Viktoh210's Posts
Nairaland Forum › Viktoh210's Profile › Viktoh210's Posts
1 (of 1 pages)
Ndi ara ndi ara If he wants to tok he should come out and do tok this rubbish...all this people that can't have sense I don't even understand some Nigerians , u are not going forward ya not going backward yet una no want naija to kukuma divide , it's witchcraft bros and bae na witchcraft |
endsarrrs:it's naira not dollar oo |
Daveambition:I swear , coded life is really dope |
Wahala dey hahahaha , well this is really serious , but to be honest girls dey over fine and over package this days ...the temptation too much , but altogether he was so so wrong..God help us in this heavenly race |
They will still say it's IPOB they will not take action on criminals na citizens is easy pass to kill ... Nigeria have sense naw |
They will say its IPOB , Nigerians and confusion are bonded , let's better gan find a solution to our problems now Nigeria ship is sinking |
peppermint7:better idiot |
Next post please |
U are talking in the nonsense u can now getaat |
Coldie:shey na all of us dey suffer inside green white ND green , let's leave the Biafra aside but please I don't want to hear anything that looks like complain from ur mouth let's all enjoy the suffering....but no ever say buhari do u anything cus na t.f.u |
Nigerian youths if una like vote for ur grand father who is older than the country to be ur president, abi PDP or APC, they haven't shock u well enough |
Madam rest !!!!! Na too much govt pampering and over comfort dey worry |
Is the Jehovah witness hug in the second pics for me |
Na for person to just kukuma dey on en own dey worship this God wey no do us anything than just to love and care for us , while the ppl he's caring no send ... children of God if na u e fair?! why not repent and balance this equation, appreciate this man genuinely is it hard to ask nawa for 21st century |
They should first stop banditry and embezzlement of fund meant for Masses nigeria is efficiently moving backwards with full joy |
The day I will enter naira land and see positive news about Nigeria , that day I go wear only boxers enter onitsha main market |
The day I will enter naira land and see positive news coming from Nigeria , that day I go wear only boxers enter onitsha main market |
Man u fans commot body jhoor No noise for you ppl this night |
The blues are the champions again |
Nigeria was left in the care of a man who care less, if there is equity in leadership and judicious management of her country resources, there will be no place like Nigeria. But as it stands now , Nigeria is beyond redemption... there is no amount of hope u can place in this country that will germinate to something positive |
Nigeria was left in the care of a man who careless, if there is equity in leadership and judicious management of her country resources, there will be no place like Nigeria. But as it stands now , Nigeria is beyond redemption... there is no amount of hope u can place in this country that will germinate to something positive |
If the story is true .... I don dey talk am if u know u will abuse ur wife pls just remain ur single ... |
U see this country we will remain stationary , till Nigerians I mean we nigerians get sense ....na werey go mumu go vote en grandfather as president and expect Nigeria to be like Dubai |
since Nigeria don collapse why don't allow people that wants to leave to leave , there will be no single day u enter naira land, all the news about Nigeria is always negative , if igbos won go let them go. Witchcraft is when u are not going forward and u don't want another person to succeed..u people should stop this nonsense, stop hindering other ppls progress |
since Nigeria don collapse why don't allow people that wants to leave to leave , there will be no single day u enter naira land, all the news about Nigeria is always negative , if igbos won go let them go. Witchcraft is when u are not going forward and u don't want another person to succeed..u people stop this nonsense, stop hindering other ppls progress |
With what is happening this days, you are not the only one marriage dey fear.. But at a point it's important to have a partner, all you should pray for is to get a good partner that will care and understand, cus at some point the love go die and e go choke ... marriage no be child's play thats why u don't rush it, just pray for a good partner who knows ur worth , cus as e dey be naw some marriage na money be the binding force wey dey hold them now ...just no fear nothing is easy in this world |
TWLifestyle:Abeg getaat ...Nigerians are the most confused homosapiens on planet...you can go and vote him next..see mouth like judiciary...if person no try just admit it he no do well it's simple |
[quote author=Buckeyemedia1 post=104495683]Some Nairalanders no just get common sense, Who is the Governor of your state? He has probably stolen more money than the top ministers combined. I know understand u ooo....is it that u are defending Mr President or what' Let's make one tin clear all of them are corrupt but Mr defendant ur current president no just deserve sit for that seat...baba don fail |
Wahala , my son go must ball this money out |
Make all of una getaaaaaaat , all of una na thesame tin ... Everybody should just kukuma prepare for the worse naija no get hope |
Weather it's APC or PDP or APGA ...all of them na thesame tin .... Na still una go go sell vote give them , make all of una getat...Nigeria don kukuma fail let's accept it...the tin be say there is no solution , it's that simple |
Nawaooo |
1 (of 1 pages)