Venronski's Posts
Nairaland Forum › Venronski's Profile › Venronski's Posts
1 (of 1 pages)
070 3297 3018 pls add me also. |
What's the website for inec online recruitment for adoc staff |
I nor understand why e b say few weeks to election all the Naija celebrities wey ginger their followers to get PVC some weeks ago, right now dem refuse to tell their followers who dem feel say supposed be Naija preside. Everybody know say PDP nor solve Naija problems d time dem Dey for power nai make we change power give APC, and now APC sef Dey dull d entire country because na the same people wey Dey PDP b4 nai Dey APC now. But we don get new Party wey we call AAC wey b say na youths with better IDEAS and PLANS nai make up this party with the man name SOWORE as the presidential candidate. But our celebrities nor wan gree talk put for the mata. Why? Because as d country Dey spoil like this so e nor affect them abi? Una wey call una sef celebrities una Dey enjoy say una followers because of poverty Dey beg una money online Una get money reach JayZ, Beyonce, and dem 50 cent How many people una see for their page dem beg dem money due to poverty Nor be because say their country get better people for government Even as everywhere good for dem like dis, una feel say una Dey do charity works reach dem Una silence for this election only mean say una like the way things be for now and una nor even want make things change at all. Because if una care about the poor masses wey FAN una until una come feel say una don get AC, una supposed lend una voices as nation influencers and builders to bring better life give una fans dem. Make una talk the person wey una Dey support so dat d fans dem go know how much love una get for dem shikina. Many of the fans dem nor get opportunity to really see beyond the 2 bad choices wey Dey b4 dem because dem nor fit afford data to see how life really be, and light sef nor Dey d country, DEM GET PVC TELL THEM WHO DEM GO VOTE FOR. And make una start the challenge of who una Dey support, as for me #Standwithchallenge #IstandwithSowore make una come out now to confirm una voltage of public positive influencers and nation builders. #Vote #Sowore2019 #AAC #TakeItBack #DigitalizeNaija |

While the Tribunal was on with the case against CJN, a Federal High Court in Abuja was concurrently sitting to hear an application from he CJN to restrain the CCT to try him. Just now, the Federal High Court presided over by Hon Justice E. N. Maha granted an Ex Parte Injunction, restraining the Tribunal from proceeding with the hearing of the case involving the CJN pending the hearing and determination of the substantive suit pending before it (FHC). The Federal Government thinks it can play its evil smartness on all. The Federal High Court sat without notice to the government and granted the order. Meanwhile, the CJN was absent at the CCT today. He was represented by 90 lawyers. I will, at my free time, explain why I'm in support of the CJN in this case. If we must be Nigerians, let's all be Nigerians EQUALLY.While the Tribunal was on with the case against CJN, a Federal High Court in Abuja was concurrently sitting to hear an application from he CJN to restrain the CCT to try him. Just now, the Federal High Court presided over by Hon Justice E. N. Maha granted an Ex Parte Injunction, restraining the Tribunal from proceeding with the hearing of the case involving the CJN pending the hearing and determination of the substantive suit pending before it (FHC). The Federal Government thinks it can play its evil smartness on all. The Federal High Court sat without notice to the government and granted the order. Meanwhile, the CJN was absent at the CCT today. He was represented by 90 lawyers. I will, at my free time, explain why I'm in support of the CJN in this case. If we must be Nigerians, let's all be Nigerians EQUALLY. |
Eco112 Quantitative Method. The course doesn't have any relationship my course and it is a three credit course. |
I just luv this with all my heart. |
very rich writeup, I love it. |
I can't just resist myself from getting to d end of this. you made my day. |
This is d best time to buy, very cheap "lol" |
1 (of 1 pages)
Una get money reach JayZ, Beyonce, and dem 50 cent