Vickynne's Posts
Nairaland Forum › Vickynne's Profile › Vickynne's Posts
BA BA BA JOIN ME TO WELCOME MY SON EARLY HOURS OF TODAY. WEIGHT : 2.75 ITS SO SMOOTH AND EASY(VD) CONGRATULATIONS TO OTHER MAMAS. |
Hii Mamas, pls is there any Owerri Mama here, pls help me out with any good hospital, I don't know any..I did my antenatal in Abuja with my first..so am a bit confused on where to start in this town. Life spring hospital is a nice hospital. It's along okigwe road by civil defence. |
Team September am here oooooh, 12th Sept. |
she never start. |
no tribe is d best to marry frm,pray dt God should give u d best family for a marriage. |
na mumu pix be dt |
tank u jesus,we shall see d end of 2013 nd step into 2014 wit testimony |
unique nd beautiful |
na his tym to die be dt one.becus of girlfrnd nd shoe.na him sabi. |
dos 4men never talk waitin dey worry dem,dem dey sick b4 dey enter nigeria joor na ordinary heat do dt kin tin?,dey no be niger men?dey suppose understand say na heat country be dis. |
na soooo fg condemn ASUU demand,ASUU condemn fg demand,person go knw d end of dis rubbish. |
rubbish ebsu una no say una go pull out,y dey join d strike b4. ?make una leave all dis calling off till jan becus yr don end. |
ASUU is a name,animals,nd curse. |
Rip sir,bt come to think of it tank God dt d strike will still continue atleast make i finish my program.may God grant d family d hrt to bear. |
Rip,accept my sympathy d members of d family. |
dis lecturers dey mad,dem dey struggle make dem call am off so dt dey go fit eat nov nd dec salary becus of christmas. |
ASUU make una no call am off oooo na end of d yr be dis person no go learn anytin again nd again man suppose hustle for xmas nw.leave am till jan 1st |
ASUU wait till jan becus yr don finish,make man hustle for xmas tins.make una continue |
make una stay cool for dis strike issue ooo,,na xmas wey dey cum make man hustle.call am off nxt yr oo |
make ASUU no call off d strike dis yr.abey una na final yr student dis tin go suffer pass |
dis lady na pit |
yes i love singing hymn,each word in d hymn has lots of meaning.hymn lifts up d soul. |
i will nt be happy if dey should call off d strike becus man suppose struggle for dec tins joor, |
i pray dt dey will nt call it off,if dey should call it off nw ar we going to learn wit one month nd write exam,mostly d final year student ar dey going to write der final exam nd at d same tym defend ur project nd seminar witin a month.yeye ppl na nw to call off kon dey ring for una mind. |
Embibe embibe in majesty. Holy H20 is gud 4 us. Holy H20 4rm kegite stream. Dat makes us happy everyday.kukuruku.dis is kegite antem @ alahaji.i av jejelly landed.okpeke ilya ryce |
yes my beloved sister ,don't worry take care of her no mater d suffer u will pass tru.ur blessing awaits u,remember d measure u measure to her,ur own daughter or daughter inlaw will do d same to u. |
i no try dt rubbish,make d oyibo land wait make i collect my BSC certificate. |
ok |
cum make dey no end am oooooo,if ASUU say dey no go end am if fg no meet der target,nd fg say money no dey,una go force dem make dey call off d strike? |