Twentyk's Posts
Nairaland Forum › Twentyk's Profile › Twentyk's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 55 pages)
sho feh pah ni...shioor |
how will i get it free if i dont want to psy money nko.... i hope this people no dissapoint...i trust naija pipu |
so pesin cannot barber hair again.....many people dey craze |
i will give my tongue to a dry cleaner asap |
is she beautiful....shay she sabi give head weh weh and dey ride d thing op lemme ask pls shay d spiritual wife dey kush...cuz babes wey dey kuch dey bad gan,imagine if you and spirit con dy kush together "oma bloody....besides im looking for one oooo,but she gaz dey pay me money....cannot be banging spirit 4 free.... |
how we go get free decoder |
i have a MINI laptop in good condition which im willing to swap for correct phone....hit me up if interested |
IamPatriotic:yakubu nko...such a great...receives slap... |
Real madrid got him so cheap from me 4 80 milli.... anyway lets stop comparing this guy with messi both are not ordinary footballers....instead we shud enjoy dem both....incomparable... |
abeg who get pin mouth |
like if you think MAN UTD is really really baCK... for the past 3 seasons i have endured,lack of respect,abuse etc from people NOW IM BACK....FEELS GOOD TO BE A UNITED FAN... |
awon wahrah jatijati |
omo BLOOD dey hot....dem never break her head join....to all those shouting pervet blah blah,why was she created in d first place... |
so we should o what actually?maybe help her beg her husband or wetin....or make we open one thread take appease the husband.... |
jacyhelen:all this kind post dey make me vex walahi....blood is thicker dan water, a woman will leave someday blah blah....you follow for their matter...u follow dey inside their house..did you know the crust of the matter...NO U DONT...but you come here point accusing finger at one lady...i guess you are omo ibo |
olanikeh:so tattoo con be wetin? |
omo na to just have faith and believe...because it has already FINISH |
omo this is strong for eli momo |
alaye hush no dey facebook.....no facebook no twitter only instagram shotigbo,kainji koh.....thats just another nigger hustling..... wait first u think aja4 will tell u where and how he makes his money.....lol...indeed i laughter |
i think i would make a terrific writer though...im a reader and digesting information is my thing but i havent written anything before....i do have ideas,a lot sef but whenever i try to write i cant come up with nothing....Op PUT MORE SUSPENSE NA...good job though.... |
[quote author=maysimsimple post=60690410]I was birthed at osoro str., what's ur name I might know u. i went to lonnu nur/pry around bello str.. |
you people just mentioning my neighborhood...its good to see my people around here.....but why you guys saying its crowded nw,its always been crowded...by the way i live at ojekunle street and im a confirmed papa ajao boy,though in uni at the moment but i miss my hood......but i dnt know those places you guys mentioned except for chicken george....anyway its all good....mushin is taking a new look now,most of those old houses are being renovated and we have a lot of hotels,hospital etc springing up everywhere....trully i miss Papa Ajao... |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 55 pages)
??...