
![]() |
The list is too long but ASUU strike is definitely number one |
![]() |
Bola Ahmed Tinubu the Jagaban of Nigeria.... Haters can go to Cameroon Or China 🤣🤣🤣🤣🤣 1 Like 1 Share |
(1) (of 1 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5 |