V3's Posts
Nairaland Forum › V3's Profile › V3's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 176 177 178 179 180 181 182 183 184 (of 231 pages)
abeg go lay-down on ur bed for yaba-left jorrr |
na yaba-leftee him be. . .no mind am |
@bashy u go mute urself or u want make i do am myself? ![]() |
dem no wan our progress. . .God pass dem. . .nuttin do u my broda ow work na?? our wife nko? |
[quote author=bashy_demy link=topic=323784.msg4631652#msg4631652 date=1254216478]no comment[/quote]bcuz you're meant to be mute!!! duh! ![]() |
i dey o. . .i dey Madrid now d spanish sistah are fyne ass fyne!!!. . .Como estas |
@sylve which question ![]() |
@by & sylve padi i miss una wella o. . .wag1? ![]() |
@bashy believe me. . . he knows! ![]() |
sharap abeg ![]() |
lol. . .na river no go run dry wey dem dey. . .Amen! wey d odaz na? Ben, Sylve n co |
yea. . .how body, work. . n dem girls? ![]() |
not today romsky. . . not today i dey busy, i miss all of una. . . |
i nofa post. . . yaba left-2 be's don dey yan opata!na wa o. . . |
word! |
@topic by.dot romsky sylve clemcy ben-10. . .would beat him to a pulp if need be!! slap ladies. . ? my grandma thought me berra |
Good game. . . ![]() All in all it was a good game. . .My defenders suddenly have a knack for scoring goals. . .God Abeg o!! See Gallas as him dey ginger to score!! |
k, wericum den ![]() |
i no no o. . .na my own dem wan take do monday o |
[quote author=by.dot link=topic=320278.msg4594959#msg4594959 date=1253695650]Nor be u he dey luk up to?[/quote]see dem. . |
i no dey work for fedex o ;Djavascript:void(0); |
naw man, i still dey house . . ![]() |
@ben |
Ileya was ![]() nuff flexn. . . how ur end? |
i dey . . .how work? |
bear hugz how far padi |
passs |
It was good to see the "kids" show the "inzaghi'z" how soccerz played. . . I wonder why Velagasm hasn't bagged first team appearances this season cuz Bartender ain't delivering the goodies. . .and Count Van P'z looking jaded. . .Fabrepass's ALSO starting to wear out. . .I saw the replay on Arsenal TV and believe me. . .those kids were a joy to behold!! Jack "Messi" Wilshere. . .May the gods of football see you through cuz you're pure class. . .It was also good to see Senderos Calamitos back ![]() All in all. . .it was a good game!! Go gunnerz |
i'm not sure if this match would be televised but if they do eventually show it. . it's gonna be no DSTV cuz HiTV would show d Liverpookl match! Go gunnerz |
d rate @ which ur brain dey fink nowadays don dey toooo dull. . .d RAM don too low i go need reformat ya brain. . . then upgrade d RAM |
my friend. . .how u dey U Bleep up for dat runz na. . una no show again, fresh meat cum dey ground dey waste |
wag1?? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 176 177 178 179 180 181 182 183 184 (of 231 pages)

d spanish sistah are fyne ass fyne!!!. . .

;Djavascript:void(0);