Tufe's Posts
Nairaland Forum › Tufe's Profile › Tufe's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 64 65 66 67 68 69 70 71 72 (of 261 pages)
him dey under bridge dey sell pure water |
hands her a hankee |
na who go resurrect this dead thread ![]() |
@post ok |
tite ![]() |
u just dey confused for all the threads. dem dey worry u from village ![]() |
i donate the whole sum. are u happy now |
did u hear that raymond is so short that anyone can see his feet in his driver's license |
hmmmmmmmmm |
ladies first my dear |
sealed and confirmed |
otokoto |
this joke is just as stupid as its poster ![]() |
u are as confused as every one else |
@jeovy clem, na my padi gan gan for this land, so go hang ya sef ![]() |
wudnt be surprised to know that u arent Christain |
rubbish u say, yet i dey see thumbs up for ther |
Johnny just come, e be like say u get one pikin wey be like that ![]() |
really, this aint funny |
well, the joke was posted three yrs ago. i guess some of u were no even born then, so u guys shud pardon the old man ![]() |
all these people for here dey yarn opaks |
@anusman my wifey tyty has already posted that joke. plz, all this copy and paste ought to stop. i may soon have to use my constitutional powers as a chief to set up and ad-hoc committee to look into this copy and pasting in This Joke section |
u just dey yarn Opaks. u go still weed, just u wait and see. @thor ur pix is serious blasphemy, and i think the right thing for u to do is to remove it |
i'll be sincere with u, i no even read am, e too long ![]() |
. . . .and what do u want them to say ![]() |
**rolls a cuban cigar, sits on a couch and watches the drama that is about to unfold** but i got one question why da hell do fools fall in love ![]() |
this equilibrium guy seems to be getting the attention he has been craving to get by attacking chiefs in this place kudos to u sir, it was a nice startegy |
ok, for confirmation, e-mail ur pix for inspection, or better still, just post them here on this thread ![]() |
him never finish ituen at all. ituen dey off shore now, as soon as him return, him go get that guy time |
still makes no sense to me ![]() |
so u know God? ok give me HIS phone number then |
just say u wan join and stop yeahhhhhhhing up and down ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 64 65 66 67 68 69 70 71 72 (of 261 pages)



