Uniqueogo's Posts
Nairaland Forum › Uniqueogo's Profile › Uniqueogo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)
angel tell me is it hero, life, or legend, or life which one u dey drink because you deserve one bottle ...... keep it flowing babes....... more ink to your pen.......... |
Bia Nathan I never want make madness strike you abeg stay away from that girl mbok |
Boboforthegirls:so appreciating his cute eyes now makes me a prostitute... I don't blame you nah uselessness dey worry you FYI am a married woman and am contented with the God sent angel in my life...... stupid ![]() |
what is the meaning of sai baba
pardon my ignorance but I need to know Cus I don hear that slang too much |
na Im be say yam price go soon increase to like 1k per tuber be4 end of 2017...... the only yam wey we take dey compensate for rice na Im China carry eye put .... na wa o |
please anyone who knows phyno should tell him I said that his eyes are too cute and "Beautiful" to be covered up with black eye glasses whenever he's making a public appearance..... he should free the eyes Biko |
vicadex07:go to the touch pal settings and Costumise/personalise it |
always facing down,,,, me that likes to face up all the time.... nah Her cross shaa |
vicadex07:that's my picture u can customize it and put ur own picture |
here is anoda
still same touch pal
|
CrEaToRmalden:shoo because of the pink color |
this is mine and it's TouchPal keyboard
|
panegyrics:guy abi babe abeg no try am no just try that nonsense again wetin sef, as u Don enjoy life finish u no wan make others enjoy so abeg na God I take beg you if u no get better prayer point to ask God just ask to bless me shooo no provoke me, make I no just tear vex for you |
LasGidiOwner:but it was only one fire services that came there after their water ran out they had to resort to using sand to quench the fire it was horrible |
it's so heart breaking my office nearly got burned the fire was spreading through the gutters where the fuel entered it continued until 11 pm when I called someone who is still there I pity my neighbors for this kind economy all the boutiques and furniture shops there were mercilessly burned down I wonder the kind heart attack most of them Will go through |
woow miniature kainene Hmmmm so chuks is Chidinma's babies daddy
that man is a huge Disappointment
ride on mummyP ![]() |
Mouthgag:e pain am lol if u think its easy go and get pregnant.... mtchew |
mmmmmm, just licking my lips in expectation.
I don't know the words to use and classify this Tori, the story just dey sweet me dey go that's a great job u are doing pinky more grease to ur elbow |
samyfreshsmooth:u for just jejely tell me kiss dey hungry u make I dash u one #kiss# |
onexile:Hahahah this guy you no get chill at all |
Angelinastto:oh wow! my bad am straight too I owe you a peck then |
anti where u dey nah? I be don dey miss you since don't leave us hanging remember u are keeping some fans waiting over here I have been a ghost reader but am out now so u can come out of ur ghost mode too anyways more grease to ur elbow |
Bia Angel
respecting yourself o
just respectation your self
ah ah wetin sef no let khole die o
am warnings u now o
even if she did better go and wake her up.......
anyways u are doing a good job
I owe you a kiss but wait first till the end |
Wow msnelly u really are doing a great job there
that's an amazing piece of work
keep it flowing
am following back to back
more grease to your elbow though |
Wow msnelly u really are doing a great job there
that's an amazing piece of work
keep it flowing
am following back to back |
it's just a picture
yes!!!.
but why make use of a snake
Geez
I hate those creatures with passion
even if nah for dream I see am, I dey run pass my shadow |
aristogabby:gionee don't know which one though |
Nancy oh sorry I mean angel #smiles#
u are doing a great job
thanks for this wonderful story u are sharing with us
more grease to ur elbow |
KellyKertz:I don't believe that no one has ever ignored my calls, I do the ignoring. it depends on how u carry urself my dear |
I no fit laugh
I am speechless
ride on |

This nonsense should stop!