Ucheuche1's Posts
Nairaland Forum › Ucheuche1's Profile › Ucheuche1's Posts
PURPLECODE:my sentiments exactly. |
tell dem say u no see us. all of us go piss, we no dey house |
we don dey shine our eyes well well 4 nairaland now o. this una geo-fluid wey una no dey let person rest, if na beta runs d tin for never finish? make una try repent o. God go soon come |
carry d money go start crayfish biz. i hear its very lucrative. |
this is superstoryyyyyyyyyyy, a life of storm and struggleeeee, this is superstory, |
thanks lermy, u've really given us an insight into this zenith bank runs. thanks a zillion times. u're da best man. |
be giving serious beating every day. she go love u well well. u know dem gals love seriuos spanking. gdluck |
pls guys there's dis ZENITH BANK INVESTMENT FUND IPO now on sale . what do u guys think bout it? is it a good buy cos i'm thinking of puuting my money there especially into equiy fund. cheers |
d issuen is dat these firms are recapitalizing, so they kinda require a minimum deposit balance in stocks or cash. so wat u'd do is to make up for the remaining 200k either in cash or stocks. the monies are still yours in any case.gdluck. |
na im be say u either be shoe-shiner or car- washer |
talk2druche@yahoo.co.uk wish i can find love here |
that ur frnd don kolo.wat r u guys waitn to take her 2 a shrink? if u check very well she,s on crank. anyway, she's only storing curses n painful repercussions for her self in future cos im pikins go do worse to am. nemesis is still there o. but seriously, she'd see a shrink. |
pls keep us posted on the staco runs abeg |
where av u been |
u know in ur heart of hearts say d guy no want u again. so wat u'd do is to scram. d problem wit some babes is dat they know wen dey no longer wanted, wen d game is up yet they still hang on, hoping for watever. so my dear, the word is :SCRAM! b4 he makes u public disgrace. hope u feel me? |
welcome 2d clubof those licking their wounds. theres a seat 4everyone here. but seriously, ur case is pathetic. most us bought transcorp with our life,s savings, n here we are licking our wounds.take heart. e fit better. |
na who send u come? tell dem say u no see us 4 nairaland. all of us go piss, so we,re nt available at d moment, dnt bother tryn again later. never! ever! |
thats more like it. one love guys. |
come o, BUZZGONZ n MC USMAN, u guys shld stop this childish bickerings here. wetin dey worry una sef? abi una shack shekpe? whether u sell merchandise 4liberia or u dey do photo biz 4 scandinavia, it shldn't breeed contempt here abeg. lets try n be adults biko nu o? egbon seun, are u there? |
buzzgonz: |
pls i need serious advice on the DAAR COMMUNICATIONS IPO dat has just placed for subscription. wat do u guys tink abt it? i got my fingers burnt wit the TRANSCORP IPO n dnt want an encore wit DAAR. i'm actually tinking of investing heavily in DAAR. abeg wetin una tink? stock market gurus in da house over n out! |
MC USMAN, u don really turn in2 picture consultant 4 nairaland. wherever u got dos pix 4rm. hope its wit their permission. otherwise e don become plagiarism. i confessed 2 my baby say i put her pix on net. she bn vex small later she come mellow.make u knw wetin u dey do here o. |
