Tufe's Posts
Nairaland Forum › Tufe's Profile › Tufe's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 225 226 227 228 229 230 231 232 233 (of 261 pages)
completely true @post, try to dey try next time ehn. oya the board of directors would give you another chance to redeem your image. better comeup with something good |
including, |
buhahahahaaaaaaaaaaa |
@dj, u be correct guy. meanwhile, leave tj alone. him get eim punany wey him dey fire steady. where you own dey. |
and i laffed, how stupidly funny. dude, u are beginning to make this place boring |
you guys are krazy |
ituen, u dey blasphem o, so devil and Angel don dey play together |
ituen, wetin be ur own sef. the guy dey yarn true talk and u no even want make eim land. na wa for you o |
wud patiently wait till there's one *phew, what a man has to go through to get a woman* |
yeah ify, excuse him he's wiating |
oya, substitution change woman |
i like fight oo, but not with you ify. u r just too sweet. just point out any other person, and a war wud begin |
nightnurse, just leave me ooo. when na you i been wan marry, you come go marry ituen, wetin i go come do na. just leave me jare and i no go marry b4 the kingdom come. |
ok, folly.i think you're a nice guy. so lets all get along. you are free to love who you want and be where u want in this threads, bt for heavens sake, must you disturb the peace. no be only you love dey shak for here o. ituen personally get about 4. miggy get 1. sauce no get. but other dey sha. so no dey cause commotion for here. Otherwise ban |
lmao |
tears cert, and signs sauce's own. hands it over to him, and he's crawling and begging |
ye, who dem yap like that |
i no know ooo. ituen, na crim. answer the question ?*happy to be pouring fuel inside the fire* |
seems like you are really missing them. hope when i'm busy too, you''ll miss me this way |
élement, u better join in the fight, if not, you and me go start our own. i like wahala well well |
lol na you jare. abi i no know who i chop again. right now, you no get legs |
nothing oo, na dem dey spoil me here ooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooo |
ify, whats ur own now. leave them to love each other. nowa oo. if no be say i don sabi u small, i for say na beef dey cause am |
my brother, wetin i go do now. you wey don get like 4 for here. heavy polygamist like you |
fire |
hmm, no wonder this place dey smell lol |
loud and clear bro |
ituen, sauce, una dey see as this babe dey tassy me. if i talk now, dem go talk say na woman i dey get power to face. @ify nothing do you oo. enjoy. |
ituen, na you sabi. abi na wetin you dey do for your lonely times abi. seun go soon come ban you for that shit |
eim be mofo jare. abeg forget that guy, talk better thing. how aristole na. e don tey sha |
opoki, na wa for you o |
ituen, you dey kraze oo. na me you dey make suace boy. *grabs gun and shoots ituen in between the eyes* |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 225 226 227 228 229 230 231 232 233 (of 261 pages)
?