Christianity Etc › Re: Praise Or Worship, Which One Do You Prefer? by vickynne(f): 8:22am On Oct 27, 2013 |
both |
Crime › Re: Sad News,father Kills Daughter by vickynne(f): 6:43pm On Oct 26, 2013 |
old papa dt one u dey talk na story.u no get hand or bliala.u dey hit her wit plank. |
Education › Re: Foreign Student Want To School In Nigeria by vickynne(f): 6:27pm On Oct 26, 2013 |
tell her say ASUU na spirit oooooooo |
Education › Re: FG Will Resolve Crisis With ASUU, Says Wike by vickynne(f): 9:39am On Oct 26, 2013 |
dey should call it off jan 2014.biko |
Education › Re: The Present Strike May Last Up To 5 Years If FG Remains Adamant - ASUU by vickynne(f): 10:18pm On Oct 22, 2013 |
if na 5yrs make dem take jaijai give me d certificate make i find my way.stupid fg nd ASUU. |
Education › Re: ASSU Strike:herbalists Back ASUU by vickynne(f): 11:39am On Oct 22, 2013 |
ok i hear u |
Education › Re: ”return To Classrooms”, Jonathan Appeals To ASUU by vickynne(f): 7:03am On Oct 20, 2013 |
which class?na d 1 we go return lecturers go kon dey rush students,oga Jona no beg dem again. |
Education › Re: ASUU Rejects N600 Billion FG Offer by vickynne(f): 8:42am On Oct 18, 2013 |
ASUU dey fine der own pocket money.make una no call am off,make una make sure say una gather plenty money becus of christmas oooooooo |
Education › Re: ASUU STRIKE:ASUU Rejects #600 Billion Offer by vickynne(f): 8:30am On Oct 18, 2013 |
dey will call it off 31th dec nd student will resume 1th jan 2014 |
Education › Re: ASUU Rejects Fg Offer by vickynne(f): 8:25am On Oct 18, 2013 |
dey should nt call off d strike again till next yr,,ASUU make una stubbone well well make una no gree oooo |
Art, Graphics & Video › Re: Pls Help! I Want To Learn Auto-card And Archi-card by vickynne(f): 4:54pm On Oct 11, 2013 |
email me@nne75@rocketmail.com.i am available 4 d stuff |
Events › Re: What Is Best Gift You Have Ever Received In A Occasion Or Wedding by vickynne(f): 9:09pm On Sep 28, 2013 |
plastic packer |
|
Education › Re: ASUU Strike: Resume Now Or Get Fired-suswam Threatens BSU Lecturers by vickynne(f): 10:30am On Sep 26, 2013 |
good nd niz move.hw i wish dat all d governor will do d same |
Education › Re: KEGITES CORNER ( Unity In Diversity) by vickynne(f): 10:20am On Sep 26, 2013 |
oooo cheifee u ar karid. |
Education › Re: Message From ASUU President by vickynne(f): 5:32pm On Sep 22, 2013 |
ASUU oga na my final yr be dis,make una no send me back nw.mercy me call of d strike.all d grammer u dey speak der na make u close our mouth make we no talk bt d only tin we won hear na say d strike don call off . |
Entertainment › Re: DJ Switch Wins Glo X Factor, Walks Away With N25million, SUV And Sony Record Dea by vickynne(f): 7:18pm On Sep 21, 2013 |
she don become celebrity nw,congrate DJ SWITCH.USE D MONEY WISHLY |
Education › Re: Universities In The Eastern Part Of Nigeria That Runs Pre Degree Programz by vickynne(f): 8:09am On Sep 21, 2013 |
google it |
|
Education › Re: ASUU May End Strike Soon by vickynne(f): 7:56am On Sep 20, 2013 |
dis is super story.ok nw i dey sha na nxt 2weeks. |
Education › Re: ASUU Strike Responsible For Increase In Crime Rate – NANS by vickynne(f): 11:36am On Sep 17, 2013 |
ok |
Jobs/Vacancies › Re: Cv Template In Excel Format by vickynne(f): 7:57am On Sep 13, 2013 |
pls help a desperate sister in need of it nne75@rocketmail.com |
Education › Re: See Latest News About ASUU Strike Today by vickynne(f): 8:55am On Sep 11, 2013 |
dey are confuse |
Celebrities › Re: Happy Birthday To Actor Ime “bishop” Umoh by vickynne(f): 5:03pm On Aug 30, 2013 |
happy b'd wishing u d gud u wish urself.garbo |
Events › Re: Born In September? Find Your Birthmates Here by vickynne(f): 5:51pm On Aug 23, 2013 |
mine is 5th.lotz of celebration u ar welcome |
Education › Re: ASUU Withdraw From Negotiation With Government by vickynne(f): 10:04pm On Aug 22, 2013 |
make una call am off jor. |
Education › Re: Strike Continues As Federal Govt, ASUU Talks Stalled by vickynne(f): 4:23pm On Aug 21, 2013 |
mumu people luk @ dem dey ar after d billions nd keepjobless student @ home,dey ar nt tinking of d life of students. |
Education › Re: deleted by vickynne(f): 10:14am On Aug 16, 2013 |
no pocket money again,na dt one dey pain me pass |
Education › Re: STUDENTS PLAN NATION WIDE PROTEST AGAINST ASUU STRIKE by vickynne(f): 12:09pm On Aug 12, 2013 |
good move the joint action front |
Education › Re: STUDENTS PLAN NATION WIDE PROTEST AGAINST ASUU STRIKE by vickynne(f): 12:08pm On Aug 12, 2013 |
good move |
Education › Re: ASUU STRIKE: An Open Letter To President Jonathan. by vickynne(f): 11:54am On Aug 12, 2013 |
nice write up,only if dey will consider d minds of students staying at home nd make a quick move towards calling off d strike |
Literature › Re: My Complicated Love Story by vickynne(f): 5:45pm On Aug 07, 2013 |
my guy ur tori too bitter bt i dey hail u ,i enjoy d reading.update more waitin kon happen later |