VicM6's Posts
Nairaland Forum › VicM6's Profile › VicM6's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 (of 84 pages)
The way air peace dey overshoot runway this days enh...e get as e be..This one no be air peace o...na no peace for the living. |
It's one of the best...far better than meat and pommo..If u add it with hausa pepper called yaayi enh, u will enjoy it very well. |
I don't blame the platform but i blame the crazy Mod who doesn't know right from wrong....They just feel like doing what ever they like. |
Thermocool is a very realiable refrigerator....don't knw much abt midea |
It's been over 4 years i last step my foot in the church.........Mtcheew, May God help us all. |
flexyrule:tor...me too wan talk so o.....even on private airplane...the engine is set to idle some hours b4 d oga at d top enter. |
Dat num 3 enh...na dead body dem dey carry like that for street fight....lol ![]() |
Abeg say this ''I met her a virgin'' na d new slang 4 9ja ni? |
This one pass person wey wan collect US visa..Nawa o |
Oritna94:To see him again someday....are u high on drugs or what....sha u no lie...u fit kpai go see him too na |
Now, France wants it back......Does one take back gift given out willingly........France are crazy and the united state is mad. Both are having mental issues |
That last one abt marraige enh...na anoda tin on anoda level...after now d girl go dey sell her market outside then some of d werey ppl wey dey gv u advise say mk u marry...na dem dem go dey buy market from her....if u knw u knw |
Marriage dey sweet buy after the sweetness, na gbas gbos remain.....unless the sweetness get plenty honey inside and not sugar.....if na sugar, gbas gbos must surely come up |
Let me break this down.... No 1.....U bringing ur predicament to NL is a good and a bad thing...literally, both are equally terrifying. No 2..... U bringing ur new wedded wife to lagos st, it's finished....a guy in my area brought his new wedded wife to lagos and she started working in a bread factory...now almost all the guys there have had their ways with her and her husband caught her twice...them don split now. No 3... The very moment u knew ur wife has a very high sex drive, that was d beginning of ur problem No 4....she just told u she ended up sleeping with dat nigga...bcus if d nigga try forcing his self on her....why was she there at first?....why did the nigga escorted her back home?....why was her phone off?.....why did she lied she was at home?... Bro..truth be told....ur wife just got fu××k by some street nigga and if the guy handled her well more than u do, just forget abt it....it's finish....i repeat it's finish..... I come in peace |
Baba wan do tap tap tap from those leader's.....if u knw u knw....him no fit call Nigeria na |
U wan dey use am store ur village people inside bah |
If Jesus christ could walk on water then why won't (the man) be able to ride his bicycle on water too......We go hear the news tomorrow 4 TV by 9pm |
See wetin lambo don cause now....even thou u drive car of 500M and anoda person drive d one of 3M, accident no send ur papa |
If na africa now dem go say na village people but for their side now abeg wetin we go call am |
advanceDNA:i swear down...mayb him be better player then, dem kuku silent him finish |
Na black man.....no wonder those yellow werey people give am over dose drug...dem kill am on purpose |
Abeg na wetin this Israel get self wey US wan kill their self on top dem matter. |
May Allah have mercy on his soul.....abeg whc mercy Allah wan have on his soul....If u die enh there is notin like mercy again....wen u dey alive u no seek 4 mercy then wen u die u come want mk God show u love.....dey play |
Oyinbo talk say ''Accidents don't just occurred, they are caused by human errors'' |
Just take a minute and sit down, then read ur sentence again and see if it makes any sense to u....I don't know why most people don't read their writeups b4 posting them.........just read what u posted and tell me if a well able man can assimilate what u just wrote....mtcheew |
Gambling |
Very cheap car...79 million naira for a 2022 lexus Rx350....u try well well u hear |
Ibehchizzy:Walia that combination palat gan.....infact the combo sweet pass ice cream.....bread nd rice ......if sapa kidnap u enh u go understand |
PrincessofDSS:but truth be told...dem neva born me by that time and i can bet my black ass, dem neva born u too....lol ![]() |
......if sapa kidnap u enh u go understand