Vioment's Posts
Nairaland Forum › Vioment's Profile › Vioment's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 60 61 62 63 64 65 66 67 68 (of 116 pages)
Oga Awilo is an African musical legend. I salute. Flavor still dey build him cv. But e dey shape well. |
They are not unfair to students. Na hungry stomach dem dey use play? Then the govs buy cars for all the chiefs and his friends. |
This girl look like say e go like lil kesh. |
This is just foolish and unprofessional. Zero tolerance is arrest and put on trial, no time. If anything, gie am grub. I no see say e kpai or wound anybody. That way e fit yarn una more about their operations and hide outs. |
Even then prof na prof. I tuwale. |
E try but as usual dirty looking already, you can imagine later. We no dey ever wash hand do something proper from beginning to the end. Na curse? |
My baba dey try well against all odds. You too much baba. May the Almighty continue to bless Oyo state. |
Regular naija universities no reach NOUN level academically. Facts. |
Regular Nigerian universities no reach NOUN level academically. Facts. |
Linda mae i giee u second one, i no get nothing to loose. I dey joke o. |
A very intelligent and one of the most foolish country as of before and today. |
This is good and should be implemented quickly. |
Gerrard59:Real talk. You no see as e look like yankee. Serious place i tell you. |
AreaFada2:I tire o. na only naija no know say from thoughts to goal, na process envelop am. |
Begging continent from the west to the south to the east. Entitled beggars. |
Na prof pikin be dis. He try o. |
Good bonding. We love jamaica, trinidad, haiti, and other family from the island. |
Sadly, he is right. The music has to be factual/inspirational, soul touching, and danceable. We uplift women with words in nigeria, and should not loose that identity in our music. We should also limit the condescending music on women, broke people, etc Too much money upliftment but no good health promotion. Before for naija, the artist dey was hand do song/music meaning say dem dey focus and put thoughts into their music. E be like that victor AD song - wetin we gain, wey na just money money cover him brain, e no even shout out or give one line to health; I no know as person one use get money but e no go enjoy am because bad health cun arrive too, abii u no go cast bad health comot again. The jamos use to do great and danceable music until they lost focus and began to only focus on shaming women and promoting violence. In our movies too, na rittichi tinz dey sup for dat side. Na only one or two movies wey person dey work from ground to the top legitimate. I like say regina atleast dey use does juju movies in a good light like batman dem. Saviors not killers. |
He said we really have to be serious on checking(inspecting) what we eat. Something we been suppose to been dun dey do since oct 2nd 1960, but na 2018 we even cun dey reason am. We are backwards in any sector, and we are not collectively serious in solving any. Instead we dey drag supremacy amongst igbo, yoruba, fulani and hausa, etc; meanwhile everybody dey close in on us. |
We know, even your party too, even the mediocre educational system wey be say we no fit cooperatively produce anything for ourselves. We have all failed. We can meanwhile vote out your party presido candidate just to send a message of uptight, creativity, and wisdom when you lead a place like naija. It is essential that naijans let una (leaders) know say no dulling for driver seat. |
Reekado try well. I no like all him song, but i gbadun many. Good luck going ahead bro. Him dun graduate, and we all know say this na earned degree no be sorting degrees like those renewable energy papers (fire wood light starters) wey dem dey give university students up and dan nigeria. |
Good reply, but will be nice if you can also remind people that are harassing girls in the name of dressing am talking about the physical incidents that normally happen on the streets. I like your progressive mindset but you should also add schools, gov areas, or blocking traffic by blocking the road. |
This is not even wise. Use the money to build roads and repair schools. Anyway, it should be for any nigerian trying to come to enugu to celebrate with enugu residents during the xmas. |
dochenaj:Me sef i dey even pray make prof osinbajo impersonate or unanimously replace the guy, make i know where nigeria dey head. As e be now, we no no, so impersonation even beta. For real, na mumu argument be this. |
This is such a distracting and stupid topic by the administration and Nnamdi kanu. If you want to poke at this presido, point out one or many of his lack of progress. Light, education, security, foreign or domestic policy, etc; No dey talk rubbish. |
The pictures no bad sha. People are having fun by themselves for themselves, another person sight am ontop cyber, cun dey outwardly dey mad by him/her self. So e for nice like say dem dey use mud and gutter water dey bathe am, like how e dey be when we graduate from those suffer head universities. As long as say the participants no mind. |
Wetin this one dey talk? |
How can anybody respect blacks/africans when Nigeria that is suppose to be their pride, is just a big fool, matter of fact an imbe among nations. In 2018 about to be 2019, no Nigerian below 50years have experienced light for two months straight, and yet we want respect. Well, respect of winning is earned. Even elderly respect is earned by age. |
I say nothing absolutely nothing works properly in Nigeria. A national embarrassment on a daily basis for nigeria. When are we ever going to be diligent? |
Wike abeg hurry quit. |
Prof is d bad man here(in this campaign). The guy is a natural and humble leader. Nna eh, this one strong o, eventhough say last last, all these parole na mediocre; but prof. is just too leaderly and one the best politician in Nigeria, if possible the world. This guy single handedly dey save the whole APC, wetin jagaban no fit do. Oga atiku and gov obi go need dey counter this guy together for campaigning, because this one guy na pure don, so gov peter obi no go fit challenge this guy alone the way e go like, the guy sabi somethings. Nigeria and circumstance just limit am. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 60 61 62 63 64 65 66 67 68 (of 116 pages)

