₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,346,415 members, 8,522,994 topics. Date: Sunday, 22 November 2026 at 01:33 PM

Toggle theme

Ucheuche1's Posts

Nairaland Forum › Ucheuche1's Profile › Ucheuche1's Posts

1 2 3 4 5 (of 5 pages)

Jokes Etc › Re: Fancy That Bottom by ucheuche1(m): 2:21pm On Oct 17, 2006
make d man carry im pikin come school 4 naija here. then im go see real changes.
Jobs/Vacancies › Re: Glo Recruiting by ucheuche1(m): 2:59pm On Aug 25, 2006
e be like say everybody 4 nairaland na good person. i like d way wey in4 dey 4low 4 this house. abeg that GLO runs i dey interested well well, make u let us know when e go shele. HOW MARKET?

1 2 3 4 5 (of 5 pages)