Tufe's Posts
Nairaland Forum › Tufe's Profile › Tufe's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 221 222 223 224 225 226 227 228 229 (of 261 pages)
we thank God o |
clemcykul:awwwwwwwwwwhh how touchy, we love you too. @ituen, no be me you go fish, na more wives for yourself you go fish. yeye person |
God forbid. i cant be seen with such a miscrant. my rep wud be at stake. abeg ooo. leave am make eim dey mumu dey go. abeg pass me one cuban there. let me take something different today |
*watching folly being exhibited* |
seun plotted a coup, over threw Yar'adua, and is now the new president. Nigeria's name has hence been changed to NAIRALAND |
you are the chairman, BOT. so i need your permission. just give em the order, and i'll make the call *waiting* |
ehnnnnnn doing what. today na her day abi. tomorrow go be nightnurse day. then the day after that go be tessy. my guy, na you biko |
about what dude |
go ask clemcy, na she teach me |
ashaby too sef done dey claim wisdom for NLD. |
on valentine, haba, u miss road o. ![]() me, i'll be trying hard to impress ify on that day. i wanna take her to france for vals, so count the both of us out |
no mis quote o, my brother. there is somewhere in revelation wheer it is said that "if u add to my word, on the last day, i shall add to your suffering", or something like that. so be careful there. otherwise ban !!! ![]() |
continue hmmmmming till hunger catch you |
nightee, na true |
you too, u want to know. you want to practice polyandry abi. thats not accepted in this part of he world, so let go and stick to your polygamous ituen |
why u dey make eim head dey swell na, ehn? |
read, and thy sight shall be open |
aristotle, the great, longest time. whast popping? where u been @ all this while |
na the gwara gwara. go ask a kuvikian if you dont know what i'm talking about |
May God forgive you |
we have some serious pastors in da house. ituen please take note of them, so the next time we need a prayer session, we shud knwo the people to contact ![]() |
woman, have you heard ![]() ? |
u wey be chairman BOT, u dey fight. we go soon do majority vote throw you out o. we want peace and not voilence *smiles, as i preach against my own ethics* |
iyeme !!! see this corrupt mind |
*stories that touches the heart* |
yep, whats popping |
ashaby, u don dey try pally abi. fear don catch you, u sef don sabi ify na you oga for here. hehe, lol ![]() |
dey warn dey go na |
feast |
i dont doubt. eim name sef carry weight |
oya, spit it out. whats the grudge |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 221 222 223 224 225 226 227 228 229 (of 261 pages)

