Valentinooo's Posts
Nairaland Forum › Valentinooo's Profile › Valentinooo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 46 47 48 49 50 51 52 53 54 (of 67 pages)
Xenaf: Why are u guys derailing this thread FlyboyZee: Ol boy yeeee! una dey there dey argue? Make una come see big phat nyansh jare!!!Eeeeewo ![]() |
your thread has been hijacked once again ![]() |
Estyfloxy: M doing gr8, When did landlord turn to guest oh??:ok then, i think the landlord deserves some offer them ![]() |
traecey: no vex jurI no go vex provided you will give me the fuel money wey i take come |
Opeyemia: afternoon,am Always Busy That Is Why U Didn't C Me,how U Dey Prepare.Ook. Preparation has been going well so far. Just my provisions to go |
ngozionefeli: nop I don'tOok |
traecey: dem no gree oYou come allow me waste my fuel dey go wait for you at the airport |
goodafternoon house. How are you all doing? Who help me see Opeyemia o? It's been long i see her comment here. @traecey, I think say you planned to relocate come my side . |
Estyfloxy: Good pm Valentinooo, Calakuta, highmey(m), stevetech, Ifyzo(f), ajasa4linkand 1 guest(s what do we offer our guest nw??Goodafternoon n how are you doing. Won't you offer me something too ? I'm a guest also o ![]() |
ngozionefeli: yes ooo I m, I jst say mk I dey observe ppl comment na.. Cos I no get anytn to talk oOk then. Do you have any sister called onefeli praise? |
moshmod101: Being an Ijebu boi,consider it done...but d prob wey dey there be say na Sambiasa camp we dey go drink am...LolHehehe. Sambisa You're on your own o ![]() |
zerray: dts public holiday mayb wednesdayOk then. I can see you didn't follow them for the shopping , are you set already |
moshmod101: All I need get now is d beverages and my Garri ijebu!! After dis ayam 100% good 2 go...how u doing 2day mates??Carry that garri make e plenty o coz me n you go gather dey drink am ![]() |
zerray: so i heardThat's good then. That means by 28 we should start collecting it |
ngozionefeli, welcome to this house. Are you part of the B14 train |
zerray: just read that most schools already hv d callup letterReally? I thought they won't send it until 28th |
Goodevening everybody. How are you all doing. Mehn this one na serious rush hour o. Everybody don hustle go. sugarkemi(f), Sowl(m), Miner13(m), ngozionefeli, Valentinooo, Smeeky(m) I hail una o |
rattlesnake: These is rubbishesness |
annekwe: Etisalat free browsing for Android works on allTested this but not working, it's writing content blocked by operator. Maybe it's location dependent sha |
heemah: Alfa?? Y?? Op its nt wah am finkin...no it cant be. i sud hear it frm d horse's mouth.Hahaha... Wetin you dey think? You must tell me o ![]() |
HuckleberryFinn: loool! 'pawpaw' is the strangest word in the world men. I swear. PawpawThat's why you need to start taking them now, they are good for your health ![]() |
heemah: wetin u dey con find for ilcity?? before then, i d av used veil cover ma face..I wan come see my Alfa. And besides when it's time you go open am na |
heemah: twas intentional...Ok then, i go see am fully when i enter Ilorin ![]() |
adonismuller: went to farm since morning,just came back,nobody even asked of me! Okay o..nw i knw no muny no friend!Hehehe. You no bring pawpaw ni cos i no too like palmi |
heemah:I know see your face well for that pics o ![]() |
rationalmind: lol, I did state three reasons why I go to church on a particular thread. Let me repeat it here.Now this got me laughing 4. To worship God |
It's real but it's usage has reduced seriously because of our religious belief. When you hit them You can either summersault or start crowing like a cöck (kekerenke) ![]() |
adedeji65: r u processing Oyo tooNo o |
chinziaski: PH or akwa ibom will be great o, what abt u?Ok. Team #oyel money# me na Abj o or Enugu |
adedeji65: let me e-propose to sugarkemmy already #teamoyo*Hey!! Wey you? Leave that girl alone o. ![]() |
chinziaski: man, I'm on it o! Just prepping! What about you?Ok. I'm 70% done. So where are you hoping for |
Hissexcellencie: *in MI's voice*I only like girls; I am a lesbian.Hehehe. Lesbian indeed ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 46 47 48 49 50 51 52 53 54 (of 67 pages)



.
You're on your own o