Stats: 3,106,763 members, 7,666,208 topics. Date: Monday, 04 December 2023 at 10:30 AM |
Nairaland Forum / VicM6's Profile / VicM6's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 59 pages)
![]() |
This is what we call gambling....u tried bro....next time will be green 4 u. 1 Like |
![]() |
mtcheew, why shall i shy, am i not a people. |
![]() |
Xhurskid:wahala for bookies |
![]() |
you must av won a very huge mount of money before all this wahala from them. All this bookies self don tire person aje |
![]() |
all this merrybet of a tin na scam dem be jare. |
![]() |
guobe:Nawa o.....E no easy at all....Make God help us all. |
![]() |
If Mesoema name no enter this list then the list na fake...if u knw u knw. |
![]() |
Haaaaaaaa, Haaaaaaaa, Haaaaaaaa, dem give the guy broom make he hold.....bad luck don follow am bdat.....him supposed ask we Nigerians make we narrate the story of broom people and where dem land this country put...if u know u know. |
![]() |
guobe:ayou re wlc |
![]() |
guobe:lol, no problem oga 1 Like |
![]() |
guobe:my oga, pls show me love o 1 Like |
![]() |
eteebanky1:I don't know about the subscription stuff. But na person wey get money dey subscribe...So it's a thing of choice 1 Like |
![]() |
If Gle 53 is sold for m125 then how much would the big brother Gle 63s be sold in nigeria o, mayb 350m bah. |
![]() |
ecoco2014:Thanks boss 1 Like |
![]() |
guobe:thanks boss 1 Like |
![]() |
Saw a thread here abt someone saying if OP does play the games he do post nd the said person was even asking of proof from the OP........I think for someone to take their time and book a game then post it here for us all is indeed a great work from him. It doesn't matter if he plays his own games or not, what really matter is that he is giving us a green light here....thou i haven't played any of his games yet but i think he deserve a good credit for his works......As far as i am concern here, Ecoco and goube are one of the guys i know is making this betting stuff better for some people here........This is gambling and in gambling, losses must come in once in a while. So please let's all have one possible thought instead of bad mouthing each other here........May God bless all our hustle, One love. 3 Likes |
![]() |
Tinubu go feed him people with corn nd cassava na....... |
![]() |
Anytin wey concern 3 story upward, i no dey do.....Nigeria to like managing, imagine an engineer using 1 bag of cement on a 20 ratio 20.....Nawa o 1 Like |
![]() |
ezechi242:Baba calm down, it's called gambling for a reason...stake at ur own peril....OP isn't God na, him too dey try forecast......abeg free the guy man. 2 Likes |
![]() |
Nice one, u did well.....would av suggested u use the cut one option but that yeye thing sabi spoil person money enh....in this ur situation, u would av gotten mayb 15k that's if it's up to that o cause this betting platform enh.... 1 Like |
![]() |
Nawa o, dem don japa on a quick notice. 1 Like |
![]() |
donbenie:E be like say u dey craze abi...abi Tinubu dey worry ur head....I said religion of piss, say ur own religion na religion of piss ni abi werey leyi ni....See oga Ade, abeg park well o nd no enter my road at all. |
![]() |
kernniejay:Na wetin i talk yesterday bdat....Nigerians nd suffering be like 5 nd 6. 1 Like |
![]() |
The religion of piss has gotten this one intact....if u knw u knw. |
![]() |
Nigerian and suffer be like 5 nd 6...so leave Nigerians alone, we are enjoying the sufferness in our land......give a Nigerian man just 1m, then you have bought his/her soul for life......later the same stupid Nigerians will go about begging for aims from people...you hear them saying pls who will buy me a car, etc...if this same Nigeria was good enough then i don't think you did want to beg anyone for anytin but since we are the architect of our own land then lets face the wrath.......Stupid Nigerians with high level of suffering spirit in them. |
![]() |
imagine what this so called Tinubu has done.....spit. |
![]() |
foreign bookmakers is a go nd green for me but my problem is the chance of them paying you out when you win huge amount of money or asking for one documents or the other...and to fund your account, how does one go about it..can one use master card as a means of payment? nd how will i get paid if i make a withdrawal. |
![]() |
Likoya:So they were to act in a local way bah and not professional....Nawa o, or if u have something u are doing, won't u do such in a way that would entice ur customers rather than go the local way....As ur write up sweet reach, na that last statement spoil am o, aje. |
![]() |
person no dey put hand for tortoise yansh to know if the yansh dey smell or not. |
![]() |
Chronicwanker:U don go fck wetin pass ur power. |
![]() |
PLEASE But for you to be given an appointment to the office of the NSA, would such a person have any military background or just ordinary person can be given such an appointment?. |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 59 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2023 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 86 |