Valentinooo's Posts
Nairaland Forum › Valentinooo's Profile › Valentinooo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 43 44 45 46 47 48 49 50 51 (of 67 pages)
kinth: I jst dey laugh, as u jst catch me 2day, am a silent observer, dnt mind me. I rep UNIBEN B'14 by God's graceI rep UNIBEN too. Computer Science. Which dept be your own |
Olanireti: D best story ve read on nairaland is 'confession of a rough,rugged naija guy, by Money soldier' its d best.Pls can you help me with the link. I've been searching for it but couldn't find it |
Richydos: mrn fellow otondos!!! ..dis countdown anxiety no dey let person sleep well again....imagine me sleeping by 10pm only 2 rise by 9am....too small jor ....lolzHehehe. No worry, you will enjoy a longer one when you get to camp you'll sleep by 12am and wake by 3am |
@kinth, I sight you there bro. You no wan just comment at all always on observe mode. |
@Richydos, you're welcome bro. Which dept did you graduated from |
PapiDShipCapt: Hello all.Noted. |
Samguine: *cocks gun*Haha wetin. You self too dey vex. At least listen to his explanations first ![]() |
9inches, what a funny moniker. Bro are you part of the B14 team or you just come to observe us ![]() |
Darkchocolate: Hey Traecey ... How are you Boo.Abeg talk o. The thread is missing your post ![]() |
traecey: no vex..hapi sundaeWishing you same dear. How was service today |
Fluffy22: Jealous ke? I can't be oo. I have enough kicking inside me. ![]() |
Smeeky: Like I said before,una dey penniless,in fact,make I show u una financial statementHehehe... It's like we'll set up a committee to look into this issue.. 6000 to entertain guests, I no see any guest wey dem entertain o |
macuwon: pls pls... Dnt talk na...dnt want dem to c me Especially cutiepie01 nd traecey n drphilA.bdthat's one of my problem. I don't know how to keep secrets. even all these begs wey you dey beg me, I will still tell them![]() |
Samguine: She mean say you no get qualityShe no fit, and mind you she don dey trip for me already self.... Did i just say trip.... ![]() |
Oya oya let's go to church o. I no wan hear say because of B14 thread una no go church o |
macuwon:I've seen you already. Eventhough you run i go still them i saw you |
Cleoqueen: My brother,this love thing can be swift o...you can't see it coming then BAM!..it hits youHmmm.... |
Opeyemia: yesOk. Don't forget to pray for me too o ![]() |
Jimwalex: even if d moon was nt sighted yesterday and Eid is monday,d ruling is dat, Teamsunday would still hav to pay back d remaining one..Allah wa halam.Ok no wahala. I dey come, make i wear my Christmas shoe first |
Opeyemia: it Cool OThank God for that. Preparation for Church now abi? |
To my muslim brothers n sisters in the house, I wish you all a happy Eid Ul Filtr, I pray that Allah will accept our fasts as an act of Ibaadah |
Ojestas: e go make sense. Happy Sunday!Oya take am . Make sure you return it when you're through o. Wishing you same my brother, I no wan hear say you no attend sunday school today o |
Opeyemia: am Fyn Thank U ,happy Sunday.wishing you thesame. Goodmorning n how was your night |
Ojestas: There is no way I won't sleep in Sunday school tomorrow. I know ni.abi make i borrow you my sunshade go |
Cleoqueen: Awww...*hugs back*..I missed you too....how you been?I'm fine o. You just abandon me. I even heard somebody has come to pay your brideprice |
traecey: haba na...no b fytNa fight. Why will you give me a status that is not meant for me ![]() |
rhazur: Bros I neva do any preparation oo.....Hopefully after sallah shaNothing much sha. Once your money is ready, a day is ok for preparation. So how is the fast going |
oh! Cleoqueen is here *runs to her for a hug* I've missed you darling |
rhazur: Bro Happy Sunday too.....Man pikin neva sleep ooo. How preparations??Bro preparation dey o. Just remain small to be fully set. How yours? |
traecey: y wud i? wen ders so many e-single guys like cutey smeeky, joyful ojestas, daring adedeji65, Resourceful rhazur ...heheheAnd where is my name among those singles Abi you wan tell me say i'm already taken |
sokarsenal: . 'I love you'................is far better than 'I am spontaneously, aggressively and meticulously in tune with your emotional brouhaha'............LET THE WISE ONES UNDERSTANDI tire o. I no wan talk make e no be like say i too dey poke nose for wetin no concern me. Person wan turn Obiahagbon just because of common I love you ![]() |
traecey: Gist wellaok ma. We don gist finish ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 43 44 45 46 47 48 49 50 51 (of 67 pages)
you'll sleep by 12am and wake by 3am
always on observe mode.

even all these begs wey you dey beg me, I will still tell them
and you r jst telln dem now tweenie..
. Make sure you return it when you're through o. 