Vioment's Posts
Nairaland Forum › Vioment's Profile › Vioment's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 61 62 63 64 65 66 67 68 69 (of 116 pages)
I no to like this wike famzing with Oga AT. Wike is a known cultist. Are you trying to help nigeria or not? I dey ask Oga AT. |
No be she i dun dey find since to tell am, i dun get the info to tell, tell am. |
Story. Maybe if you add your cars, everything for your house, and your bank account. |
Immediately dem comot Nigeria, everywhere - the whole atmosphere cun bright like heavenly neighborhood and person go try tell me say nigeria no be hell. ![]() |
This is actually nice for him. E no easy to get that kind body, if e easy, try am and still try survive your struggles. The guy na Robo-civilian. |
This one follow be degree. Me i no know o. |
All these fools that are young and taking sex enhancing drugs and acting like supermen. One day na one day, wey be say, you go dey middle aged and go need to dey service your wives, when you go wan try e no go dey again o even with tablets and herbs. Just pray say sharp and agile men like me no dey una vicinity. This one wey be say we dey run tinz natural with the right mindset. |
I disagree with you baba. Maybe you no dey watch tv. |
If you like make you speak pidgin or wazobia, just remember to tell your people say i talk say all of una na robe wearing african land snatchers for my eyes. |
Emerald94:lol. chairman go reset your brain abeg. |
Face it and go for c++ or java. No time. Its a lot to learn in these two anyway or either one. 8 hours everyday for 6 months. Lots of practice. Don't forget to go outside for a walk and fresh air, eat, and have fun. |
46O1CE:I graduated with a 1st class cultist degree. Which time dey to read when life dey line. I went back to school sha after i dun get sense, thank God say e no tey when i see the light. As for 1st class degree in nigeria, abeg no make me laff. Go to the new power plant in taraba and see who built it, go to any serious building, facilities, oil and gas, infrastructure, and complex thing of small importance, and see who built and leads it. 1st class since 1960, yet dem neva build anything tangible with their paper warrior and glorified degrees. For your info sha, i use to have that worthless paper until i saw it will be better used in lighting fire wood during one of stay in a village of my friend. |
If you wan travel from lagos to port harcourt by road, just because say you wake up for morning cun park your luggage into your car no mean say u dun reach your destination. First off, i want to see the water availability in that state and the neighboring state; because make e no be say we dun do one mumu move again by not thinking comprehensively. Anyway, this is small, we need 40000, so 40 is a drop in a bucket, that means we are not really progressing. We need 10 of these things with different sources, every month for 4 years straight. We have to have so much light in Nigeria wey be say nigeria will never know night time, because everywhere is lit; and this should be even after dashing our sibling nations electricity. |
46O1CE:Abeg park well. For all I care, inside that 182, 90% dun sort their way to final year. Am not under rating a determined nigerian wey carry book for head; my thing be say even since 1970, i neva see anything wey these graduates including me dun do for nigeria. If na to put title before name, nobody do am pass us; but our educational system, especially university level, no get level at all when compared to serious places. It can even be argued that, most university graduates in nigeria universities, added a few real academic knowledge by the time dey were graduates, na secondary school knowledge reserve and street knowledge, na im university students dey use finese until dem graduate. Worthless paper wey many goats go reject, na im we dey use form anyhow. Rubbish. Make we face our problems instead of excuses and cover ups. |
Good for them. |
lol. The way this nation dey share 1st class out eh, you go think say e legit. Last I remember, nigerian graduates have not improved the nation since before i was born. It is not their faults, but it is a fact that 90 or 95% of nigeria's degrees are sorting degrees, even the cultist sort and/or bully the lecturers. It is already too bad that the educational system is not up to standard eg not conducive with desk, light, lecturers getting their salaries, etc We have a long way to go and we are still lamenting. Time dun reach when dem go dey hide these worthless papers when dem dey dish am. |
As everybody suppose have. Nothing do you. Release enuff lead chips for air if them push you. |
Grow from your mistakes (be honest to YOURSELF about your problems). Find your square root for this mata. No time to sentimental. |
What about a bill saying that a presido should not go to any foreign hospital for more than 2 days in his whole term. This should also extend to NASS and governors. No be so the current presido dey form produce at home but him go hospital for another people country, he just in other words said, i don't trust nigeria and nigerian professionals. |
Diso60090:na d suspect people be that. |
Capture/arrest, charge, give the family three options - keep in jail forever, firing squad, or tie the idiot and feed him to his wild animal friends in our zoos. |
baba, you are right about security but not poverty. Nigeria is not poor. Nigeria is suffering from many things but no go start with that poverty talk, because is not donating plate of rice to nigerians who are healthy and want to work or build a business. So try repackage, na insecurity and infrastructure especially nigeria's number 1 problem - light. We also need clear policies that are futuristic. To be continued... |
Who tell you like that. Make noise generation. No more 8 years entitlement. If your so-called duties no dey show us upward mobility, we go change am for you. So I say to future naija #1s, no go with thief thief eye because we go help una do balance sheet audit. Naija dun dey wise. We fit give you one year to adjust, really na by 6 months, you suppose dun adjust, not just adjust but adjust with comprehensive plans in motion and to be motioned. Govs are next to be held accountable of their job. After Atiku, if you no get wisdom, nothing for you. Hopefully him go be d first one to bring continuous flows of correct wisdom for naija. |
Him self get sense, him dey see the vision wey dey on board now. |
No they don't. They hinder tribal/community meshing. They shouldn't be given any thing by the govt. The LG chairman/woman should be the govt and citizens point man/woman. |
The govt should make every land taxable according to size and operation. No more land for life. Every land should be leased for 10, 20, 30 years max. |
E neva late. E dun late finish. Save all that excuse for your future book. Just like how nigeria let goodluck go for incompetency, na so ur own journey go be; Nigerians dun dey wise small small, and their expectations dun dey rise well well. So you fit dun plan 8 years journey, nigerians go change driver on your 4th year. No time, you suppose know say when you come in aso rock, na action from the get go. No be inheritance or stupid kingship. |
dey don't know. |
Atiku should be better than buhari. Buhari has failed. No correct substantial policy. None. No growth. Na body language we go chop. Triabalist in appointments and other no wisdom moves he has authored. |
why must he donate, na must, you follow am dey carry him responsibilities? |
I dun dey believe say when bible talk say Baba Almighty throw down satan, I dun dey believe say na nigeria e fit dun land. This should be an easy one for eke to solve. We for get update in 2 days if na correct eke we get. Make i neva talk, our eke fit change am for them(the assailants) . |
Friends fight nothing more. atleast no bottle and all that. My grandma been word me one time say, if you go where dirty, you no go ask you go just dey litter as you wish whether person dey or not; but if you go house wey neat and clean, you go dey ask for thrash or even pocket your thrash whether you dey around people or not. The environment no too clear to code hin state of appearance. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 61 62 63 64 65 66 67 68 69 (of 116 pages)
