Twentyk's Posts
Nairaland Forum › Twentyk's Profile › Twentyk's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 55 pages)
Jamiubond009:this one go kill d old woman ooo... |
Omo DAT 1h shay koko Gan..... You don ever Sidon on a Friday evening with no kobo in ur pocket meanwhile thinking how you gonna survive till Monday.... |
Dem say cars too plenty for road and he dey cause hold up meanwhile I never buy my own car. ..omo all of us go Sidon for d hold up together ni ooo.... Hit like if u believe say 2018 you sef go dey complain of hold up inside you car....with d Ac on and loud music banging.....we smoke loud ina BENZ... |
Ajibo111:you say you need help and pasting your acct details ...na only financial help you need ni... What bout advice,prayer,etc.... If it's financial help omo me self need help in that area....make everybody kuku dey post acct details |
Money trump all things..... Money rules..... If you have money you get respect... |
All these Igbo people been trying something funny lately....I think this is the fourth time I'm seeing a tread opened by ipob terrorist talking about Muslim/christian blah blah in south west.... For your info what you guys are doing or trying to achieve is like playing PENALTY TO THROWING..in small doctors voice....... We are too advanced,civilized, modernized, sophisticated for such primitive characteristics in our midst.....it happens sure but in other places like ibo land..... Wait do you guys think it's a coincidence that we are d only tribe with good proportion of both religion...Muslim/Christian/traditional.... Eg my family....mumcy na confirm Alhaja wey sabi Arabic ni ooo....Popman na Christian but he nor too dey go like DAT.....my older sister na redeemer abi wetin den dey call den.... Me and my younger bro be non aligned.... And we all live and will continue to cohabit peacefully.... Again ipob people chance no dey DAT corner simply dig another dirt..if there is one |
Omo I wan vomit.... |
Omo on my wedding day ehn na shayo galore... I go don high like wahray with my goons den...baba Iyawo sef go fear say na hyena den give pikin..... Na everything we go carry for body... Koke,loud,shayo....no dulling |
I just like Atiku |
Everybody masturbating on atiku matter... Shows what dem atiku be planning is working.... Am gonna be voting Atiku abubakar because I like him and his personality.... Or you'd rather prefer second term for Bubu... Atiku 2019 |
Im not a virgin ooo,far from it in fact im not your regular simple guy...just found this place and I do hope I could find a very beautiful open minded Humorous and confident Lady....if you don't want to meet no problem,we could be really close friend...i hope you love to have fun tho.... Ade4047@ gmail |
GavelSlam:you be wahray I swear Op are you doing yahoo |
jamarifox:baba I fex u know say she beautiful OK...desist from complementing my complimentee or u gone see me and my lawyer... Hello madam u are very beautiful and you don't even need to change ur name... cc akinade28 |
See dis one ooo,my own babe cum meet me visibly angry that prof(my supervisor)shook hand inside her bra cum dey press piano... chai I FORM vex con dey para but I did not stand up from where I sat under tree... Babe was looking at me somehow, me self dey look am somehow...oh you expect me to go and follow my supervisor do wetin?....babe y u nor slap am when he happen....me I nor like sch na |
I actually took d taxi from Ilorin to lag recently... Cheap and good for student....but I'm not paying any 5 k kan kan.... I can share on Feb sha |
harriet412:+2 |
Make all of Una leave airforce na....sureboy me I gbadun you jare |
Disneylady:Disney Lady no joke I'm a very good baller and still is......but as situation be for 9ja pack all ur eggs in one basket at ur peril...I have seen very talented in fact super talented ballers who wasted over 10 years training and still training till date....OK if I go play ball early Monday morning wetin I go chop wen I cum back ehn....many neymar don dey ladipo dey sell parts ... |
faorex:baba I no fear plus ooo...na 1 die I go die...I might as well die rich.... |
Maka y na.....den want make bro Julius dey beg ni...abeg no sack our bred winner ooo or else na garri we go dey win henceforth |
Me and azizat use to ball back then at bishop aggey memorial in ilasa...babe was so good she always train with the male team(robo fc).... She was a star even before she left naija actually she already started playing for rivers angel(female league)...u already know say she go blow....she con fine get yanga join....but she is very playful..... Well I (gotted) admission and left football for book wey we nor sabi....and that's how 9ja lost one hell of a player.....neymar dey play like me olohun.... Na yahoo I dey do now sha....no time baba |
Anyhow na hin sabi,atleast him get money.... Do whatever you like son.... Make God judge us all.... Only God can judge me 2pac |
If im David I will just find a way to locate the guy and beat crap outta him....afterwards I'd break one of his leg or the two self.... |
Sadly the white men came and subjugated us,use our destiny and we live by their set standards and terms... We are forever in their mercy..till date they still nd will forever be our master,they gave us the Gods to worship, education, everything..... The worst part is we can't do anything about it...every means to emancipate ourselves have been checked by these guys....every means of production have been colonized, monopolized in their favor... Sad... |
How much dem go pay |
Yahoo boys..oh I mean Men |
Abeg make den bring new format,this one don stale |
E |
If atiku contest 4 president im gonna be voting 4 him....not cause of anything but I just like d man... Abeg spare me the he is corrupt blah blah...show me one person who no corrupt.. |
omo judgemwent day go sweet gan... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 55 pages)