₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,909 members, 8,428,603 topics. Date: Wednesday, 17 June 2026 at 05:05 PM

Toggle theme

Ucheuche1's Posts

Nairaland ForumUcheuche1's ProfileUcheuche1's Posts

1 2 3 4 5 (of 5 pages)

Dating And Meet-up ZoneRe: Goodbye Nairalanders by ucheuche1(m): 2:45pm On Nov 23, 2007
d truth be say dem don demolish were chaloo dey stay so him wan pack go village n deres no internet did i say internet? dem no get light 4 d place, so he cant come online again. 4rm his village 2 were u can get internet is abt N2,800. to n fro is N5,600. so its nt worth it. at least d guy has d courtesy of saying goodbye, which some of u big heads dnt av. Chaloo jare, take heart such is life, at least 4 villa dere is peace of mind. sai anjuma, ka emesia, odabo o
RomanceRe: If You Find Out That Your Lover is HIV Positive by ucheuche1(m): 2:33pm On Nov 23, 2007
some of una say una go run, some dem go jaa, others say dem go dump n disappear, me i go jst remove, fade, delete watever. hiv no reach 4 luv oo. call me anytin u want
RomanceRe: I'm 27, She's 16: Should I Disvirgin Her? by ucheuche1(m): 1:57pm On Nov 23, 2007
we wont stop u 4rm sleeping wit her bt be rest assured like some1 has said here, u also wil have daughters and trust me dey wil deflowered at 14. trust me. cos wat goes around sure does come around.old papa like u, all ur mates children dey pimary schl already. u dey here dey commit child abuse. it'll come back 2 u. chikena!
Jokes EtcRe: What Will You Do If: by ucheuche1(m): 1:23pm On Nov 22, 2007
i go kolo. i go jst pack my bag n check out.i tell u. i'll go 2 panya n stay dere
FashionRe: What's Your Favourite Colour by ucheuche1(m): 12:34pm On Nov 22, 2007
i can give my lovely right arm for the colour RED. i jst love it.
CareerRe: My Boss Wants To Have Me In Her Office Or Sack! by ucheuche1(m): 12:10pm On Nov 22, 2007
sebi evervbody don dey tell u make u no do, pls dont do cos u're going 2 mortgage ur future wit it. help me look around and see anyguy wey dey sleep wit married woman hw im life be. no, dis is practical, jst look around n see hw dey end. MISERABLE. pls dear, DONT DO.
PhonesRe: How Much Did You Pay For Your First SIM? by ucheuche1(m): 5:14pm On Nov 21, 2007
i got my MTN which i'm stil using nw for N17500 in may 2002.nw dat money fit buy 1 carton of SIMs.
RomanceRe: I Am In Love With My Cousin by ucheuche1(m): 1:39pm On Nov 21, 2007
na so crase take dey start o. u love ur cousin? u for kuku go luv ur grandmother make we know say d crase na big one. olodo, if u no get babe, abeg try any 'pay as u go' e better pass dat incest wey u dey contemplate
RomanceRe: I Am A Virgin by ucheuche1(m): 12:35pm On Nov 21, 2007
u tink say if u claim say u be virgin, babes go dey trip 4 u abi. chairman, find anoda tin talk abt jare.so 4 d whole agege nay eko, u no see any babe 2 cain, u come 4 our dear land dey tell us say u be virgin, ok be jumping up, u don win.me too, i be virgin n i'm 29, i ned a consortium of women 2 disvirgin me, hw abt dat. were ni e
RomanceRe: My Boo Doesn't Call Me As I Want Him To: Does That Mean He Doesn't Love Me? by ucheuche1(m): 12:20pm On Nov 21, 2007
abeg make una no vex. hw dem take dey do dis cingular call of a thing, me i wan know as una talk say d tin na free. make una educate me hw 2 use am, i use God name dey beg una.bt seriuosly speaking, i dnt tink dat tel. calls has alot 2 do wit feelns. i for 1 dnt dig 2 much tel. calls bt it doesnt say i dnt care 4 my baby. evn if she calls me on daily basis, i wnt be pickn d calls evry day. person get some oda tins 2 do wey pass calls nw.so weda calls on daily basis or nt d key word dere is ;does he love u?
Jokes EtcRe: Similarities Bw A Dick & A Flash Drive by ucheuche1(op): 10:47am On Dec 08, 2006
angelz, wetin be ur own now? my d*ck is classified (P) ie for private viewing only. we were only asking Oracle 2 complete wetin im start.u know how they say it, "don't start wat u can't finish' finito!
Jokes EtcRe: Similarities Bw A Dick & A Flash Drive by ucheuche1(op): 10:36am On Dec 07, 2006
oracle, U'd have completed the job by scanning a d**k probably yours alongside d flash drive wey u scan for proper illustration.afterall, what's what doing,they say, is what doing well. over 2 u now bro. smiley cheesy smiley smiley smiley
Jokes EtcSimilarities Bw A Dick & A Flash Drive by ucheuche1(op): 11:22am On Dec 06, 2006
they both enter a hole.
they both remove their clothes b4 entering
they both can contact virus inside any hole (AIDS 4 d dick & any kind of virus 4 d flash).
they both have d capacity to store so many items (d dick can contain millions n millions of sperm while the flash can contain millions of bytes,
I could go on n on ,
HealthRe: Tummy Tuck by ucheuche1(m): 12:06pm On Dec 05, 2006
this column is supposed 2 b 4 jobs n vacancies, wetin come concern tummy tuck with jobs?if u wan do do tummy tuck, what has that got 2 do wit d price of fish at Wuse market?if u like make u do dummy truck, ina rua na?if u never know wetin tummy tuck fit cause make u try ask Baba, im go give u insider info. by the way, wetin u chop wey make ur tummy dey protrude like balogun own b4?Answer me, answer meeeeeeeeeee!
CareerRe: Is It Advisable For A Fresh Graduate To Take A Job Of 5000 Naira Per Month? by ucheuche1(m): 1:36pm On Nov 22, 2006
KDK, d guy no ask u make u come tell us how much u dey ur driver or how much u dey spend in a day, if u like make u dey pay ur driver, 50ton, what has it got 2 do with d price of fish at wuse market?the guy needs advice whether or not he'd accept a 5k job, im no say make u come show us levels.my dear Iwalewa, it depends on the kinda job it is. some jobs have small basic pay, but generous other 'benefits', it also depends on other factors like transportation n the likes, so weigh ur options very well b4 u make a choice. but, in anyway, half a loaf of bread always dey beta pass kpof kpof.Q.E.D
CareerNpf Is Recruiting by ucheuche1(op): 12:32pm On Nov 22, 2006
for those nairalanders wey wan join Nigerian Police Force, dem don begin to employ o.check www.nigeriapolice.org or www.psc.gov.ng to download the forms. for me i wouldn't join the police for all the oil in Niger Delta & Saudi Arabia combined, not for all the Gold in South Africa and Ghana combined. anyway, wish u guys a successful carrer with the 'Olokpas'
Nairaland GeneralRe: Where Do You All Reside? by ucheuche1(m): 1:09pm On Nov 16, 2006
me, I no dey for any yankee, i dey for my villa. im name na iteyadeshinuffiigomagba.
EventsRe: Please Announce Your Birthday Here: by ucheuche1(m): 12:47pm On Nov 16, 2006
November 24 na my birhtday. abeg make una no just hala me "happy birhtday" make some thing follow am come. all da babes in da house, are u still there? if u're there say ' uhuh uhuh"
RomanceRe: What Petname Do U Call Ur Partner by ucheuche1(m): 11:11am On Nov 09, 2006
i call her 'anu mpama' and she calls me ' afo anu'.
RomanceRe: I Love This Girl But She Is Playing Hard-to-get by ucheuche1(m): 11:08am On Nov 09, 2006
if the chick no gree make u leave am alone now, na by force? 'filee!!! dont touch her!!!'
RomanceRe: How Often Can One Make Love? by ucheuche1(m): 11:05am On Nov 09, 2006
u fit bang until u drop dead, wetin concern me?
RomanceRe: How Often Can One Make Love? by ucheuche1(m): 11:01am On Nov 09, 2006
u fit Bleep until u drop dead . na ur body go tell u.if u fit hold body, make u dey Bleep dey go o jare
TV/MoviesRe: Whats Your Pick On The Best Naija Music Video This 2006 by ucheuche1(m): 9:45am On Nov 09, 2006
OLOROI OKO is good but i cant compromise any video for " if u help me see ego, make u tell am i don go, by djinee. that video is damn right goooooooooooooood
RomanceRe: Is It Ok To Sleep With Ur Partner In Courtship? by ucheuche1(m): 9:17am On Nov 09, 2006
i think its absolutely wrong to sleep with ur partner b4 marriage.d bible is strongly against it. if una come begin do the thing b4 marriage, wetin una go come do after marriage. the fun begins from the wedding night, which i call "legal banging" d other one na illegal or 'thief thief banging', heard that one naim sweet pass sef, but then its wrong DONT DO.
Nairaland GeneralRe: White Male Looking 4 Wife Not 2 Be Scammed. by ucheuche1(m): 1:59pm On Oct 18, 2006
you say u dey find black wife abi? dat place wey u dey black babes no dey? na so una just enter net begin dey mis-yan. how am i sure say no be from ajegunle u 4rm dey write. u just wan put our lovely babes 4 high jump cos say levels hard small 4 here abi?ma babies, make una no mind am oo, if im dey serious, im go dey real.anyway, how market?
Nairaland GeneralRe: El - Rufia by ucheuche1(m): 1:50pm On Oct 18, 2006
shebi u don influence ur posting come abj, now u don dey complain. so what u see is what u get.all d otondo corpers go cope whether una like am or not. if okada no dey, una go trek now ,if dem demolish ur bunk, u fit come dey crash 4 my end. abi how u see am? afterall, under d sun or in d rain. anyway, how market? tongue tongue tongue tongue cheesy cheesy
Jobs/VacanciesRe: Intercontinental Bank Cancelled by ucheuche1(m): 1:32pm On Oct 18, 2006
dat test need make dem true true cancel am cos the kind Bleep wey follow that runs no be wetin person fit talk. they shld pls organise a better test, abi how una see am? anyway how market?
Jokes EtcGiving Ur Life To God by ucheuche1(op): 1:06pm On Oct 18, 2006
There's this babe that things got so difficult for, no job, no money even better bobo sef this babe no see.then there was this man of God that came to that town for a crusade, so this our babe come attend that crusade. so, after preaching, the MOG made an alter call for those passing thru difficult times to come and give their lives to God so that things go better 4 them, this our babe still show there come give her to God. time passed & things no come improve, in fact they got worse than b4. but it e come be say that MOG come return 4 another crusade in that same town and after preaching as usual, im come do alter call.and again this babe was there, he spotted this babe and was like 'excuse sister, i thot u gave ur life to God the last time i came here?' and she was like ' yes oo pastor, but i've come 2 collect my life back from God, the one wey i give am nothing come out"
Jokes EtcRe: Fancy That Bottom by ucheuche1(m): 2:48pm On Oct 17, 2006
there's this babe that things got so difficult for. no job, no good boyfriend, no money, walahi no nothing.then there's this man of man of God that came to that town for a crusade. this our babe come attend that crusade. and in that crusade she gave her life to God during the alter call with the hope of say things go better for am.time went on, no improvement, in fact things come worse pass as e dey b4.after some months, the MOG came 4 another crusade and made another alter call, everybody came out including this our babe, and the MOG was like " excuse sister, i thought u've given ur life to God the last time i came?' and the babe was like 'YES O, BUT I CAME TO COLLECT MY LIFE BACK FROM GOD, THERE'S NO IMPROVEMENT IN MY LIFE'!!!!!

1 2 3 4 5 (of 5 pages)