Tufe's Posts
Nairaland Forum › Tufe's Profile › Tufe's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 224 225 226 227 228 229 230 231 232 (of 261 pages)
although sauce no dey now, i support you motive. please sauce as soon as you come, as head of kuvuki militia, arrange a firing squad against this dude wey dey open mouth anyhow dey ask yeye question |
all of una wey dey talk, hope say you remember say your mama na woman. my mouth no dey this one |
bitterly sweet |
na so we go dey dey ?? |
my broda, how we go do na. there must be a way forward, and this na the way i choose ![]() |
na chelsea come serious abi? *walks away into my huimmer 4 and zooms off* |
how i go do na |
not denying, all i'm saying is that he shudnt have said the answer so soon |
look here ituen, even Lucky Igbinedion wey get money pieces dey smoke weed. so dont tell me that. the list can keep going, Eminem, Snoop, so i go dey smoke the two dey go *puts on deck, listening to the wonderful song, NA BECAUSE OF YOU I DEY SMOKE IGBO* |
ROTFLMAO folly no mind the guy jare |
*rebellious whispers into my ears* @sauce, she's serious. she even added that u shud hang urself first |
nothing na my life? |
na real mumu |
dj, na u know ooooooooooooo lol |
i don adjust am, and i still dey see the same thing devil and angel playing |
ituen, all man must get liver sooner or later. thats the way NLD works. @folly hope you've gotten your answer from our luvly ify *giggles* *all this people just like unnecessary fight* |
so dem just dey observe ba, abeg ooo, u guys shud come back we dey miss una |
flog am till eim get sense our fathers say, pikin wey no wan make eim mama sleep, eim sef no go sleep. yeye boi |
dick |
tight joke, ABSOLUTELY KRAZY ![]() ituen, nothing do you jare at least thank God you no feel the pain. ![]() |
you and these your icons. sauce, stay one side na. |
i mean he is firing a girl with different styles, so no dey yap my guy say eim dey gay. meanwhile, who u dey fire sef |
elemess, dey calm down type na. so that you will not express your stupidity in the forum. i knwo say na evening skool u go sha, so nothing do you @folly, on behalf of the board of directors, i beg you to tamper justice with mercy agaist ituen. he is the chairman BOT and is supposed to placate matters arising, but since he married 4 wives, things have not been the same. please just 4give him. ![]() |
i'll forgive you two, ituen and sauce today. so let all lol over the issue, but next time, i wont be so nice @emperoh, how far now. its been a while |
ROTFLMAO tears dey comot for my eye ooo. mr ibu ke, buhahahahaah |
ituen. how many times will i say here that MANCHESTER RULES !!! and yes too ENYIMBA na the team |
that is so cool |
point pf correction, wives |
definately you |
elementus, hope u really aint picking on her. better dont get into anyone's black book here. especially ify's. *happy to pour in fuel* |
continue waiting *takes cuba from sauce, and hands him the real stuff weed* |
*signs a cheque of N20 for ashby* *signs two blank cheques for ify* ify, you may do as you wish. ashby, we are still together. as tuface talk, "ifunawi bawa for this place" |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 224 225 226 227 228 229 230 231 232 (of 261 pages)
??
