Viccipedia's Posts
Nairaland Forum › Viccipedia's Profile › Viccipedia's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 59 pages)
pweetyz: To prove vhat i've been an ardent follower..lemme tell u of some of the babaz of the thread..NELDRIZZY..a rili funny nd carefree guy..BENROMEO..i think d last part of his name describes him he helped almost all nairalanders check their admission status..GUYZ U CAN RELY ON TO GIVE U ACCURATE SOLUTIONS TO UR PROBLEMS..ahika efedua ojingbe godwin aliaxon nd odas..D BABES OF THE THREAD..abel tessy itsaliyah ryota nd odas..so xowie if u wern't mentioned..the guys are so so fun..honorable pomk nd gatsgreat are both cool thoughi'm human so i 4got some names..my 2 best favouries are neldrizzy nd benromeo though..chaii......!!! Babe the wahala wey u enter now ehn, e for better say na bokoharam catch u oo, neldrizzy and benromeo OMG u enter this one well lol.....#welcometothefamily# |
chimhigher: YHO GUYS SHOULD PLZ STOP SAYIN WAH U NT SURE OF.U DEALING WT PPLES FUTURE ERE..FYI,D7 IN MATHEMATICS IS ALLOWED IN SUM COURSES..MA SIA HAD D7 IN MATHS ND SHES GOT ADMITTED 2 STUDY LAW LAST YEAR...XO PLZ CONSULT DEM D OGA BOSSES B4 U DRP COMMENTS U AINT SURE OF.THANKS..AS 4 DAH GUY..DEY MAY RELOCATE U 2 COURSES DAH ALLOWS D7 IN MATHEMATICS...the mata tire me like chibok girls mata o...question wey u go leave for people wey sabi, u just dey give invalid answer, dey put fear for men body. Thanks for the witsness jarey. Kudos chimhigher Alakija! I respect this ur mama o, na barrier breaker she b. ![]() |
stanliwise: please don't coat me wrong and i never mention there is no solution neither did i ever disagree that there is nothing like relocation.Sir, please write coherently, I'm no magician... ![]() |
HonourablePomk: Ahika how far shey you be student or u dey uniben or near now abegoga no panic, uniben relocates.... Tag godwin10 in ur next post so he can confirm this.... Cheers. #everyproblem has a solution# |
stanliwise: I am afraid to tell you that you could lose your admission as a whole for dat D7 or it could cause critical delay in ur clearance.but why una dey like put fear for person body like this? The question he asked was very simple..... What course will I be relocated to? Easy! Probably and art course that requires at least a pass in math. And if you say uniben requires math and english for all departments, then u must back it up with proof. Mind you, jamb brochure is correct, just that lazy candidates don't know how to use it, there's a part for general requirements, and there's a part for various schools requirement. Thus when u see political science, u see unilag, uniben, unilorin requirements for that course(both utme and o-level) unilorin requires at least a pass in maths for po.science, while uniben requires credit for all social science courses and at least a pass in math for all art courses, including LAW. Please bros, no b fight but we are at the point where we require only correct information, so abeg make sure you are 100% sure of your answer before u spill. NO PANIC GUYS, EVERY PROBLEM HAS A SOLUTION |
My APOLOGICAL announcement coming soon..... Morning guyz. I hope some people no die for dream yesternite, some people shock absorber don slack o |
Peetar3117: dis one wey second list is out..i think d clearance is gonna start mayb dis month oo or next monthyea online clearance, I still think physical clearance will be january.... Why do I feel this list is kinda short? Or are they still uploading? Please keep checking guys |
is there gonna b a 3rd list? |
Fortunate017: HeheheheI don dey call u since, where u keep ur fone noww? |
where are our thread members? Kulkatty? Fortunate? Wassup guys? |
kulkatty: on kofa or jamb's site??couldn't confirm that, maybe they should check d two |
kelvindim: Seriously? Cause I believe I heard something as regards to that also, just came here to confirm, is it true?yea a friend got into eng and literature, she applied for law though |
skay03: If d list is out na me go first nou b vc? Pls who can confirm this ![]() |
I think 2nd list is out..... Pls go and check urs |
benromeo39: I don come.ok good, wetin dey happen |
I'm here now! Let d show begin, tessy10, where r u? Neldrizzy, where thou at? Chiminghr Alakija! U better answer ur mama name, benromeo39, in u come, chizzy94, get back here, kulkatty, keep observing, efedua! I'm fully fortified! I will do nothing but change ur admission staus and make sure you wait another decade, u vaga... |
efedua: I aren't sure of that, but I know jamb did announced deadline to schools for submitting their admission list as October...... Clearance would only be done online this yr and it will be toward the yr end but by next yr physical clearance will proceed |
Tessy10: nthn!!!really? Hide nd seek? Ok then |
Tessy10: @Neldrizzy,hope u never dey spread d rumour? Esp 2 vicciwhat am I missing? ![]() |
Incredyable: Brian Tracy,how far la?lol for ur mind ![]() |
Neldrizzy: omo i don hang boot for woman matter oo.. Ma net don full... Ma dad don sit me down talk sense enter ma head and some promises.. Aiming 2 grad with 1st classset a goal and follow it, do you know d difference between 1stclass and 2.2? |
MissyKwnly: vicci, it seems u dnt use ya whatsappI'm always on! |
Sugarcoated: Hi Vicci....I'm on whatsapp.here's my number, add me up 08038258488 |
MissyKwnly: wicked boy. But na true o, cnt do dat!lol I thought you would like the easy way out! ![]() |
MissyKwnly: viccipedia, i no dey do dah kain tin o, na u suppose collect my numba na.lol, you wanna drop ur number here? Cool! |
chizzy94:oboy na there efedua and abel14 o |
Incredyable: guy if my course change to education ehn my edu coursemates go laff me to scornu wan tell them? U go just calm down dey go ur normal classes jeje |
chizzy94: Your wish is my commandno space for there, na till second list b dat o |
chizzy94:I don put am for d animal place...make I put suley for there too? |
Neldrizzy: Scom if naa play mak una stop am oo.... Chizzy and vicci watin bdis naa?? i jus recheck ma kofa page and here is wat i saw.....oboy no worry we dey on am, your own dey show pol sc edu for here, I don even give fortunate accounting....na him go pay my school fees for 3lvls |
chimhighr Alakija! Answer ur name o ![]() |
Neldrizzy: see i go kill person oo.. Wich kind talk bdis naaoboy na me beg for u oo, them bn wan give u fishery, but na there he say make I put kulkatty |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 22 23 24 25 26 27 28 29 30 (of 59 pages)
OMG u enter this one well lol.....#welcometothefamily#


??
.