UncleHaba22's Posts
Nairaland Forum › UncleHaba22's Profile › UncleHaba22's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 40 pages)
donstan18:Dostan abeg no kii me with laugh |
This Torres don dey Taya me abeg |
TheHulk616:Even if Messi and Ronaldo dey that Austria they wont win the world cup |
WhoDeyHause:Man u that cannot beat Watford ![]() |
Ten Haag was winning trophies untill he is linked to Manchester united And the rest is history ![]() Person never join man u but him don already subscribe for una trophylessnes ![]()
|
Shey una don see wetin favoritsm don curse I no know wetin Mingueza come find for that match First leg it was after Dejong came that we scored a goal Yesterday gavi started ahead of him onto wetin Remove mingueza at HT was what I was expecting to happen for where?? Remove Torres for where?? |
LostMyZeal:If Man u should have won a trophy this season trust me all the praise from people like you would have been on his head ![]() |
I have been holding this in my mind for a long time sha Please what is JORDAN HENDERSON goof at ![]() |
Expert17:Wetin him wan come find for man u ![]() Debruyne is better than Fernandes And it is a FACT Anyhow wey u wan think am think am |
Expert17:Why should he join man u ?? He is too good to be at man u oga For debruyne to leave man city and join man u is a downgrade to his career ![]() |
Messi just declare vawulence for phone breaker fan boys ![]() Ndi assist no matter ![]() |
Kilishihunter:Even if we have matches on Saturdays they'll have to shift it to Sunday on Europa game weeks |
Na phone their goat dey break now oo Another record broken At 37years old Clutch player ![]() |
FirstbornWds:Me sef dey help you beg am |
You dey online quote am na ![]() |
Devvy4:But Dem collect mudding 4-0 na Abii Dem no collect? Show us their match ratings here sir |
Devvy4 drop your ewure stat for that match make you compare am No dey put Messi name where osimhen and wasiuu dey abeg him no be their mate ![]() |
isan:Him head no reach there |
The best Eguavon would have done yesterday at HT Was to remove iheanacho and bring in another midfielder If dere was Aribo bonke etebo In that midfield aribo the wingers would have got the ball more |
Phock2sweet: ![]() |
Pote author=SoapQueen post=110455161] If you can write articles in exchange for a pay. Drop your email and I'd message you.[/quote]I can also write article siir ibhamzah234@gmail.com |
TheHulk616:If we use this balon'dor logic for Messi vs pendu debate now una go dey cry ![]()
|
I just some how bump to this and it is somehow legit because a white man recommend it to me You earn By taking surveys, testing apps And making referrals Once u can make up to $200 u can cash it out It's legit!! Follow this link: https://socialea-ci.xyz/55277181506
|
I just some how bump to this and it is somehow legit because a white man recommend it to me You earn By taking surveys, testing apps And making referrals Once u can make up to $200 u can cash it out It's legit!! Follow this link: https://socialea-ci.xyz/55277181506
|
Evening to u all Please I want to join this domain something Please what and what do I need to start I have been on the internet some years shi shi I never see And ground no dey level Please help a bro |
If it was Dejong that sponsored that vinicius goal The Spanish media would have been boozing with Dejong's headline since Forget experience And play control Busquest has been one of the worstest Barca player this season abeg Xavi should just start rotating that dm position with Dejong The best midfield trio we can get now is Gavi Dejong pedri Busquest, pique and alba are expired abeg We need a center back than a striker now Even if we score 5 goals in a match We would draw the game 5-5 or even lose 6-5 Xavi need to take some hard decisions sha |
I just some how bump to this and it is somehow legit because a white man recommend it to me You earn By taking surveys, testing apps And making referrals Once u can make up to $200 u can cash it out It's legit!! Follow this link: https://socialea-ci.xyz/55277181506
|
Na on Saturday over 2.5 go start |
Even if we lose it not a bad game Dembele for don finish match from first half I doubt if Puig will be able to match pedri and Gavi We need to sign defender seriously Even if we score 10goals in a match we will still play 10-10 or lose 10-11 Barca need Araujo and Dembele (even tho him no get sense) badly Alves still dey ball but you can't cheat oldage Ter Stegen is picking up his confidence lately They should work on Ebde football is not about dribbling only abeg Barca shocked me this night ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 40 pages)
??
.
