Tyrone34's Posts
Nairaland Forum › Tyrone34's Profile › Tyrone34's Posts
1 (of 1 pages)
Has you are wicked what year was it manufactured. 7.8m |
Thats not garri jor its native melon perper soup and starch.urhobo to the world omo you need to taste the soup mostly the one cooked for mothers who just delivered. |
Pls for those of you saying geographical survey its geo-physical survey. |
Rum look marriage be like cage oo you will no longer have your freedom to associate and to top am up if you marry woman when nor dey forgive just know say you don enter one chance.am talking from experience and I have more then ten years I regret that act of marriage each day. |
This one don craze oooo. |
Omo nah to use am buy crate of coke with biscuit con carry am go give this ophan boy oga so that e go fit start learn work... |
Between you and nija politicians who Tif pass... |
So you wan tell me say this caton nah 650,000$ hmmmm make unah dey fear God oo.how much kon be brand new one? |
Inorder for you to scam abi? Nah God go punish una lazy fools. |
See people like you nah e dey happy when tins dey go wrong for this contri. You buy this motor reach the amount when you wor sell am. Guy go put am for pot boil am jahre...... |
Is it nigeria used? please dm me. |
First pics no be peter obi be that? Second pics aah nahim how far presido |
Were for benin be your location?i dey ugborwo for adolo college road. |
Hmmmmm you just shoot yourself for leg cannada car when rust full like nija economy |
How much last please serious buyer.my budget is 2.3m |
True talk things are no longer done or giving based on merit in this administration.its either you're from a particular geo political zone or you don't deserve it.There was once a country. |
Its T-mix in the building. how we dey guys? |
God have mercy,c clap for only jab of vaccine that was not produced here in Nigeria.hmmmm |
100% yes.the reason is this during the formation of a male fetus there is a stage were the testicle descends into the scrotum sack but in your case just one descended. you have two not one so go ye into the world and multiply. |
Just do a post graduate diploma. |
This your over used Camry for 2.3m oga you nor get chill at all |
You sure say nah the same match when people watch nah eem you watch abi nah back of tv you watch? |
1 (of 1 pages)